Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 2:11pm On Jun 03, 2010 |
abi o |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 1:57pm On Jun 03, 2010 |
EFE, which talk u dey talk about cuz things wey i talk yesterday here too plenty  beg u come YIM? i only ask' if u are on messenger, by the way u don greet me dis morning? abi dem no dey greet elders for una village? i no take style run o, na my connection dey fail me  SYLVESTER , i think sey we don greet dis morning already, and na afternoon we dey right now. u don take yo Drugs  |
Jokes Etc › Re: Death, I Need It Urgently. by StudioCFR(m): 1:49pm On Jun 03, 2010 |
seconded! |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by StudioCFR(m): 1:46pm On Jun 03, 2010 |
Danni,  Copied  |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 1:43pm On Jun 03, 2010 |
we are still together, if we no chat today, we go chat tomorow.
and no be my fault sey yim no wan connect |
Jokes Etc › Re: Death, I Need It Urgently. by StudioCFR(m): 1:41pm On Jun 03, 2010 |
IS THIS A JOKE  ? No death man give your life to christ jesus and happiness is for sure guaranteed  no say i no tell you. *MOD's Lock dis damn thread* |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 1:36pm On Jun 03, 2010 |
my YIM no dey fit connect dis afternoon , i no know why? i've been trying trying tring and trying still no show  |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 1:31pm On Jun 03, 2010 |
who dey follow you dey shine Ti.t ?? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 1:27pm On Jun 03, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 1:24pm On Jun 03, 2010 |
i jump'am pass,  my hands are clean o'jare  |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 1:20pm On Jun 03, 2010 |
you are jumping with me, so go tell your momma bout our plan  |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 1:11pm On Jun 03, 2010 |
No provoke me dis hot afternoon  |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 1:08pm On Jun 03, 2010 |
you and D1 don dey share shade? |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 10:16am On Jun 03, 2010 |
I go break bottle for your head, Whatsup with u |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 10:07am On Jun 03, 2010 |
Shut down nigger, I be your mate? |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 10:03am On Jun 03, 2010 |
Setting u up no go give me money, So i go just bone. |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 9:59am On Jun 03, 2010 |
Talking from experience? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 9:55am On Jun 03, 2010 |
Tanimz, Bussy my dear. U nko? How are u |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 9:53am On Jun 03, 2010 |
Lol no comment |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 9:49am On Jun 03, 2010 |
Efe, fall under dat categoryB-) |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 9:47am On Jun 03, 2010 |
Bring your babe for annointing na. I promise she go give testimony next sunday. |
Jokes Etc › Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 9:44am On Jun 03, 2010 |
You and Dikele na partners in crime. Oniranu! |
Jokes Etc › Re: Three Lawyers And Three Engineers by StudioCFR(m): 9:42am On Jun 03, 2010 |
Why i go look dat Your back wey flat like slate? Mtchew |
Jokes Etc › Re: Very Funny….the Guy No Fall My Hand by StudioCFR(m): 9:37am On Jun 03, 2010 |
Wa shere, Lol |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 9:34am On Jun 03, 2010 |
U be guy like me so wetin your eyes find go there? U be gay? |
Jokes Etc › Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 9:31am On Jun 03, 2010 |
Lol, Tayo abeg no accuse me for wetin i no know about, Yes! My money too big for robbers to steal, but dat no mean sey i be yahoo.comB-) Tanimz, U don show? I still dey expect dat Nike Sneakers oh lol |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 9:25am On Jun 03, 2010 |
Johnbull how far |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by StudioCFR(m): 9:17am On Jun 03, 2010 |
Kidnap me but no give me the type of apple eve give adam, Give me the one wey go make me feel like a real man. Lol |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 11:26pm On Jun 02, 2010 |
Tomorow baby. Bye xxxxxx xx |
Jokes Etc › Re: Very Funny….the Guy No Fall My Hand by StudioCFR(m): 11:24pm On Jun 02, 2010 |
Lol gud night spoilt child |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by StudioCFR(op): 11:22pm On Jun 02, 2010 |
Too late, Im off to bed. Good night to all my sweet kokolet and babylets. To even my haters. Hehehe |
Jokes Etc › Re: Very Funny….the Guy No Fall My Hand by StudioCFR(m): 11:13pm On Jun 02, 2010 |
U dey fear for wetin go happen to you when my Battery don charge? Lol |