Celebrities › Re: Hot Or Not: Iyanya All Dressed Up Like A "Soldier" [see Photo] by switdil(f): 12:04am On Oct 25, 2013 |
Lol See hips ee Na God Save dis iyanya E remain small e for turn dwarf He get their physique |
Jobs/Vacancies › Re: WHR Interview In Isolo: Are They Real? by switdil(f): 11:14am On Oct 24, 2013 |
Chaii Me sef wonder sey which kain interview be that When I see em yeye msg this morning Anyway Thanks so much guys for the info God bless nairaland |
Crime › Re: Man Kills Daughter Over Refusal To Attend Church by switdil(f): 10:24am On Oct 24, 2013*. Modified: 10:57am On Oct 24, 2013 |
Controversy: Don't know why this Chosen peeps are too violent even in their preaching As in ehn Their own too tire person |
Family › Re: Amazing!! Those Black And White Twins Just Turned 7. Pic by switdil(f): 9:39am On Oct 24, 2013 |
Awww So cute The wyt is bigger Make em fear yerima n his pple o |
Family › Re: Ojukwu's Family Asks Bianca For Proof Of Marriage by switdil(f): 9:32am On Oct 24, 2013 |
The tym wey ojukwu himself dey alive em no ask e wife for marriage proof Na now wey d man don die, wey d lady suppose enjoy wetin d man keep for her n d children em com dey ask for yeye proof cos of wetin em go chop Em dey craze |
Family › Re: Married Couples, How Many Times Do You Make Love In A Week by switdil(f): 1:31am On Oct 24, 2013 |
|
Celebrities › Re: Hot Photos Of Governor Okorocha's Newly Appointed Aide, Shirley Igwe by switdil(f): 1:17am On Oct 24, 2013 |
Harwt Aide for bedroom matter I hear |
Romance › Re: For The Ladies: What Sexy Male Body Parts Attracts You Most?????? by switdil(f): 1:07am On Oct 24, 2013 |
His eyes His lips His big shoulder And his well shaved sizeable dick Those goes for me |
Celebrities › Re: Pics Of A Beautiful Nigerian Girl by switdil(f): 12:36am On Oct 24, 2013 |
babseg: How do you want it?  Han ha Person don tok sey e want 2 fifty naira change U com dey ask how e want am again Ur own too much Som gay guy suppose rape dis op o E deserve am |
Celebrities › Re: Beyonce Shares Stunning Photo Shoots by switdil(f): 5:16pm On Oct 23, 2013 |
The last two  Yea  |
Celebrities › Re: Wizkid And Kcee Set In "All White Outfit" For Pull Over’s Video Shoot (photo) by switdil(f): 5:10pm On Oct 23, 2013 |
|
Celebrities › Re: Bob Manuel Udokwu Debunk Wife’s Death Rumour by switdil(f): 5:06pm On Oct 23, 2013 |
The blogger and the op wey tok sey bob manuel wife don die need cane |
Celebrities › Re: Oboy, Wizkid's Son Is Extremely Stylish (see Swag) by switdil(f): 4:59pm On Oct 23, 2013 |
E be lyk sey I see rihanna face for one of these pics Abi  The boy face resemble rihanna own for the first pics |
Education › Re: ASUU Strike Will Be Over In Few Months – Wike by switdil(f): 10:28am On Oct 23, 2013 |
N few months ll make it a year Oponu minister just shut ur mouth if u don't v any reasonable tthing to say |
Celebrities › Re: Pasuma's Daughter's Birthday Party (Pictures) by switdil(f): 10:15am On Oct 23, 2013 |
Airforce1: She looks ugly... No good dress sense and dark skinned.
Can't she bleach  What's wit u n dark skinned gals Y u sef no bleach, abi u no see sey u dark |
|
Food › Re: Nigerians! Beware Of Witchcraft Food Ingredients – See This Bizarre Label by switdil(f): 10:00am On Oct 23, 2013 |
Witchcraft ke  God save us o |
Romance › Re: Woman Dies During Sex Romp by switdil(f): 9:55am On Oct 23, 2013 |
The fiance wicked o Shey na now wey d gal don die e go com marry her  He for just leave her go marry another person na instead of this |
Politics › Re: Nigeria Needs A Female President - Oshiomhole, Fashola by switdil(f): 9:28am On Oct 23, 2013 |
This is not the issue of what a man can do a woman can do better Nigeria need to produce effecient leader in the next election Most of those women in high places too are lyk the men They do all sort cos of money Nigeria need a selfless president Somebody that is ready to practice real democracy Somebody that ll be president through vote n not through em godfadas Somebody that is ready to serve |
Celebrities › Re: BBA Winner,dillish Wears bosom Revealing Outfit To See Edo State Governor(oboy) by switdil(f): 8:28am On Oct 23, 2013 |
|
Politics › Re: . by switdil(f): 10:22am On Oct 22, 2013 |
Not gonna vote for anyone |
Entertainment › Re: What Type Of Advert Would You Have Preferred This Photo For??? by switdil(f): 10:14am On Oct 22, 2013 |
If I tell u how much u go pay  |
Jobs/Vacancies › Re: Thank God 4 Me... Just Got An Offer! by switdil(f): 9:56am On Oct 22, 2013 |
 M happy for u bro Congratulation |
|
Celebrities › Re: Kunle Afolayan's Family (Pictures) by switdil(f): 8:41am On Oct 22, 2013 |
 They are so beautiful |
Celebrities › Re: PHOTO: Man Does Plastic Surgery To Look Like Justin Beiber by switdil(f): 11:58pm On Oct 21, 2013 |
Ok But he never resemble justin na E remain small, e go still need to do another plastic surgery Befor he go resemble the boy well Afoolat33 |
|
Celebrities › Re: Burna Boy Strips & Performs On Stage In His Underpants by switdil(f): 2:24pm On Oct 21, 2013 |
 See e white kpata |
Family › Re: He Was Dying While His Mum Was Having Sex by switdil(f): 10:19am On Oct 21, 2013 |
.
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet The Most Handsome Guy In Nigeria..*drooling* by switdil(f): 10:05am On Oct 21, 2013 |
Na real wa o  This wan wey guyz don dey follo gals drag powder,lipstick n co E tire person |
|
Celebrities › Re: Photos: Mercy Aigbe-gentry Stuns "Again" In Black Jumpsuit! by switdil(f): 6:22pm On Oct 20, 2013 |
|