₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,151 members, 8,444,080 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 05:35 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Laff Matters by StudioCFR(m): 7:36pm On Jun 03, 2010
I go treat your fu*kup
Jokes EtcRe: Laff Matters by StudioCFR(m): 7:31pm On Jun 03, 2010
Me?
Apprentice level?
INSULT!
I give u 7days to retract dat statement and apologise publicly or
Else dis nairaland no go contain me and you.

*Rolls Sleeve*
Jokes EtcRe: Laff Matters by StudioCFR(m): 7:23pm On Jun 03, 2010
U too dey criticise, And your sense of humour na 2/10.
U no try at all. Lol
Jokes EtcRe: Laff Matters by StudioCFR(m): 7:13pm On Jun 03, 2010
Na me borrow am the joke
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 6:48pm On Jun 03, 2010
Chai lol
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 4:30pm On Jun 03, 2010
Hehehe when una yeye leaders dey disappoint dem with their empty promises nko?

But guys yahoo yahoo na real dirty runs and e don destroy lot of people.

Change!
And turn to
God.
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 4:24pm On Jun 03, 2010
Hector your swagz too fake like clown.
Lol a bottle of skoddy for your level. hehehe
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 4:21pm On Jun 03, 2010
Ok baby, Will reply when i'm back home.
Jokes EtcRe: Woman Swallows Lovers Testicle by StudioCFR(m): 4:18pm On Jun 03, 2010
Lol no dey accuse of things wey i no do else my fans go fight you.
I don warn u
Jokes EtcRe: Woman Swallows Lovers Testicle by StudioCFR(m): 4:03pm On Jun 03, 2010
Lol, Nobody go believe u.
Cuz dem know sey na lies full ya mouth lol
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 3:59pm On Jun 03, 2010
Oh baby no vex i go get something, Send me mail
Frank_stilwaters@yahoo.com

Ok.
Jokes EtcRe: Woman Swallows Lovers Testicle by StudioCFR(m): 3:53pm On Jun 03, 2010
Seconded
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 3:52pm On Jun 03, 2010
Sharrap i no be ya mate.
I no dey fear?
Jokes EtcRe: Woman Swallows Lovers Testicle by StudioCFR(m): 3:50pm On Jun 03, 2010
I trust u lol
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 3:49pm On Jun 03, 2010
I beg to differ mehn
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 3:40pm On Jun 03, 2010
Oyo lo'wa oh grin
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 3:36pm On Jun 03, 2010
i go wee-wee,

i'm back for good now
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 3:29pm On Jun 03, 2010
hehehe

tanimz stay on topic angry
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 3:20pm On Jun 03, 2010
oya come to messenger im back now kiss
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 3:18pm On Jun 03, 2010
stay on topic u are derailing my thread
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 3:17pm On Jun 03, 2010
i jump am pass,

romsky respect yourself angry
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 3:13pm On Jun 03, 2010
tanim,s respect yourself
Jokes EtcRe: Woman Swallows Lovers Testicle by StudioCFR(m): 3:13pm On Jun 03, 2010
na wa o for some people
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 3:10pm On Jun 03, 2010
no i no vex, but no dey try me, ELSEE
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 3:08pm On Jun 03, 2010
he wan come put assunder grin
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 3:07pm On Jun 03, 2010
lol,
na me u dey ask before nko?

u dis girl ehn, u no dey fear again oh
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 2:42pm On Jun 03, 2010
u dey wyne me?

i get hot temper, no mess with me this hot afternoon angry
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 2:38pm On Jun 03, 2010
we are not the same,

your own meat fit be my own poison, and im warning you angry
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 2:34pm On Jun 03, 2010
your mouth dey leak water, joking wink

since when i finished my runs for owerri, i never too get chance to come online, one day on one day off. wink

and u nko , were u go? grin

body dey inside cloth no shaking. smiley

na my nike wey i still dey expect u dey scatter the spellings so? cool
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 2:29pm On Jun 03, 2010
u even know bout my temper yet u go dey make am dey hot all the time with your stale gists.

and which truth u dey talk about?

i'm not a yahoo.com
but yes my money too big for robbers to steal, that one no mean say i be yahoo boy grin grin
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 2:24pm On Jun 03, 2010
grin grin see your mouth,

u think sey i go forget? ,

how are u smiley
Jokes EtcRe: Tv University Faculty by StudioCFR(m): 2:19pm On Jun 03, 2010
i'm not your mate, and i'm not yahoo yahoo, i dont roll with yahoo boiz my hands are clean, angry angry grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 416 pages)