Talk2percy's Posts
Nairaland Forum › Talk2percy's Profile › Talk2percy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 127 pages)
Make we see am first, even if u finish am before 2019, u will still fail at the polling units nationwide. U think say we no get brain like u...stupid government.... |
God bless u, finally even his own people are seeing him for the liar that he is. Very dishonest. An apology of a president. I can't wait for this failure to be disgraced out of office. |
Isorite, buh the truth be say u no fit stay without ur brother Paul. I asked Weird MC she tell me say una b one no b two..so bone that thing. |
Asidethetruth:So na sin to sleep on Sunday? And na for only church u go see the presence of God, I thought God is a spirit and is everywhere including inside the room he was sleeping? Nah only una wey dey go church dey fear God? Sorry, religion don chop ur brain finish.... |
They always die in London hospitals...and they clone some and bring them back to Nigeria. |
Nawa for fat people o, see as her stomach cover pant... |
[color=#990000][b]Her body no fine sef...[/[/b]color] |
The tyrant no dey hide the fact that he hates the Igbos. Buh the course of the Igbos will kill him |
Abeg what is this TSTV all about? Person wey sabi should feel me in, abeg ![]() |
Ruggedman, e don do for u, shebi u no dey follow all these almost naked girls dey chat, and even watch porn join? U dey complain for that side? Na today u dey see breast, abi no b just breast? |
balogun16:Come, wetin dey work u? U smoke expired weed? Wetin come bring this one? So u don't know this is a public forum, and it is very uncivil and immature of u to call people such names and threaten them? Come, use ur head...no bring that una kult nonsense come for NL. Now behave. |
Please I see nothing wrong in this, ladies do breastfeed their babies in the public, even inside the bus! So I no see any indecency in her feeding her baby abeg. Besides, so ladies can't feed their babies in peace again in this Buhari administration, eh Ruggedman? |
Let the boy grow up first. And please Tiwa, make sure u allow him to enjoy his childhood. |
Wizzy, ayam thinking that u are up to sth by saying this...he wants to kinda start a war of words with some artistes. Watch out wetin go happen from now..... |
Kai, the Kai thing wey me dey like chop... |
The guy is a crazy genius!!! Crazy buh thumbs up though. |
No give am the powder oh...he will add the power therein to his...I no trust these so called men of god abi god of men... |
U can see that these two fine artistes no get beef between them...na the press just dey look for beef where none exists...all the best brothers, more money in ur bank accounts! |
Isorite, hence u have decided to carry the whole witches wey dey this country for ur body. I wish u well |
My goodness! Life's good and sweet with money! Chai.....good things of life. |
No mind them baby gurl. Buh shebi nah man dey marry u cuz ayam not understanding... ![]() |
Who even send them sef... ![]() |
Hahahaha....these overzealous religious people sef...Even Jesus in the bible didn't burn such number of calories to expel demons. Between u guys and the person being prayed for, who is madder, like seriously who needs help? And after all those shows, una still no comot am.... |
Money is good all the time.... |
U think sending them money will solve their problems? It's obvious u have the money buh u have not established any other person in ur family. Diversify the wealth, let two or three of ur family members be financial ok through ur help. U can send the guys abroad or better still make them stand solidly here in naija so that they don't have to call u for every one naira they need. If u are the only rich person in ur family then it is an error! Make others rich too! Cuz u don't know tomorrow. Don't u understand their fears? |
Everything about them is exceedingly exceptional. Be it their cars, or their flight. Nice one! |
Election is around the corner or isn't it obvious?? That's when u see them relating with the poor masses...ndi ara si |
Guy, upon the whole money wey una dey make, common to pay una tithe, sorry, tax dey hard una. Don't be greedy. |
All because of a single dick? Ok naw, una no d hear word, now that u both chopped each others ear out of jealousy, he will kukuma leave una for a girl with two ears. |
Aunty wetin happen? Sth about ur face-it's very fearful. Ur guy dey try oo |
CecyAdrian:Ekete ...ofozianu...aunty ko |
If pimples later cleared for Genevieve's face, then it must clear for my face. The whole witches in my village no fit stop am! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 127 pages)
