StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 343 344 345 346 347 348 349 350 351 (of 416 pages)
My bed big enough to contain the two of us, Oya lets go |
Ti olorun o'ba pami, eyin ota'ole run mi down |
U dis gurl with a leaking mouth, How my matter take affect u now? |
Are we safe? |
Hehehe Never cry na play i dey play na lol |
I wan pass, Shift your fat as* go one side gutter girl |
I trust u. U no get taste |
Not guilty my lordB-) |
Statutory rape! U don hear am before? I dey fear cuz u still be under age. I no wan fall for one cheap set up and end up in jail. I no be mugu |
Shift back i wan pass |
Dont even think about it. |
u wish hehehe |
[quote author=Efemena_xy link=topic=445727.msg6140535#msg6140535 date=1275513864]<yawns> Studio, Your mouth sharp no be small sef![/quote]lolllll, but u can lie o ![]() Moyola:getting, elenu gbeske ![]() |
u dey talk like one person wey i know here, the person just disappear after her puter crashed ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=445727.msg6140475#msg6140475 date=1275513158]Not bad looking. I prefer this one here (with the glass of Guilder) sha strong 'an se*y arm [/quote]ok, u wan chop arms?come chop am na ![]() Moyola:u go still come back come beg, emi lo so'be ![]() |
lemme know when u don cool down ya temper ![]() |
why i go apologise ontop something wey no suppose be offence? |
sorry, i wunt ![]() |
hhmmmm, ok check my profile now, the picture is up there for good ![]() i'm taking it off immediately ![]() |
yep baby, ![]() are u happy now? |
no sweety, why i go vex for you na i care about you and thats why im still here trying to make u happy ![]() |
no vex, na devil cause am ![]() |
i know, u are welcome, but lets keep a distance please, i still dey suspect you, no condition is permanent |
Yes, your period don reach? ![]() |
Na dat bicycle wey u dey drive u wan use dey make mouth for me? ![]() very important. as e b say I like better thing, that picture no do am 4 me , break it down please ![]() na my shadow ![]() Moyola:gimme the name of the officer on duty wey release' you from yaba left ![]() |
hehehehe |
sharrap, i dey vex right now ![]() |
wetin people no go ASK for nairaland? ![]() |
let me know when u wan run so that i go fit lend u my car key, so dat u go reach were u dey go on time. i no fit shout ![]() why u wan know if na me be that or not?, e dey important? ![]() |
dont ask me, i'm not the poster Bi'ko ![]() |
allegation, irresponsible ![]() |
Moyola:you don come again with your mischief abi ![]() [quote author=Efemena_xy link=topic=445727.msg6140018#msg6140018 date=1275508207]Haha! See me see trouble O! Studio - I dey see serious resemblance between dis your picture and the one for the Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O thread! 1. Na the same wrist watch dey the picture 2. D guy done drink so-tey e get hangover 3. 'an na studio im dey work too!! Oya talk true, na u dey dat picture so?[/quote]is like u sef wey dey talk don get hangover, e dey important if na me be that or not?? , what if i say yes or no? u too like yahoo boyz?, the same wrist watch for were?, mine na original and him own na fake. na me u see so, do u have problem with that my love? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 343 344 345 346 347 348 349 350 351 (of 416 pages)


[/quote]ok, u wan chop arms?
