₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,327 members, 8,444,976 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 10:13 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 416 pages)

Dating And Meet-up ZoneRe: Igbo Girls Kwenu! Kwezuo Nu! by StudioCFR(m): 7:31pm On Apr 20, 2010
platinumnk:
^ no my village is very close to Owerri cheesy
ok o, wink cheesy
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 7:27pm On Apr 20, 2010
im fine, no shaking,
thanks wink
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 7:24pm On Apr 20, 2010
farmers
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 7:20pm On Apr 20, 2010
see her sponge face sef angry
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 6:06pm On Apr 20, 2010
Empty vessel na dem dey make noise pass
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:54pm On Apr 20, 2010
Farmer!
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 5:47pm On Apr 20, 2010
Lol
papine u be real Jungle Boy
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:39pm On Apr 20, 2010
Bros, I'm just an entertainer, But u have the right to call me whatever u like, I no send, I go keep dey state the fact and no maga or mugu fit dull my parole.

U no understandhuh
Jokes EtcRe: Laf Responsibly by StudioCFR(m): 12:03pm On Apr 20, 2010
I steal your heart?
Lol
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 11:35am On Apr 20, 2010
Sue me naw.
Mtchew
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 9:57am On Apr 20, 2010
Call police foram na
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 7:55am On Apr 20, 2010
Ehen make him no come advertise him market?
Jokes EtcRe: Women Rule The Men. See The Proof. by StudioCFR(m): 5:19am On Apr 20, 2010
To you!
Jokes EtcRe: Women Rule The Men. See The Proof. by StudioCFR(m): 5:14am On Apr 20, 2010
Ibotus,
Why u go run conclude like that when the question i ask still dey beg for answer?
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 5:02am On Apr 20, 2010
See dem two mouth like weapon of mass distruction', Blablabla all de mud4cking time.

Mtchew,
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 11:51pm On Apr 19, 2010
Look where u dey go jor, No match me
Dating And Meet-up ZoneRe: Igbo Girls Kwenu! Kwezuo Nu! by StudioCFR(m): 11:17pm On Apr 19, 2010
Platinum,
Yep, Owerri for life Baby.

Dies! ke lol

U from Anambra abi? Lol
Dating And Meet-up ZoneRe: Igbo Girls Kwenu! Kwezuo Nu! by StudioCFR(m): 11:12pm On Apr 19, 2010
Hehehe
Jokes EtcRe: Laf Responsibly by StudioCFR(m): 9:53pm On Apr 19, 2010
I will.
Thanks
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:49pm On Apr 19, 2010
Eh, I forget the merecine under my puter desk for bedroom , U fit escort me go take am sha, Afterall what are friends for, lol
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 6:09pm On Apr 19, 2010
How my matter come dey pain u na?
U be tanimz body guard?
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:52pm On Apr 19, 2010
Haterz!
They're just everywhere.


See as dem wan chop me unto sey i dey try protect my wife privacy,
Mtchew, Biffers una no dey tire?
Warri see me see dis people and dia gbege o lol
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 3:50pm On Apr 19, 2010
Yes,
Infact na inside dat thing i wan dey piss naw.
Lol
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 3:31pm On Apr 19, 2010
Local Chimp.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:23pm On Apr 19, 2010
Why u come dey shout?
U wan wake my wife?
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 3:19pm On Apr 19, 2010
Yeah
one empty vessel
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 3:14pm On Apr 19, 2010
Enemy of sound health,
Emi omo to clean to fresh.
Swagger lomo lol
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:11pm On Apr 19, 2010
Kini big deal, Tarnimz
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 3:08pm On Apr 19, 2010
Onlyhuh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 416 pages)