Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:40pm On Apr 23, 2010 |
The mumu thing Ben do when him small na to dey hide hot akara inside him baggy jeans so that friends no go beg am |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: o by StudioCFR(m): 5:03pm On Apr 23, 2010 |
Lol platinum sef lolll, Good gurl gone bad lol
that Onye Ofe Mmanu don run lol |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 4:51pm On Apr 23, 2010 |
Lolll |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 4:49pm On Apr 23, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 3:45pm On Apr 23, 2010 |
Bla bla bla. Ah. Some people sef |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 3:31pm On Apr 23, 2010 |
See who's talking, Jealous u? U should be afraid me baby |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 3:15pm On Apr 23, 2010 |
Tanimz, Na u teach me how to tell lies.
U don forget yesterday? |
|
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 2:45pm On Apr 23, 2010 |
Lolll |
Jokes Etc › Re: A Drunk Walked Into A Bar Crying. One Of The Other Men In The Bar Asked Him What by StudioCFR(m): 2:05am On Apr 23, 2010 |
U try lol |
|
Celebrities › Re: "i Pay My Girlfriend Salary Every Month" Timaya by StudioCFR(m): 1:49am On Apr 23, 2010 |
Bad belle people,
Timaya is Worth 69million naira and never reach him bus-stop yet, Have u seeing he's latest ESCALADE EXTENSION? CAR? He's definitely going to compose a special song for that car in his new album lol
that guy is a real case i swear lol |
Celebrities › Re: Dagrin Must Not Die by StudioCFR(m): 1:28am On Apr 23, 2010 |
Dolemite,
Stop talking nonsense please, YOU'RE POPPING ANNOYANCE.
R.I.P Dagrin , We love you |
Entertainment › Re: Da Grin Gone Too Soon: This Is Tragic: R.i.p C.e.o!1 by StudioCFR(m): 11:03pm On Apr 22, 2010 |
Yep! Sad, I just confirmed the ugly news.
Ota po gan |
|
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:47pm On Apr 22, 2010 |
The one u chop remain give me again abi?
I no be trouble maker like u, Free me jor |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 10:42pm On Apr 22, 2010 |
That ya voice alone na turn-off lol |
Entertainment › Re: Da Grin Gone Too Soon: This Is Tragic: R.i.p C.e.o!1 by StudioCFR(m): 10:27pm On Apr 22, 2010 |
This is an expensive joke man, An expensive one.
Dagrin is not dead. U cant be serious, Tell me is not true? |
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:08pm On Apr 22, 2010 |
Well, u never can tell o lol |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 10:04pm On Apr 22, 2010 |
I jealous people with great talents, People like lil wayne, ludacris, busta rhymes, koko master, tuface idibia, Dagrin and barrack obama.
Your head no dey there. Bounce! |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 9:53pm On Apr 22, 2010 |
Broke a$$ like u. Mtchew |
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 7:08pm On Apr 22, 2010 |
I go everlly continue dem impress, I no dey carry last. Baba god don finish work.
Free me! |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 5:40pm On Apr 22, 2010 |
Papine, No make me laugh abeg |
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 4:56pm On Apr 22, 2010 |
I only called u baby just to make u happy, No be sey u hhmmm lol |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 4:47pm On Apr 22, 2010 |
Tanimz ehen na me naw, Lol |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 4:27pm On Apr 22, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 2:12pm On Apr 22, 2010 |
Lol, Some people momsy here be virgin sha |