SultanOfPuna's Posts
Nairaland Forum › SultanOfPuna's Profile › SultanOfPuna's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 118 pages)
Na reverse psychology I use motivate @fucklove |
Abba114:Can't hate on the guy |
If you check Righteousness first post on Nairaland it is from 2017 In that post he warns about the endtimes will soon happen. From 2017 to 2023 that makes it 7 YEARS of preaching doomsday. And nothing has happened. ![]() If you ever feel bad for yourself Just know that a mentally unstable man has been screaming end time for 7 years. I'm very sure when my 1 year old son turns 26 years. Righteousness will still be screaming endtimes.. Mental health is no joke Pray for this mad man called Righteousness |
This fool wey dey kiss like person wey never chop since last year.. ![]()
|
headboyprince:Omo make Dem play the rollover. No be my money oooo Anything we dem see, make Dem take am with good faith. |
Remijuice:No say I no warn una |
Infact @fucklove play your rollover No be my money. I wish you good luck |
Fucklove:No dey catch feelings stop being emotional. If you like do rollover no be my money. I say make I warn u in advance if u like take am if you like cry. That one no concern me I don drop message |
Ok |
Fucklove:Thanks for understanding Quit rollover till Monday or else you will cry premium tears.. Enjoy your day |
amabengroup2:Don't hate the messenger I just told you how it is, no sugar coating @fucklove you are doing well but Day 5 will end in disaster. This I have seen Don't shoot the messenger |
She sabi ride dick Spread leg like helicopter Her favourite position doggy style Once she arrange 3some with her tomboy friend. I knack them both with condom and without condom. She dey like make I choke her during sex Sometimrs BDSM, but she don get Belle So no more action. I love you Ruth |
AdaNwadike:Forget that your yeye husband Holla at me for some leg shaking orgasm We can have sex before your husband comes home. Why take hubby out for dinner? Cook food keep for house for him I go pay your Uber to my house After we knack finish u can then go back to him at home and have dinner |
Make all of una drop 5h each for my account make I use buy pourtugese fixed match make una win better odds @Fucklove your day 5 go cut wotowoto Better take a rest and continue Monday Here to remind you that betting is scam Var is legal match fixing FIFA is fucking corrupt You all should contribute 5h and send to me, let me change your life for once 1 fixed match can buy you a car 1 fixed match can make you a star 1 fixed match can buy plenty hoes Fixed matches are the only way to make profit in this scam industry called betting Thank you |
Davido lost his son Sen. Adekeke lost his mandate Must be tough for the Adeleke family May God give them strength |
Wike right now..
|
Honestly, as much as I hate Tinubu You have to admit,The old man Sabi play this politics game meanwhile, someone should check Tony Braxton's account balance. E sure me say Emifile don knack this babe. See where our money dey go
|
Omo the queue tomorrow go maddd If you're a banker, I pity you this weekend. Una go shout tire |
A little summary For the Urchins wey no go school. Op form Aye cult with him padi After years of urchinizing the streets Him boys disown am back to the streets Op join another cult Him previous cult come dey vex Dem come declare war on Op
|
U can become a dispatch rider for Tinubu's drug cartel I made $200 per day supplying damaged weed to Tinubu's urchins |
ipobarecriminals:No mind Op, him want chop clean mouth. Igbo girls don show am wotowoto ![]() |
theophorus:Op, never in your life listen to simps like this guy. This is the worst advice I've ever heard in over 20 years. |
theophorus:You be fool So make Op marry girl just because of sex. You be big fool I swear ![]() |
This is why I believe there is No God How can only few people be rich But majority are poor Abi God like am like that ![]() Checkout the history of humans Why are Majority suffering Only few will be enjoying And some stupid religious sheep will come and tell me that God exist. I have seen children starve 24/7 If God truly exist How can he keep quiet and watch The inbalance of life on Earth Only 10% are rich on earth 90% people on Earth are poor suffering, hurstling The fact that this life is not balanced Is 100% proof that God does not exist. How can a loving caring God allow few people to be rich While 90% of people on earth are suffering.
|
JackDaAlienz:Na Dem...
|
A fool at 40 is a fool forever If the fool is 60, 70, 80 years old Still dissent mean his is not a fool Age Doesn't make a man wise elder We have foolish elders too We have simp elders too We have slave mentality elders too Meditate on this words of wisdom I'm not saying all elders should not be respected. Choose your elders wisely |
@Tinubuwins2023e Wetin you dey do for my thread Your master Tinubu go don dey piss for bed by this time. |
benjsniper33: |
VeeVeeMyLuv:All the mosquitos wey I don jam for South east, Na only 1 hit I don kill them But these ones for ibadan Once I hit them, them go disappear Come like say Dem dey use jazz I just tire |
I'm currently in ibadan, visiting a friend. I planned on spending the week But tomorrow I'll be going Every night in ibadan feels like a war with mosquitos. I have never seen this type of mosquitos in my life. Them long come add weight join It takes 2 or more hits to kill them I rub anti mosquito balm, Dem still bite me e come be like say the balm dey give them more energy. The more I apply the balm the more Dem dey rush me. Even Their mosquito sound get bass voice, Very aggressive mosquitos. Currently I no fit sleep as I dey wait make nepa bring light make I on fan. I burn coil Dem disappear I off the coil, Dem come back like say nothing happen. Omo I no do again. |
Nawa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 118 pages)


jealousy go woundjure u
. Leave Amaka alone with their yamz LEGO 