₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,036 members, 8,443,567 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 04:01 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:20pm On Jul 16, 2010
Lol na so u dey run concludehuh
Talking from experience?
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:19pm On Jul 16, 2010
Oh sorry dear - no vex.
I think sey u dey naija.
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:17pm On Jul 16, 2010
All those bad boiz in town don make gurls no dey fit trust good guys like us again.
Sylvex i lie?
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:12pm On Jul 16, 2010
Hehehe
Wetin u dey do online by dis time dear?
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 8:10pm On Jul 16, 2010
Check inside your bra nella.


@sylvex,
Go suck your thumb - we not on the same level.
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 8:02pm On Jul 16, 2010
I dey one kind sharp corner right now - u fit still cum join me sha.

Na full house lol
Jokes EtcRe: Funny Translation Of Names. Lol by StudioCFR(m): 7:59pm On Jul 16, 2010
Still searching for the joke
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 7:53pm On Jul 16, 2010
Is dat why u shouting?
Leave me for shirt jor
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 7:51pm On Jul 16, 2010
Lol, i be child of God.

I dont roll with bad gangs
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:48pm On Jul 16, 2010
Allegation irresponsible
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 7:46pm On Jul 16, 2010
The guy fear don dey catch me already sef
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 10:21am On Jul 16, 2010
Lol no comment
Jokes EtcRe: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 10:13am On Jul 16, 2010
Call police
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 10:05am On Jul 16, 2010
Go baff
Jokes EtcRe: Mind Where You Drink From! by StudioCFR(m): 10:03am On Jul 16, 2010
Thank you Rum
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 9:59am On Jul 16, 2010
Una never plenty reach biffers - make una go arrange more guys follow body come attack me
Jokes EtcRe: Chineke Ooo ! Chineke Ooo ! Chineke Ooo ! by StudioCFR(m): 9:54am On Jul 16, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 9:53am On Jul 16, 2010
Bildohuh
U dey see well so?
Jokes EtcRe: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 9:50am On Jul 16, 2010
Hehehe
Jokes EtcRe: Old Man by StudioCFR(m): 9:49am On Jul 16, 2010
Hehehehe
Na wa'o
Jokes EtcRe: The Pastor's Ass by StudioCFR(m): 9:45am On Jul 16, 2010
Lier!
Not everything.
Jokes EtcRe: Old Man by StudioCFR(m): 9:41am On Jul 16, 2010
Why u come dey laugh like person wey dem chook broom for yansh?
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 9:38am On Jul 16, 2010
Stop jumping up and down like a midget
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 9:33am On Jul 16, 2010
How does dat affect the price of fish?
Jokes EtcRe: Old Man by StudioCFR(m): 9:28am On Jul 16, 2010
Seconded!

I support u clem! We must join hands together to fight against all da pirated jokes for dis section.
Walahi
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:24am On Jul 16, 2010
No wonder your molar and pre-molar teeths no dey fit last for yo mouth.

To much work
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 9:19am On Jul 16, 2010
Punch me na
Jokes EtcRe: Old Man by StudioCFR(m): 9:13am On Jul 16, 2010
No vex
Jokes EtcRe: Exam Question by StudioCFR(m): 9:09am On Jul 16, 2010
No mistake me for Dikele
Jokes EtcRe: What If faze, tu face were. . . . . . . . ! ! ! ! by StudioCFR(m): 9:06am On Jul 16, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Mind Where You Drink From! by StudioCFR(m): 9:05am On Jul 16, 2010
U well so?

@jokes, Lol, Meaning what?
Na craze?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 416 pages)