Switdil's Posts
Nairaland Forum › Switdil's Profile › Switdil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 27 pages)
I just thank God for my life N as for her She is a strong woman E no easy |
kennygee: The bible says that just by conceiving the thought, you have done it. So let this be the basis for your answer.But I hear sey kissing sef get health benefit na |
Imagin the look on the children's face when they see the guy afterwards ![]() |
In law ish Marrying d wrong person Not happy Potency ish N finally The fear of losing love ones |
Eeya So sad Rip |
cumpaddre: Did she tell u she wanted a "God fearing guy"Read what I typed again This time, read it out loud For better understanding |
N if em dey talk relationship matter now Na dis type go first tok sey she want God fearing guy Which kain God fearing guy go wan settle for this shit ![]() Even if d guy no mind, God no go gree am I dey sure |
D guy na mumu sef D one wey dey full wey he suppose press He no press Na ordinary foam he carry e hand put Smh |
Austeenx: HELP!!!Use engine oil na Or palmoil |
Kourtney chest ![]() |
Wizzy baddoo He sabi grab d thing o Chaiii |
[quote author=sкчscrαρεr™]funny indeed¡ they should take the love-sharinq to the bed instead| [/quote]Guy na which kain talk be dis wan na![]() Em sey papa n e daughter No be papa n e galfrend N e dey clear sey wetin em dey tok no be bed matter |
Eewwww Shitt D babe para die |
Em dey decieve her with that word 'sexy' Na becos her face still dey shine n those clothes, shoes n bags Still dey reign Until she turn skeleton befor she kno sey meat no dey her bodi again Yeye |
Airforce1 Airforce1 Airforce1 Airforce1 Airforce1 ![]() |
The jehovah guy is at fault here The gospel is not by force U don't even need to argue wit anyone bout it Ur own is to just tell them If the man finally enter jail Is it then that he will accept jehovah ![]() Ll he ever want to be a jehovah witness ![]() I beg They should stop pulling people away from the gospel with their attitudes |
Yea It happened this morning N a guy beside me was lyk "hey she's wearing ur type of cloth" N I was lyk yea she is human,that the cloth is made for human I don't see any reason why i ll coincidentally put on clothes with someone i don't know n i ll want to kill mysef sighting the person It is absurb N I guess its due to lack of LOVE in our midst When u see someone wearing ur type of clothes just smile at em Make em feel comfortable not miserable N by doing this u ll be more relax ursef |
![]() Shey here (naija) wey gals dey fear dog Na e em go come carry am enter butik ![]() Me sef just dey try build mind ni o Before if I see dog lyk dis I go tear race N spa ![]() Make money for food dey first. |
spyroxy1: Here yourself ![]() LaFf don choke me here o @princejela U fall hand o Go open ur own thread jor |
Skonskon dressing |
If your papa no die we no go dey hear this nonsense o U go even support make e campaign for next election Na one by one God go dey catch una No be curse Rip to d son |
Austeenx: Can she defend?U sure sey u no need ur vaseline ![]() |
[quote author=Garri_Activist]Translation: xing sun suaah tai hi ji cheng sun wawa Asinxing jackie chaaan...ori obo iya e huwaeu sam sung liu keng lobo ya e Jin cheng speedooo cikin durin iya e, mo wa fi xun kong suya onye ndlay yo kanayo[/quote] Baddest translation of this generation I don die |
rigormortis: gbenu so'un, ma wo enu e bi ohbohChaiiii Awon omo yii ti baje |
peppy luv:Ni kni ![]() She knows She more than knows sef Person dress lyk this to make em guys run mental U tok sey she no know Me sef trip for this her bo*bs Whalahii |
dmcdad: Abeg wetin him dey find? Just curious...I no go tell u Op don sabi d thing already |
@OP That thing wey u dey find dey kill o If e too much |
![]() Though she has nice body But There's more to her talent than modelling |
Mervin just look one kain N this e posture no dey reign again As for Bev ![]() M so used to seeing her lyk this |
Mervin just look one kain N this e posture no dey reign again As for Bev ![]() M so used to seeing her lyk this |
10yrs ![]() I beggi If d guy too old he go dey treat the lady lyk small pikin She no go fit breath well for house Em guyz no old pass sef em dey form "I know it all" Not to tok of 10yrs age gap E too much Highest 5yrs Me I no fit marry person wey I no go fit follo do rough play |
E no go sure beta for person wey do rita dominic lyk this Han ha ![]() Hia |
Why bring God into dis naw?

Did you make sense