Jokes Etc › Indian Girl by sutoboy(op): 8:07pm On Jan 30, 2012 |
An INDIAN GIRL married a SPANISH MAN and went to spain. . . She can't speak spanish. Each time she want to buy chicken drumsticks at the market, she would lift her skirt and show her thighs to enable the seller understand her. One day she wanted to buy Banana, she took her husband to the market. Do u know why? . . . . . . .
. .
, . . . . . Because he speaks spanish. (Get ur mind out of the gutters). Lmao |
Jokes Etc › Re: Guys: Bunmioguns Or Booqee? Choose One: by sutoboy(m): 5:26pm On Jan 30, 2012 |
skales: Ottooro and sutoboy
Judging from the pic for una profile, the youngest between u two don reach 32yrs old, and una still dey talk as if una be small children??
Seriously, u guys need to step up , most of Una mates don marry and born finish , While some still dey born
All una posts na about been fine and ugly, Ok what if I say Una Two Papa Dey Very very Poooorr nko?
And dat me alone go feed una two family nko?
I hate to talk dis way to people seriously, but u guys caused it, First is was sutoboy and now you,
When una go ever get sense to resson sey nobody cares bout what u look like on nland?
I've met 4 joke section girls, dem know themselves, And I noticed some people no dey much fine for picture but for reality dem make sense die,
So make una try go borrow sense since una no get any make we fit move jokes section forward.
Thank You Skales  WHERE IS DONKOLLIONE AND OTOORO? NA ME YOUNG PASS AMONG UNA SO I GO WAIT MAK DEN TALK BEFORE I TALK |
Jokes Etc › Re: Learn How To Pluck Kokonut Here. (projan) by sutoboy(m): 5:18pm On Jan 30, 2012 |
cantell: Bad sense of humour. hehehe u wan correct am abi? bad ko pad ni |
Jokes Etc › Fulani by sutoboy(op): 5:09pm On Jan 30, 2012 |
A fulani man goes 4 a job interview [Worker] Name, please? [Man] Musa Abdul [Worker] Sex? [Man] Yes. Three to five times a week. [Worker] No, no… I mean,male or female? [Man] Both male and female. And,sometimes with camel. [Worker] Holy cow! [Man] Yes, I did it one time with a cow, too. [Worker] But isn't that hostile? [Man] Horse style, doggy style, any style! [Worker] Oh dear! [Man] No, no! …, (n) deer |
Jokes Etc › Re: Guys: Bunmioguns Or Booqee? Choose One: by sutoboy(m): 11:52pm On Jan 29, 2012 |
ok sir but wait oh
na booqee face i dey see for my book
i dey try read Simb book
but the name dey change to booqee name |
Jokes Etc › Re: Dear Nairaland by sutoboy(m): 11:48pm On Jan 29, 2012 |
where is the JOKE?
The girl no dey naira land now
abi no bi Joke u dey ask for? |
Jokes Etc › Re: Learn How To Pluck Kokonut Here. (projan) by sutoboy(m): 11:44pm On Jan 29, 2012 |
who are u asking that?
hope say no bi me sha? |
Jokes Etc › Re: Guys: Bunmioguns Or Booqee? Choose One: by sutoboy(m): 11:38pm On Jan 29, 2012 |
All na story
but na Booqee i want |
Jokes Etc › Re: Wash Away Ur Sin by sutoboy(op): 11:17pm On Jan 29, 2012 |
bunmioguns:
see dem, Mungun dey talk, Mumu dey follow. . . Laff wan make me piss for Boxer Bunmisango wetin we do u sef?if u wan join us den u go talk why u can dey beef us like dis? anyway?how is Ogun doing? |
Jokes Etc › Re: Correct Me And Tell A Bigger Lie! by sutoboy(m): 11:14pm On Jan 29, 2012 |
hehehehehehehehe abeg make we stop! we too dey disgrace our country oh!
Booqee abeg no forget to bring my salad!remember i luv taking it warm!and mak u help me bring my shawama inside flask so i go drink a after eating the hot salad! |
Jokes Etc › Re: Learn How To Pluck Kokonut Here. (projan) by sutoboy(m): 11:03pm On Jan 29, 2012 |
DONkollione: ^^
am an expert kokonut tree climber i dont need ladder . Ask suto n booqee  no mind am jere e no no say we bi OBJ family! we no need ladder |
Jokes Etc › Re: Pls Check Ur Hiv Status Asap! by sutoboy(m): 11:00pm On Jan 29, 2012 |
drnairalov: mtscheeeew!!! u re tryn too hard to be noticed, nd funny, is dis a joke hehehe abeg when den release you? no bi yaba u dey stay? |
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 10:59pm On Jan 29, 2012 |
booqee: sharraap dat ur mouth! And close ur brown teeth my friend! So d thing dey pain u bah?? When u dey talk ur own, u no know abi now u don see person wey cut ur size for u perfectly, u come dey cry sey u no dey joke again. Mtcheww. . . sheybi na u start d thread?! (thread wey u even dey abuse me, where u see me for facebook?! Huh??)
u've just started!  hehehehe e no pain me oh na joke i dey joke! i search for ur facebook ni now cos i don dey love you i even sent u a msg! u and dat useless former studio |
Jokes Etc › Re: Pls Check Ur Hiv Status Asap! by sutoboy(m): 7:24pm On Jan 29, 2012 |
DONkollione: Una no dey ever appreciate anytin. . I no go post joke again . Mtcheew! no mind them jere Joke grade, A |
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 7:22pm On Jan 29, 2012 |
skales: Why u come dey behave like ibo people?
Wife beater and back stabbers
Mtchew hey stop am i no dey joke again |
Jokes Etc › Re: Wash Away Ur Sin by sutoboy(op): 7:21pm On Jan 29, 2012 |
DONkollione: Nyc joke u dey mk me proud!  heheheheheeh my president! |
Jokes Etc › Re: Above by sutoboy(op): 2:24pm On Jan 29, 2012 |
bunmioguns: Nice one hehehehe first time wey u go appreciate me! osheeeeeeeeey ekeroyal: Thumbs up for recognizing yourself, you're on your own bro  u dey dere? |
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 2:22pm On Jan 29, 2012 |
skales: Stupiiid boy you for just admit sey u like the babe, See as u come use style wan toast her.
Ibo enugu boy ehn ehn i no like am na luv i luv am! Mind u i no bi ibo I bi Yoruba boi! |
Jokes Etc › Re: Dear Nairaland by sutoboy(m): 2:21pm On Jan 29, 2012 |
THREAD LOCK! |
Jokes Etc › Bad Network by sutoboy(op): 2:17pm On Jan 29, 2012 |
girl: hi baby!  boy: hi my lovely, (sending failed) girl: are u there?? boy: yes ! yes i am here! (sending failed) girl: are u ignoring me or what  boy: honey im not, im here, (sending failed) girl: ok! it's over; dont u ever talk to me again! boy: DAMN! go to hell ! >_< . . (message sent). Happy Sunday to You all |
Jokes Etc › Wash Away Ur Sin by sutoboy(op): 2:16pm On Jan 29, 2012 |
Booqee asked Otooro,darling could u pls give me #20,000 for my bathing soap, Otooro:whaaaaaat,are u washing away ur sins? Happy sunday to y'allll |
Jokes Etc › Re: Above by sutoboy(op): 4:11am On Jan 29, 2012 |
DONkollione: Nyc joke my bro! hehehehe thanks boss where av ya been? |
Jokes Etc › Re: Hot! Fine Girls, Old Woman! by sutoboy(m): 11:25pm On Jan 28, 2012 |
[quote author=Yeske! link=topic=857270.msg10070913#msg10070913 date=1327788195]Makes no sense I swear.[/quote]if u ur self get sens u no go swear for here!
Mumu oshi!i no go gree mak una dey abuse otooro oh! |
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 11:00pm On Jan 28, 2012 |
skales: No mind them, dem be olodo
Make dem continue dey study us like course, dem nor go graduate Espacialy for dat jackpot and suto, two ibo brothers i resemble ibo for ur face? anyway we no dey graduate for this joke section na only ben and dani 1luvyoung go give us grade booqee: Errr. . .suto, pls save me the stress, i've been looking for d joke,i can't find it. WHERE IS THE JOKE?!, cos as far as i'm concerned, you're just too dry. Not funny at all. shey i tell u say na joke? oya come visit me for Adefisan oh! |
Jokes Etc › Re: >> Weekend Jokez by sutoboy(m): 10:55pm On Jan 28, 2012 |
booqee: Nice. .u try.
But d bomb wey u throw for the first joke is too much. IT IS TOO MUCH! Ah ah! Do u want us to blow ni??! smh
 leave am na boko haram crew! 3RNEST: >> Last Joke!
Husband sat down for hours stirring at his marrige certificate. His wife came in & asks, Honey what are you doing? Husband replied, i'm looking for expiring date. copy and paste Donkollione and booqee |
Jokes Etc › Re: Laughing Cook by sutoboy(m): 10:51pm On Jan 28, 2012 |
booqee: Joke rating- 58%. Its just funny small. DONkollione: Very very very dry joke i must confess! Mehn na both of una bi chief Judge abi? make una park well oh |
Jokes Etc › Re: Learn How To Pluck Kokonut Here. (projan) by sutoboy(m): 10:46pm On Jan 28, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Hot! Fine Girls, Old Woman! by sutoboy(m): 10:38pm On Jan 28, 2012 |
booqee: Nice one! Donkollione beware, booqee is tripin for otooro now |
Jokes Etc › Re: Gender Fun by sutoboy(m): 12:18pm On Jan 28, 2012 |
ehn ehn?and so what?
where is the Joke? |
Jokes Etc › Re: Above by sutoboy(op): 12:03pm On Jan 28, 2012 |
lilkech: ^^^
THE IGBANA SMOKER THEN HAD HIS OWN WAY WITH THE HOLY SISTER
AND THE THREE OF THEM DECIDED TO LEAVE EVERYTHING CONCERNING THE PREGNANCY TO THE ONE ' BELOW ' see the one below ur comment.thanks for bailing me out ekeroyal: https://serve.mysmiley.net/happy/happy0065.gif so na u dey below? |
Jokes Etc › Re: I Am Fed Up by sutoboy(m): 12:01pm On Jan 28, 2012 |
Gabry: Well, the only solution is for you to be gay. Good luck in findin a male partner ooo and if you cant find one, let me suggest Studio43 for ya  SeanT21: Why dont U cover their face when in action?  two of you they among the ugly girls now ehehehehe where is booqeee? Donkollione don carry her go bi that oh? |
Jokes Etc › Re: Banan by sutoboy(op): 11:27am On Jan 28, 2012 |
bunmioguns: Ode Dey Talk, Mumu Dey Follow. . . . . . en.m.wikipedia.org/wiki/Indian_rupee Abeg who bi ode? Who bi mumu? Talk before i vex break ur front tooth now sorry u no even get teeth |