₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,541 members, 8,523,764 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 09:22 PM

Toggle theme

Sutoboy's Posts

Nairaland Forum › Sutoboy's Profile › Sutoboy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 65 pages)

Jokes Etc › Re: a by sutoboy(m): 10:20am On Feb 01, 2012
[quote author=~Killz~ link=topic=859937.msg10092921#msg10092921 date=1328050375][color=#000030]That girl looks naturally dumb, how will she perform in a strip club? F9![/color][/quote]if u sef no dumb ow a boy take bi girl for ur face?

u draw line for face!
Jokes Etc › Re: I Bleeped Her I Must Confess by sutoboy(m): 10:17am On Feb 01, 2012
bunmioguns:
grin grin grin e be like say Craziness dey you, why my name for all dis trash, If you dont stop, I swear *insert his finger in his mouth and raise it up* ur head will be used to appease OGUN




EEdiot
chai abeg omo ogun i dey beg on his behalf oh no allow ogun do am strong thing oh i still like am,though na foolish friend
Jokes Etc › Re: Simply Smile by sutoboy(m): 10:14am On Feb 01, 2012
Otooro needs to visit rehab
Jokes Etc › Re: Please Help Me. . . by sutoboy(m): 10:14am On Feb 01, 2012
heheheheheh lack of bettter grammer!


feeling mad abi crazy?
Jokes Etc › Re: Bastard by sutoboy(op): 10:12am On Feb 01, 2012
Dyt:
lol
why u dey lol now?
Jokes Etc › Re: This Boy. . .u Cant Miss This by sutoboy(m): 10:08am On Feb 01, 2012
dis one na super story
Jokes Etc › Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by sutoboy(m): 10:06am On Feb 01, 2012
[quote author=Imperial McHæl link=topic=856846.msg10094783#msg10094783 date=1328086154]All of you are good liars, but somebody has to say the truth for once!. Anyway, Dagrin just pinged me via whattsapp that the album he realeased yesterday had a collabo with Elvis Presley[/quote]na that one we go dey do abi?

otooro:
^^^ what a thread!!!!!!!!!! rubbrish! angry

why has everyone gone so uncreative! mstchewww! lipsrsealed

i don't comment in threads like this!

*swaggerz outta thread!*
cool
grow up man
Jokes Etc › Re: Bastard by sutoboy(op): 9:55am On Feb 01, 2012
bunmioguns:
E be like sey u sef don dey craze small small
na fyt?
Jokes Etc › Man And Boy by sutoboy(op): 11:37pm On Jan 31, 2012
MAN: Boy, wats ur dad's name?
BOY: His name is LAUGHING.
MAN: And ur mother's name?
BOY: SMILING.
MAN: You must b kidding?
BOY: No, that's my brother , I'm JOKING!!!!
Jokes Etc › Award! by sutoboy(op): 11:33pm On Jan 31, 2012
Please no offence,these are the top ten list of the best jovial peeps on here for January!!!

Dani1luv

Ben

Sutoboy

Donkollione

Otooro

Booqee

Bin gbagbo

MIkuz

Studio, Skales

ARareGem

No offence if your name is not on here,work hard for in this new month so you can also be among the February list!
one love!
Please Moderators let this be at the top!
Jokes Etc › Re: Sexx Robot by sutoboy(m): 8:03pm On Jan 31, 2012
u sure say na sex robot abi run robot?
Jokes Etc › Re: Projan! Projan! Projan! by sutoboy(m): 8:02pm On Jan 31, 2012
otooro:
[img]http://www.freesmileys.org/custom/image/tongue%5E_%5Earial%5E_%5E0%5E_%5E0%5E_%5Ei don\'t have that time!%5E_%5E.gif[/img]
i tell u say make u com mak i teach u how to dey make joke

na so so rubbish u go dey write

imagine u dey dance since last year u never stop!

anyway ur name go folo third batch,we dey work on am now
Jokes Etc › Re: Funny Meme by sutoboy(m): 7:56pm On Jan 31, 2012
laf i no fit laf

smile i no fit smile

even i cry water no comot!

i bleep sef cum no gree comot

dull
Jokes Etc › Re: Drop Your Wash Line by sutoboy(op): 7:52pm On Jan 31, 2012
ARareGem:
I find this thread very funny
#na wash#




But na wa for Naija slangs sha
U love Otooro for nairaland
#Na wash#
Jokes Etc › Re: Drop Your Wash Line by sutoboy(op): 7:45pm On Jan 31, 2012
U bi laundry boy from ilorin #na wash#
Jokes Etc › Drop Your Wash Line by sutoboy(op): 5:06pm On Jan 31, 2012
Me i have never drank PURE WATER before!

#na wash#
Jokes Etc › Bastard by sutoboy(op): 12:54pm On Jan 31, 2012
hmmm abeg help me oh

last 2 weeks my dad called me a Bastard!i tot he was joking anyway

but to my surprise my mum also called me a Bastard again last week

i was so sad!but yesterday i went to Donkollione house!guess what happened?

His mum called me ''MY SON''then i smiled and asked immediately that

Mum where is my Dad?

lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

e bi like say i try small
Jokes Etc › Re: My Blackberry! by sutoboy(m): 12:50pm On Jan 31, 2012
wow na u bi this?
Jokes Etc › Re: Please Help Me Translate This Dream! by sutoboy(m): 12:49pm On Jan 31, 2012
gendebs:
in any situation u find urself be humble, don't look down on people who don't have. So that u wount be relegated.
gendebs:
in any situation u find urself be humble, don't look down on people who don't have. So that u wount be relegated.
e bi like say den don reformat you!

why u kan dey post twice?

when bi say na chinko una go dey use browse for here
Jokes Etc › Re: Simply Smile by sutoboy(m): 12:21pm On Jan 31, 2012
hmm ur craziness no kan stay for one place again!

Who go help u now?
Jokes Etc › Re: Please Help Me Translate This Dream! by sutoboy(m): 4:54am On Jan 31, 2012
otooro turn to be mountain goat
Jokes Etc › Re: I Bleeped Her I Must Confess by sutoboy(m): 4:53am On Jan 31, 2012
Ah i ptiy u oh

who kan turn u to dis?
Jokes Etc › Gonna Top It Here On Nl by sutoboy(op): 10:02pm On Jan 30, 2012
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Husband files for divorce,judge ask whyhuh
Husband then replies,
I no cum,she no cum,pikin come, How come??
Jokes Etc › Re: Indian Girl by sutoboy(op): 10:01pm On Jan 30, 2012
DONkollione:
@ode remo,








hw many pusssy pipe u smoke today? grin grin
help me ask am oh
Jokes Etc › Re: Fulani by sutoboy(op): 10:01pm On Jan 30, 2012
ode remo:
must have read this same yoke million tyms last yr on n.l
cross check b4 next u post. dont waste me ty,m.u geeeeeet.
u to dey vex sha
Jokes Etc › Re: A Girl by sutoboy(op): 10:00pm On Jan 30, 2012
DONkollione:
Suto bro dis na wetin go mk us quarrel ---------> BOOQEE (no dey use her name dey play ) angry




BUT D JOKE MAKE BRAINS SHA! grin
hehehe no worry bro!we no go fyt

bunmioguns:
Nice joke, bt change d name Title asap before its been locked by d mod

thanks boss we no fyt dis time
Jokes Etc › Re: The Pastor And The Smoker by sutoboy(m): 8:33pm On Jan 30, 2012
ode remo:
must foto copy others.
mitccccccccccccchew.
abi help me ask am oh!
Jokes Etc › Re: Indian Girl by sutoboy(op): 8:31pm On Jan 30, 2012
when u leave yaba left?

u go just talk without thinking
Jokes Etc › A Girl by sutoboy(op): 8:30pm On Jan 30, 2012
a girl came home with a bag full of Mango's, her Mother shouted "I told u not 2 climb that Mango tree, because Donkollione and Otooro will see ur Panty, the girl replied "I'm not a fool Mom, I took the Panty off b4 climbing
( =D
)
/ \ ,
' laff don unzip me oh
Jokes Etc › Re: The Pastor And The Smoker by sutoboy(m): 8:14pm On Jan 30, 2012
heheheheh e bi like say crazy dey ur head!why u kan dey copy my joke?

u kan change the title from ABOVE to smoke and pastor!

u don mad finish
Jokes Etc › Re: Fulani by sutoboy(op): 8:10pm On Jan 30, 2012
bin gbagbo:
smh
ur head go just fall frm your neck

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 65 pages)