Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:38pm On Apr 18, 2010 |
Thank god the school fees i dey pay for your head no be waste lol |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:36pm On Apr 18, 2010 |
No miss this life time opportunity o, Lol |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:33pm On Apr 18, 2010 |
Lol ok o, Well, ope fun olowa sha lol |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:30pm On Apr 18, 2010 |
Papine, Your name alone na suspect lol |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 9:27pm On Apr 18, 2010 |
No kind of dirty stuffs dem no fit find inside your bag |
Jokes Etc › Re: Greedy Jew by StudioCFR(m): 11:03pm On Apr 17, 2010 |
Hehehe greedy indeed |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 10:51pm On Apr 17, 2010 |
No comment
*rub hands* |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:19pm On Apr 17, 2010 |
come chop burger naw  |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 10:16pm On Apr 17, 2010 |
i go do anything to make u happy sweety  lol |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:13pm On Apr 17, 2010 |
nottingham, plans for 2nyte  me no understand o lol |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 10:11pm On Apr 17, 2010 |
come i look like person wey u fit give all that work' to do, ? wow, omo daddy,  u get mouth like bomb  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:09pm On Apr 17, 2010 |
nottinghamshire my my bunk before before i rrrun lol good for you, sha lemme know when u go enter naija  |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 10:06pm On Apr 17, 2010 |
i thought as much,  16, 17, 18, 19.  ? oya shoot  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Vs. Chelsea [ 2 - 0] by StudioCFR(m): 10:04pm On Apr 17, 2010 |
in your wildest dreams, I played tottenham and united Referee join  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:54pm On Apr 17, 2010 |
hhmm, bribe me or else  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:52pm On Apr 17, 2010 |
yea, u said u not in london, so were are you?  |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:50pm On Apr 17, 2010 |
okkkk, lol, u nko how old are you, you very young, are u goin to tell your age here?  *women tell there age? na lie* lol |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:41pm On Apr 17, 2010 |
tell me now cuz i sabi fall peeps hand o, i no go wan fall your hand again so that u no go dey chase me around with plank lol |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:40pm On Apr 17, 2010 |
no my dear, just that i no want papparazy's dey follow me around like david beckam, lol well, i'm 20--1 2 3 4- 60-1-2-3-4  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:37pm On Apr 17, 2010 |
bla bla bla, abyboy lol |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:37pm On Apr 17, 2010 |
i'm only a human, i no perfect,  erm, how i take fall your hand now so that i no go fall your legs join too  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:34pm On Apr 17, 2010 |
why u dey do eyes like that? , are u ok?  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:25pm On Apr 17, 2010 |
truth hurts  |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:23pm On Apr 17, 2010 |
hhmm, well, i'm a young man, pic dey profile, use your head guess, make i see if u sabi use your head small  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:20pm On Apr 17, 2010 |
mumu ni e o lolll, trust me now i dey always soji myself unlike u  |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:19pm On Apr 17, 2010 |
are u above or below 22? |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:16pm On Apr 17, 2010 |
Na lie, na still mumu we dey call am, u wan deceive me? |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:15pm On Apr 17, 2010 |
lol, were u from sef? dem no get old men for your village?? shoooh, u think say this bear's na buy i buy am?  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:04pm On Apr 17, 2010 |
so u sef follow dem mumu when u small? i thank god for my life o  |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 9:02pm On Apr 17, 2010 |
is that a challenge?  I BE YOUR MATE?  |
Jokes Etc › Re: The Drunk by StudioCFR(m): 8:59pm On Apr 17, 2010 |
is that how to greet an elder in your village? |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 8:18pm On Apr 17, 2010 |
I happy for you |