StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 368 369 370 371 372 373 374 375 376 (of 416 pages)
You? |
Loll |
Ok lol |
Do it and go to heaven lol |
Lolll |
Jor ooo mio le jo ijo Alanta lori high tension o |
4/10 |
Still searching for the joke |
Hehehe |
Whatever |
I wunt waste my time on something that's not important. Sorry |
How many times i go correct u sey no be mumu dem dey call am , Na Guru! |
God bless u front and back lol hehehe |
Make una no vex lol |
Yo name na flexy? U sabi flex? She's a Diva, Are u? |
Anyhow i spell no mean , The most important thing be sey u know na u i dey talk bout. |
Flexy, U see why i dey call u mumu that day? |
Inbetween yo legs |
Mannylex, We're living on a borrowed time, Life aint worth all tha stress. Looking up to christ jesus is the best, I no holy o, But i know God. Tarnimz, Thanks |
Mr Studio! I'm not that bad afterall or are my? |
Flexy, I no dey form any pastor at all, Just that i get human sympathy unlike you. I'm no prayer warrior but i do pray morning, afternoon and sometimes at night, I blend my prayers with hard work thats why i'm shinning, Lol no biff me o, I'm not a musician but i'm a die hard fan of that niggar (DA-GRIN) lying down on that sick bed. Go get his C.E.O album and listen to the first track title Ghetto life, Then u will understand why i like him. U wanna hear me sing? Like i said, you can always come down to my crib anytime to feel me flow. Hehehe |
U no fit |
U wan plan coup? |
Hhmm hhmm he's in serious pains right now and need your prayers |
Post yo own na |
Amen to that. My heart weeps when i remember the guy i so much like his song is suffering in hospital. |
Gud night sweety. Lol |
Interesting. |
Lol ajebota what? Oti o, I've told u before i'm a hustler, I belong to that street by the right. Lol if u really want to know the number of backyards i get u fit come my house sha. Lol *rubs cheek* |
Stop trying to be bota meaning what? Which side of my backyard u dey sef? |
Omo sorry sweety, I just dey joke by calling u ode! U learn the language from one yeye fowl mouth here. Oh i thought your profile states london. Wia are u? My backyard? Lol. Tell yo dad u now a big gurl jor, Kini gan sef lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 368 369 370 371 372 373 374 375 376 (of 416 pages)