Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)
Kuzaku: disfigured ke? How?Not disfigured But d girl shape get as e be Hips be lyk sey na fake Especially for the pics wey she dey for gym |
Wot does it look like ![]() |
She is cute But ivy blue cute pass |
Who sey mission impossible ![]() Mission is very possible o But u go fear when conductor go commot d shirt Come tie am for waist Com carry d I'd put for e head E trouser go com be short N go don dirty die |
Beautiful But Her bwreast still need to loose weight |
sexkillz: [color=#000030]Yeah. She has that effect. [/color]Talking from experience shey ![]() |
Wow This na real big trouble o That's y e good make person do thorough findings bout d person e wan marry But he suppose don see d girl bfor the brother marry am na Na that tym e go sweet to talk But as e don happen Make our bros just park well for him family Make everything die down small Na family matter Em go settle am |
![]() Her hips don dey lie |
Apart from the fat and her tommy Her mother fine pass her Look at her face pweeetyy By d way I can now see why yvonne nelson has been dieting since She doesn't wanna end up big as her maa ![]() |
Dude Just move on Shit happens |
Boll2010: lngtym my gud frnd.....but do u knw u beautifuly stupid not to see the hash tag with #i can't rember the song I heard that line?Ohh Ponmo I dint notice that and syd just wanted u to reply been a yl |
Boll2010: Tha'Don.......the real KASSEM DEAN.......big fan of u the MONSTER BEATS(swizzBeats)......Post her pics here let's see Enu lari bi ti ajakara |
Na which kain yeye hairstyle this karen com put for head lyk this ![]() Her make up n her mouth ![]() Hian |
She fyn for this pics o E be lyk sey d pple wey tok sey she no fyn here never c her other pics |
English don really suffer for this thread o Bomb everywhere Na wa |
If u cannot tell him the truth n how u feel bout it Then u are not a good friend |
Soo much memories |
Eeewwwwoooo Kim yansh don dey fall o |
westgate: GNLD IS SIMPLY THE BEST. We are young millionaires we are making money.ABSOLUTE NONSENSE The point is u guys should stop deceiving people and take ur drugs to pharmacy stores The drugs are good but u guys r not |
[quote author=Madam @ the top]But I still don't get why people in this society have a problem with girls dating married men when at the same time they accept polygamy...I'm not saying I'm right coz I never prayed to get myself in this situation..I pray to overcome diz temptation soon[/quote]Hello miss U r decieving yourself n u know it U need to get one thing straight here U r d one tempting urself U want this n no matter how hard u pray u ll never break loose from this UnlesS u pray wit a sincere heart The word is REPENT |
mmsen: If that is the case then we have a paucity of "mothers" in Nigeria.Soo many mommy out there But few mothers Those that ll fight with their bood to save their children Are just few |
All I know is No "MOTHER" will ever abuse or use their children as domestic slaves |
The man fyness no show for him pikin body at all Wicked world indeed |
WHY!!! |
Soo touching But The man ll end up marrying jane sha Tenikuloju |
Seun need to dey flog some mods |
Eeya so sad But d man no do well at all E for don do since He no get sense to find way enter e wyf But he get sense to send her commot for house Arindin |
[quote author=soul_glo]She's likely not making her money from movies these days. Most likely she gets paid for appearances, wearing peoples designs (like she's probably doing in this picture), endorsements etc. It is very unlikely that she will be on a Nigerian movie set anytime soon. It would have to be a movie of another level. From a business stand point it makes no sense for her to be in a typical Nollywood movie right now[/quote]GBAM!!! |
All na childish attitude N me I c it as lack of work Better thing too full my mind than to dey have crush for one yeyebrity |
Ll love to participate o |
![]() Sexkilz aff kill person wit laff here o Nonsense and ingredients! As for OP ![]() I pity u and ur ya-sh |

