StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 416 pages)
Danni u can lie, the tanimz wey i know fit pay u salary oh |
whatevs |
[quote author=Efemena_xy link=topic=320278.msg6149649#msg6149649 date=1275639739]It's called Broadband service - 'an na me subscribe to am [/quote]with that your 2 pounds a day earning'? |
![]() ![]() |
biffers dont biff me. ![]() |
Hehehe |
Abi o lol |
I go blame person wey give u access to internet. |
Wetin else u wan hear, Gutter gurl |
No be u get your mouth? U wan tell me how to live my life? Anuofia who u dey call Ewu i be your mate? I'm not a security, Stop popping annoyance. Lol |
I no yahoo?Let me xplain to u all how i live my life in brief. Any hood wey i enter, dey call me chief cuz the kind money wey i get too big for thief. Why dem dey biff me na my life i dey live. That limo wey u see yesterday na me u saw. See me on the street u can say what u wanna say sheybi na u get your mouth. As long as i dey make am for dis street i dont care what u say, So My nigger shut'ya mouth. I tell u say everything is good, i got love for hood, i dey chop belleful now. How many i wan talk. |
Like Goat wey dem chook stick for yans.h |
Women sef, Small thing dem don shout. Mtchew |
I jump am pass |
Which one be fried egg bossom again? Who told u i no like better thing? I like better thing, But too much of better things dey kill. Sex=S.T.D. For example. Lol |
Hehehe Ok no problem |
Lol what a username, |
Going to bed? Ok gudnight. |
Hhhmm lol |
I don enter'am today, See all dis small children nowadays no dey fear again, I still never arrive and i fit sleep here till tomorow cuz i no like to move for night. Very dangerous. |
I go sound you oh. |
U Well so? Which kind durty talk be dat na? I be yo mate? |
Which kind yarnings be dat na? |
Ok baby, no problem, But incase i no come b4 12am, then go sleep till 2morow. |
*faints* |
Who make she cum mind, You ![]() |
O'gbadun hehehe. Seriously i'm not a yahoo guy and i hate anything wey relate with fraud, Why person go live dis kind of life and how long the person go continue to live this way? Marry and born children and only depend on yahoo yahoo ill gotten money to feed family? Habba! |
Nich make i no lie cuz i be christian, lol, Your joke make sense, but i still dey find am difficult to laugh. B-) Efe, I still never arrive. No vex baby *smiles* |
My enemies dey multiply everyday. But no matter how dem plenty reach, dem no fit see my back. Nich don bite the finger dat fed u. I'm still your boss wether the devil likes it or not |
Still searching for the joke |
See as madness dey escalate for here lol |
I'm the best, i'm the Yes! Nobody go follow me share my crown gutter gurl. My jokes are real and theirs na fake like clown. If i vex believe me u go run marathon comot here. Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 416 pages)
[/quote]with that your 2 pounds a day earning'?

