₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,112 members, 8,438,853 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 06:57 AM

Toggle theme

Switdil's Posts

Nairaland ForumSwitdil's ProfileSwitdil's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 27 pages)

PhonesRe: 2go Or Whatsapp: Which Do You Prefer? by switdil(f): 10:15pm On Oct 15, 2013
Whatsapp O
Voice msg on point
RomanceRe: Do Guyz Realise It When They Mistakenly Elbow A Lady's Bust??? by switdil(f): 6:59pm On Oct 15, 2013
Boll2010: relax all this ur muscle naa b4 dem use huge cocck n nt jst any cocck block all ur holeshuh
Ode
Na HIT make u tok all dos mumu grammar sohuh
Calm down o
CelebritiesRe: She's Happy! Actress Steph-nora Okere Stuns In New Photos by switdil(f): 6:51pm On Oct 15, 2013
First pics be lyk sey she tie red wrapper
Nice tho
CelebritiesRe: Wizkid And Iyanya Playing With Female Fans by switdil(f): 6:35pm On Oct 15, 2013
grin grin grin
Pple don over chop ooo
See as andrew liver salt dey sell lyk water
RomanceRe: Do Guyz Realise It When They Mistakenly Elbow A Lady's Bust??? by switdil(f):
Boll2010: how do u feel wen u mistakenly hit a coock wit ur handshuh
I don't hit a coc*k mistakenly
Okhuh
When i hit
I hit
N how do I feel later onhuh
Normal wink
CelebritiesRe: There Is A Beyonce Look-alike In Africa, Guess Who?...Yvonne Okoro!!! by switdil(f): 9:38am On Oct 15, 2013
modextus: She looks more of brandy than. Beyonce undecided
Brandy kehuh
Em mouth resemblehuh
U fuNny
IslamRe: Live Updates Of Our Sallah Day. Every Muslim Is Welcome by switdil(f): 8:15am On Oct 15, 2013
I no even get pple wey go bring me meat sef
But anyhow
I just wan make una enjoy unasef wella
N if e dey happen anywhere make una pm me o
All our payer ll be answer

BARKA DE SALAH!!!
CrimeRe: See What This Husband Did To His Wife For Cheating On Him (pics) by switdil(f): 12:42am On Oct 15, 2013
I no wan look sef


Run commot for thread
RomanceRe: Do Guyz Realise It When They Mistakenly Elbow A Lady's Bust??? by switdil(f): 12:32am On Oct 15, 2013
grin grin grin
See as em guyz dey happy, Dey share experience cos na bwreast matter dey ground
One no even know either na hit abi suck em dey tok
Chaiiii
E dey for una body
CelebritiesRe: PHOTOSPEAK: 2face And Annie Macaulay-idibia (then And Now)...lol!!! by switdil(f): 8:25pm On Oct 14, 2013
Wow!!!
This their love don tey o
Money is good
HealthRe: Shaving Down There - What Do You Use? by switdil(f): 8:12pm On Oct 14, 2013
21yrs shocked shocked
Chaiiii
Dis wan pass evil forest sef
Cream no go do anything there o
D hair na virgin e go thick die
Na dat knife wey mallam dey use skin pple hair go do am
But OP
U sef dirty
E no dey itch uhuh
Na wa
FamilyRe: Should Your Man Tell You He Cheated? by switdil(f): 5:06pm On Oct 14, 2013
Mannylex: I tried telling her several times, but my mouth always get heavy, so I have continued in this world of guilt and deception... Telling her is suicidal, ending this enjoyment is stupidity... I am stuck in both worlds grin
Oshi
Na petrol n matches wen em go take prepare ur fire for hell u dey gather so
Better repent
RomanceRe: Pics ''don't Take Your Boyfriend For Granted'' by switdil(f): 2:33pm On Oct 14, 2013
gistmelove: Hahahahaha na u sabi that one oo... Me no face any wahala for my relationship ooo... Jus tryin to pass message to the ladies... And u can also visit my blog for alot of tip abt relationship...
smiley kk
I get
FamilyRe: High Rate Of Child Abuse, Should One Parent Stay Home With The Kids? by switdil(f):
[quote author=prince_onx]Which home? How will there be a home if both parents are staying at home? How is the rent being paid? or you mean home under tht bridge?[/quote]grin grin
E dey clear sey d guy never chop since morning na
Na hunger fit make person dey yarn that kain thing
Even pple wey dey stay for under bridge dey pay bills
My own be sey if money too plenty for bank wey em go use train emselves n their children, d woman fit stay for house n take kia of d children
But if em never chop belleful make two of em work n fynd a way to care for their children weather d woman go close early n stop weekends work or so
There ll always be a means
FamilyRe: Why Are Married Men Never Contented With Their Wives? by switdil(f): 12:48pm On Oct 14, 2013
Me I tire for the matter sef
Becos there is no how we go blame the men
Wey we no go blame the gals too
But men own na e worst pass
Em no mind if the gal fyn or e no fyn
Na to just do thing be their prob
If we cont this matter
Som gals no go marry
Make we kukuma comot mind n pray sey make God giv us our husband
Nairaland GeneralRe: What Will You Do/Say If You See A Fellow Nairalander by switdil(f): 11:56am On Oct 14, 2013
Nairaland is lyk my second home
Ll love to meet other members
Esp the friendly ones n do som talking n laughing
Lyk I always do with my sis
RomanceRe: Pics ''don't Take Your Boyfriend For Granted'' by switdil(f): 11:01am On Oct 14, 2013
Eeya
E be lyk sey OP dey face turbulent time for e relationship
Cos he dey too hard for em guyz to dey tok lyk dis
No worry
All ll be well smiley
CelebritiesRe: Check Out Pharell Williams' And his Wife's Unconventional Wedding Attires by switdil(f): 10:38am On Oct 14, 2013
The babe gown be lyk masquerade cloth
Which kain dirty material be that
Her style na apako
N d chain n allhuh
Mtcheeww
CelebritiesRe: Beyonce Has Bad Breath! by switdil(f): 10:01am On Oct 14, 2013
MzXtacy: @o.p "olodo rabata! Oju eja lo mo je! O ni lo paper! Silati lo o ma lo! Ore mi ki lo gba? Odo oloju eja! Shikishikishikishi! Shaaaaaaame!
grin grin grin
I too feel u jare
U too much
But u don put all of em indomie generation
For confusion here o
I beg come down to their level wink
CelebritiesRe: Photos: Actress Liz Anjorin Converts To Islam, Changes Name To Aisha by switdil(f): 9:23am On Oct 14, 2013
She has never been a christian before na
Just one of the church goer
N by the time the alhaji is tru wit her
She go join sango worshippers
All for the money noni
Mtcheewww
CelebritiesRe: See Uche Jombo's Stunning Red Maxi Dress To The Nollywood Movie Awards Yesterday by switdil(f): 8:51pm On Oct 13, 2013
rokiatu: Where is her waist? huh huh huh
Its up there
Where her hand is
SheisWaistless
Nairaland GeneralRe: Transformation Of A Suicidal Obese Man To 'Mr Muscle' (PHOTOS by switdil(f):
babestell: I hereby give you permission to walk around without a shirt on. Covering that chest is a crime against humanity and will be punished by lipsrsealed
*whispering*
Hey
He's got som loose skin on his body
He can't take the permission now
Maybe later
CelebritiesRe: Nigerian Indecent Star, Afrocandy Shows Off HOT Bikini Body by switdil(f): 3:40pm On Oct 12, 2013
This wan na real
HOT olosho body
E hot pass volcano sef
*Oshi*
TV/MoviesRe: Boy Lifts Generator And Bag Of Cement With His Teeth by switdil(f): 3:22pm On Oct 12, 2013
E no go know anything this time
Na until he grow small n e teeth begin fall e hand
Na that tym e go kno sey khaki no be leather
Even sensodyn or colgate toothpaste no go do anything dat tym
E go better make e change e mind n fynd beta thing to do quick
RomanceRe: How Do I STOP Being That Shy Guy? by switdil(f): 12:12am On Oct 09, 2013
Use bra to cover ur face when u see a lady
Dat should do
Dating And Meet-up ZoneRe: Rate This Picture Of Seun. by switdil(f): 9:08pm On Oct 08, 2013
Awwww
He is beautifully n wonderfully made kiss kiss
Wait o
Shey d guy na gayhuh
RomanceRe: Girl Orders Boyfriend To Kneel In The Street & Slaps Him For Cheating by switdil(f): 6:34pm On Oct 08, 2013
If a gal try dis wan for naija
Na people wey dey pass sef go deal with am
Em go use words (yab) commot dat evil spirit
Wey make am do this kain thing
IF NA SO LOVE BE, E NO GO SWEET cos E NO GO DEY SHAK
CelebritiesRe: See Amber Rose Teach Her Seven Months Old Son How To Swim [PHOTOS] by switdil(f): 4:00pm On Oct 08, 2013
She dey teach d boy how to swim with e diaper on
Na wa
CelebritiesRe: Yul Edochie Shares Picture Of His Kids by switdil(f):
otijah: Later he go enter stage dey press somebody gf bobby, dey kiss and romance d chic, after he go come to his wife. Who says acting is nt my calling, God punish devil
Calm down o

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 27 pages)