Jokes Etc › Re: God Bless Joke by sutoboy(m): 12:43pm On Feb 01, 2012 |
Damn what a nice joke from the beginning but what a pity it has no ending!
the father could have enter to the son room immediately he heard his son
saying ta ta daddy! |
Jokes Etc › Re: Akpan The Legend by sutoboy(m): 12:38pm On Feb 01, 2012 |
mumu na obj we dey do for our school so i just dey choose e e e e e e e e for all the answer |
Jokes Etc › Re: Bastard by sutoboy(op): 12:36pm On Feb 01, 2012 |
hehehehehehhehehe u bi mumu oh,if na lot of lofe na for me if na na lot of laf dat one na for u |
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 12:30pm On Feb 01, 2012 |
o ti ye e!Bunmiogunsious |
Jokes Etc › Re: See Love In Tokyo by sutoboy(m): 12:29pm On Feb 01, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Akpan The Legend by sutoboy(m): 12:29pm On Feb 01, 2012 |
too long to read joor |
Jokes Etc › Re: Family Wahala 1 by sutoboy(m): 11:31am On Feb 01, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Hot! Fine Girls, Old Woman! by sutoboy(m): 11:28am On Feb 01, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Family Wahala 1 by sutoboy(m): 11:24am On Feb 01, 2012 |
dork above me |
Jokes Etc › ASUU by sutoboy(op): 11:07am On Feb 01, 2012 |
Naija i hail oh!na so so suspend una dey do,na so una suspend fuel subsidy self!anyway ur suspend na call off sha!
now that assu don call am off,
we no go dey see rubbsih thread again! |
Jokes Etc › Re: The Taxi Driver Lynched Me! (projan) by sutoboy(m): 11:02am On Feb 01, 2012 |
DONkollione: Thunder faya una according to hieght starting with oderemo d shortest!  u dey fall my head hand sometimes sha |
Jokes Etc › Re: Missing by sutoboy(m): 11:01am On Feb 01, 2012 |
you resemble the joke
no offence |
Jokes Etc › Re: Otooro In Asylum by sutoboy(m): 10:59am On Feb 01, 2012 |
thou sha not die but can sick and heal so thee can start writing rubbish on nairaland again |
Jokes Etc › Re: Family Wahala 1 by sutoboy(m): 10:58am On Feb 01, 2012 |
stupid title |
Jokes Etc › Re: Guys: Bunmioguns Or Booqee? Choose One: by sutoboy(m): 10:57am On Feb 01, 2012 |
I seconded that otooro
but wait oh shey na because of me and otooro u kan write easy like that?
u re a sick fellow |
Jokes Etc › Re: Learn How To Pluck Kokonut Here. (projan) by sutoboy(m): 10:53am On Feb 01, 2012 |
oh na why e dey talk rubbish bi that |
Jokes Etc › Re: Pls Check Ur Hiv Status Asap! by sutoboy(m): 10:51am On Feb 01, 2012 |
Glory be to God we are happy |
Jokes Etc › Re: Hot! Fine Girls, Old Woman! by sutoboy(m): 10:48am On Feb 01, 2012 |
[quote author=Yeske! link=topic=857270.msg10076745#msg10076745 date=1327870934]@sutoboy and otooro, if no be say na church wet I go today, I for swear say unable brokos go catch fire but make I leave una today. Over dry joke.[/quote] 3RNEST: >>@Yeske, i 2nd that, Over dry joke, lol na wa.  great mumu pikin una no dey get respect for real joke na that copy and paste una dey love!shm ekeroyal: https://serve.mysmiley.net/sign/sign0020.gif
Otooro am enjoying your thread, anybody who's not enjoying it should kiss a python.  wonder shal never end!you too dey love person thread? |
Jokes Etc › Re: F***ing is Very Good For Ur Body! ;) by sutoboy(m): 10:46am On Feb 01, 2012 |
studio get better problem pass otooro and donkollione |
Jokes Etc › Re: I No Go Rest Until My Post Reach 1000 by sutoboy(m): 10:43am On Feb 01, 2012 |
both of you should be deal with as soon as i get my bleeper working |
Jokes Etc › Re: Lost and found! by sutoboy(m): 10:42am On Feb 01, 2012 |
otooro is absolute going insane |
Jokes Etc › Re: Breaking News: Boko Haram Attacks U.s Homeland!! by sutoboy(m): 10:40am On Feb 01, 2012 |
shey na like dis we go dey look?
we re going down by this stupid poster
this is a joke section not a predict and win
anyway no gift for you till that 2014 |
Jokes Etc › Re: The Lasting Solution To Subsidy Is Here! Yes! by sutoboy(m): 10:37am On Feb 01, 2012 |
Otooro i no blame you at all na Patrick Obahiagbon i blame |
Jokes Etc › Re: >>> Final Exams by sutoboy(m): 10:36am On Feb 01, 2012 |
@op, u can never be in projan top 100 list with this ur useless crap |
Jokes Etc › Re: Begger Girl by sutoboy(m): 10:36am On Feb 01, 2012 |
hmm
we are in trouble in this joke section!
dis one na joke or surper story? |
Jokes Etc › Re: Jokes Jokes by sutoboy(m): 10:33am On Feb 01, 2012 |
thread lock by projan |
Jokes Etc › Re: Blackberry Saints by sutoboy(m): 10:33am On Feb 01, 2012 |
seen!
more |
Jokes Etc › Re: See Love In Tokyo by sutoboy(m): 10:32am On Feb 01, 2012 |
mehn this one na your real identity oh
Bunmi and ARaregem |
Jokes Etc › Re: You Can Choose To Move From Victim To Survivor! By John Luvu by sutoboy(m): 10:31am On Feb 01, 2012 |
this is pure madness on this joke section!
where are projan crew we need to get this fellow outta |
Jokes Etc › Re: Indian Girl by sutoboy(op): 10:25am On Feb 01, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Fulani by sutoboy(op): 10:23am On Feb 01, 2012 |
otooro: mstchewww dat one na for me or for who? befpre i vex slap u now |
Jokes Etc › Re: A Girl by sutoboy(op): 10:22am On Feb 01, 2012 |
otooro: sutopikin,
u dey use ur bros name for that kind joke
shuuuooooo!!!!!
*gives him 5 slaps*
don't do that again, ok? and call me Donko, my driver!
 na u and Don bi the best bleeper for this section now asewo pikin |