₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,159 members, 8,444,111 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 07:22 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 339 340 341 342 343 344 345 346 347 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 8:23pm On Jun 04, 2010
How come u know all yahoo yahoo tricks, U be member?
Jokes EtcRe: Laff Matters by StudioCFR(m): 8:20pm On Jun 04, 2010
Gotcha
Jokes EtcRe: Woman Swallows Lovers Testicle by StudioCFR(m): 8:18pm On Jun 04, 2010
Ask my cronnies.

Even for paris i popular.
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 8:16pm On Jun 04, 2010
Na bricklayers, food and pepper sellers full him house, The first day i stepped into dat compound, i think sey na were dem dey prison yard.

The pikins just dey shi*t for compound any how like goat.
I no wan die na him i run comot before i contact something.

Danni how much u dey charge your tenants per annum for dat kind house?
Jokes EtcRe: Mallam Sule by StudioCFR(m): 3:31pm On Jun 04, 2010
Lol the joke no bad sha
Jokes EtcRe: Mallam Sule by StudioCFR(m): 3:12pm On Jun 04, 2010
Thank you hector,
I try
Jokes EtcRe: Mallam Sule by StudioCFR(m): 3:04pm On Jun 04, 2010
Make i laugh?
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 2:50pm On Jun 04, 2010
Park your bicycle infront of my sports utility range rover next time and see if i no go crush'am.
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 2:47pm On Jun 04, 2010
Ben over to you.
Defend your title. Lol
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 2:42pm On Jun 04, 2010
Hahahaha
Hector if i be u, i go just go jump inside river
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 2:35pm On Jun 04, 2010
Dem never plenty reach to challenge me
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 2:21pm On Jun 04, 2010
Can u imagine
Lol
Jokes EtcRe: All About Cars by StudioCFR(m): 2:20pm On Jun 04, 2010
Bursted!

Lol
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 2:12pm On Jun 04, 2010
Hehehe romsky
Ok o lol
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 2:09pm On Jun 04, 2010
U top the list of dem peepz wiff low sense of humour.

I'm not derailing, Na contribution i dey contribute.
No match me abeg.
Jokes EtcRe: Funny by StudioCFR(m): 2:03pm On Jun 04, 2010
Classic!

Lol
Jokes EtcRe: Don't Fart In Bed by StudioCFR(m): 2:01pm On Jun 04, 2010
Gerrrout make i pass my friend*
Jokes EtcRe: Intimacy On A Sabath Day! by StudioCFR(m): 1:59pm On Jun 04, 2010
Danny time wey i go beat u don dey come.

*rolls sleeve*
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 1:57pm On Jun 04, 2010
Easy dey talk my friend, No dey spit on my face
Jokes EtcRe: Don't Fart In Bed by StudioCFR(m): 1:53pm On Jun 04, 2010
Meaning??
Jokes EtcRe: Kung Fu Bear In Japan! by StudioCFR(m): 12:34pm On Jun 04, 2010
Is 7up a Bot?
Jokes EtcRe: Funny Picture Competition by StudioCFR(m): 12:24pm On Jun 04, 2010
U go wait sleep off so tey bus go leave u Go!
Jokes EtcRe: Just For Laughs! by StudioCFR(m): 12:07pm On Jun 04, 2010
I no be father christmas, If u want me to yarn u stuff u go like, pay me.
Nothing goes for nothing.

I be igbo dude.
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:57am On Jun 04, 2010
Suckz u dry sometimes mehn
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:46am On Jun 04, 2010
*Mistakes*

Yes always on ground for their own cutz.

Tax tax tax everything dia na tax.
The jamaicans dia dey gru*ble
Whenever dem don spot the tax man standing right dia lol
E no easy.
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:31am On Jun 04, 2010
The most thing for london job be say as dem dey pay u, the Tax man don dey want for his own deduction.
I nearly slap one last 2 years.


Efe, truth hurts abi?
Jokes EtcRe: Intimacy On A Sabath Day! by StudioCFR(m): 11:19am On Jun 04, 2010
Make i laugh?
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 11:18am On Jun 04, 2010
Partners in crime lol

Rosko is on heat make i clear b4 she bite.
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:15am On Jun 04, 2010
Some people sabi deny something.
2 pounds job in london one of the reasons i returned naija for good lol
Jokes EtcRe: Laff Matters by StudioCFR(m): 11:09am On Jun 04, 2010
The one u stole from me.
U don forget?
Jokes EtcRe: Laff Matters by StudioCFR(m): 10:39am On Jun 04, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=455817.msg6148232#msg6148232 date=1275607200]really? Oya come now - I dey wait 4 u[/quote]ok, i've replied the mail. check it sweety kiss kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 10:37am On Jun 04, 2010
romsky:
oluya ow u take jumb with ya mosquito size legs abeg bend neck make fresh air blow me
make i laugh?




dani1luv:
. . and she come rent my house. . Abi the babe nah your boss 4 office undecided . . . who u wan dey decieve tongue
hehehehe

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 339 340 341 342 343 344 345 346 347 (of 416 pages)