₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,308 members, 8,444,896 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 08:35 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 364 365 366 367 368 369 370 371 372 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 12:56am On Apr 22, 2010
Why u put those two names near my own na?

U want dem to begin dey rub shoulders with me ni?
Modify jor,
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 10:22pm On Apr 21, 2010
Na Dikele new name be that?
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 10:05pm On Apr 21, 2010
Tayo u too don join them dey biff me ni?
Lol ok o.
I go treat ya funkup ,
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:00pm On Apr 21, 2010
Like the number of my haterz don dey reduce.
Tanimz baby, I no know sey u fit reason wella sha lol

gud gurl gone bad lol
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 8:15pm On Apr 21, 2010
Lol,
tanimz, no dey biff me naw, wetin sef? cheesy
how u dey sweety smiley
Jokes EtcRe: Student Roll Call For Anger Management 101 by StudioCFR(m): 8:11pm On Apr 21, 2010
oponu ni e
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 8:09pm On Apr 21, 2010
who dey follow u dey laugh sef?

elenu gbeske, mtchew wink
Jokes EtcRe: Laf Responsibly by StudioCFR(m): 8:05pm On Apr 21, 2010
THANK YOU FLEXY smiley
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 7:55pm On Apr 21, 2010
tell those kokolets, babylets, mamalets and even grannylets wey dey look for this KOKOMASTER too dey look for them. grin
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 7:34pm On Apr 21, 2010
Lol
papine the jungle boy
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 7:26pm On Apr 21, 2010
Una don miss me tire abi? Lol

papine, I'm a young man not a teenager though. I'm a big boy hehehe
flexy is crazy i swear lol




FLEXYSTAR,
U Dey miss me abi? Lol
well i went out with a friend to see a movie, How u dey?
How market? Lol




Dikele,
I'm not a runs guy like you,
I no be like u wey depend on internet yahoo yahoo runs to survive U SCAM ARTIST.

i worked so hard yesterday, thats why i'm shining today.
If i'm broke, i know who to look up to BABA GOD and my sure folks.

U TOO DEY BEEeh, No be sey u get anything.

*be yourself man, U no fit see my back*
Jokes EtcRe: Greedy Jew by StudioCFR(m): 7:59am On Apr 21, 2010
Dress back first no match me,

Who told u i be igbo, wey yo evidence?
Jokes EtcRe: Yo Mamma Jokes by StudioCFR(m): 6:06am On Apr 21, 2010
Damn!
I sooo hate u for making me laugh lol
Dating And Meet-up ZoneRe: Igbo Girls Kwenu! Kwezuo Nu! by StudioCFR(m): 5:42am On Apr 21, 2010
see as dis babes just dey tear igbo anyhow for here

Lolll
Jokes EtcRe: Yo Mamma Jokes by StudioCFR(m): 5:28am On Apr 21, 2010
*Faints*
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 5:24am On Apr 21, 2010
When time reach, dem go know sey AC no be FAN
Jokes EtcRe: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by StudioCFR(m): 4:57am On Apr 21, 2010
Na wa o
Jokes EtcRe: Greedy Jew by StudioCFR(m): 4:49am On Apr 21, 2010
That man na Igbo man blood dey run for him system
Jokes EtcRe: What A Boy Can Do A Girl Can Do Better by StudioCFR(m): 4:41am On Apr 21, 2010
Speechless
Jokes EtcRe: Student Roll Call For Anger Management 101 by StudioCFR(m): 12:52am On Apr 21, 2010
*sniffs coke*
Jokes EtcRe: Student Roll Call For Anger Management 101 by StudioCFR(m): 10:50pm On Apr 20, 2010
Dog!
Jokes EtcRe: Student Roll Call For Anger Management 101 by StudioCFR(m): 9:03pm On Apr 20, 2010
see him dubious face grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 8:46pm On Apr 20, 2010
na people like u supposed dey work for farm
Jokes EtcRe: Greedy Jew by StudioCFR(m): 8:15pm On Apr 20, 2010
grin grin
take am easy na, are we fighting? grin
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 7:59pm On Apr 20, 2010
I'M only an entertainer,  but u have the right to call me whatever u like ,  thats the price we pay to be Celebrity.  cool
Jokes EtcRe: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 7:56pm On Apr 20, 2010
lbotus:
*let me spend some good cash* grin grin
DEM DON PAY U SALARY? tongue
Jokes EtcRe: Help Me by StudioCFR(m): 7:53pm On Apr 20, 2010
chipmunkey:
@190 don't need to be bothered about anything. Na money go finish am , them no fit finish U. grin
typical OMO IGBO grin grin grin

IGBO KWENU grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 364 365 366 367 368 369 370 371 372 (of 416 pages)