₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,541 members, 8,523,764 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 09:22 PM

Toggle theme

Sutoboy's Posts

Nairaland Forum › Sutoboy's Profile › Sutoboy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 65 pages)

Jokes Etc › Re: I Bleeped Her I Must Confess by sutoboy(m): 7:10pm On Feb 01, 2012
hmm head shake for una poor projan
Jokes Etc › Re: See Love In Tokyo by sutoboy(m): 7:10pm On Feb 01, 2012
hmm plenty madness for NL this days
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 4:52pm On Feb 01, 2012
i don tell u dis am going to start a new group with skales and otooro even ur wife Booqee go dey
Jokes Etc › Re: Projan Is Getting Better! by sutoboy(m): 4:50pm On Feb 01, 2012
lost get ni!
Jokes Etc › Re: Projan Is Falling Apart! by sutoboy(op): 4:48pm On Feb 01, 2012
i so much trust skale he will never do such
Jokes Etc › Re: Basketmouth Comments On The New Blackberry Porsche. by sutoboy(m): 4:42pm On Feb 01, 2012
i think say na javlin u dey use abi?any type of phone u dey use sef

shey e dey download food?


it all for fun,if u av ur money buy it
dont come here and start to make mouth for us,after all na bb broadcast u cop this from,u kan wan dey form for us here,get the hell outta here MF
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 4:41pm On Feb 01, 2012
heheheehehe idiot like u dey suspend person?

anyway i don resign my letter dey ur vice table!


going for good
Jokes Etc › Re: Projan Is Falling Apart! by sutoboy(op): 4:39pm On Feb 01, 2012
no mind dem joor there own sef pass secret cult Abeg skale u get that Dani1luv number make we go submit our letter of new group full of better ambition ?
Jokes Etc › Re: Projan Is Getting Better! by sutoboy(m): 4:37pm On Feb 01, 2012
Let me wait and see the how many peeps u re going to get today!na here i dey i go see useless fellow wey go join killer group! otooro and i can do better,Imagine skale dont even knw what Projan is!
Jokes Etc › Re: Projan Is Falling Apart! by sutoboy(op): 4:34pm On Feb 01, 2012
hehehehe all ur key dey key to everyone safe dey ma hand!am going for good



Skales
Otooro and i can make a good group
Jokes Etc › Re: Why I Want To Leave Nairaland by sutoboy(m): 4:33pm On Feb 01, 2012
no mind them oh na so call dat Bin and Donkollie group oh
Jokes Etc › Re: Why I Want To Leave Nairaland by sutoboy(m): 4:26pm On Feb 01, 2012
no mind them joor let make our own group and it will be the best rather then that useless projan
Jokes Etc › Re: Bread And Palmwine. . .u Cant Laff! by sutoboy(m): 4:22pm On Feb 01, 2012
hmm what a shame on a whole projan president thank God am not in anymore
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 4:19pm On Feb 01, 2012
DONkollione:
@ suto anyTIN wey ur jokes president/projan founder gives u Be very grateful/loyal by replying " YES SIR, I DEY LOYAL" simple angry

u no dey fear?





animanu ! ! angry
u i knw say u bi mumu

ode oshi
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 4:18pm On Feb 01, 2012
why i no go run for man like you?
Jokes Etc › Re: Why I Want To Leave Nairaland by sutoboy(m): 4:17pm On Feb 01, 2012
na why ur think faculty is so low bi that
Jokes Etc › Projan Is Falling Apart! by sutoboy(op): 4:09pm On Feb 01, 2012
Hey ladies and gentleman am here telling you that am not in the fucking,idiot,dork group name Projan again!

how will their stupid so called president be wishing a member dead?


showing a casket on here!is that a sign of good leader?seconded by his so call idiot Machiavellian deputy?

i hereby resign and i will make Otooro my president!good day
Jokes Etc › Re: Akpan The Legend by sutoboy(m): 4:06pm On Feb 01, 2012
stupid president wey dey wish member dead?

abi u too na dsame way u dey do?
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 4:06pm On Feb 01, 2012
dat idiot donkoliione no go see this one now
Jokes Etc › Re: Get Away! by sutoboy(m): 4:05pm On Feb 01, 2012
where is projan going to?
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 3:57pm On Feb 01, 2012
back to sender in Jesus Name
Jokes Etc › Re: Why I Want To Leave Nairaland by sutoboy(m): 3:52pm On Feb 01, 2012
where re u from?
Jokes Etc › Re: Trust Is Imp by sutoboy(m): 3:50pm On Feb 01, 2012
not funny at all

u don dey tak am as joke

olodo oshi
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 3:46pm On Feb 01, 2012
o fe ri oran!

ori bi ori babangida yen
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 3:41pm On Feb 01, 2012
c ya later u re just a fool
Jokes Etc › Re: My Award-wining Joke In 2011 by sutoboy(m): 3:41pm On Feb 01, 2012
let your joke be the same as ur topic now!

nice c and p anyway
Jokes Etc › Re: Question Tags by sutoboy(m): 3:34pm On Feb 01, 2012
smh!!!!
Jokes Etc › Re: Trust Is Imp by sutoboy(m): 3:34pm On Feb 01, 2012
correct your English mehn
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 3:33pm On Feb 01, 2012
come to think of this re you a normal being?
Jokes Etc › Re: Why I Want To Leave Nairaland by sutoboy(m): 3:26pm On Feb 01, 2012
u too dey talk say one joke old?


ahahahah wonder shall never end
Jokes Etc › Re: The Gospel by sutoboy(m): 3:25pm On Feb 01, 2012
ur way no pure at all

i dey suspect you

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 65 pages)