Taylor89's Posts
Nairaland Forum › Taylor89's Profile › Taylor89's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 42 pages)
Nyash ooo |
Corporate2020:Na una dey cry pass my brother Una dey quarter to quench like this even when una president never do one month |
herkeem:God no send una ooo He has already blessed us with resources but na una vote go bless or curse una |
Welcome back MICROPHONE LICKER Come & sign the 114% salary increment make the suffer choke both us wey no vote you and people wey vote you Torr |
So Buhari is free? No persecution or jail term for all the atrocities and disasters committed against Nigerians SARS no dey London to arrest this lizard and the wall gecko beside him See as their two be like Pandemic Them swear for Nigeria never to have healthy and vibrant president |
Someone betted to give anyone who can send him video of Tinubu making a single speech in France Till now the price hasn’t been won Tinubu just France go dey peck People wife |
helinues:Hmmm |
This one is asking a rat to help recover fish from a goat Mtchewwwww |
![]() |
![]() |
I feel Davido is been pushed to retain his limelight This nighaz prime is over Make he go rest and pursue all those werey wey add DMW to their name Omo konji wan finish me person no fit dey waka for road pick free 3 rounds |
![]() |
Supremacy New Government don enter they wan reshuffle Politicians dey road dey vie for ministerial office Bandits dey inside bush dey vie for who go be capon What a working country |
Lemme read his posts and topics first I dey come |
![]() |
![]() |
OP make people no gather for me and you oo Which one is Nigeria You no go call the people wey borrow money name you dey call Nigeria knowing fully well I’m inside Nigeria You see me for China or India? |
![]() |
God wey get the “MAJESTY” never get PTSD na you come dey get I feel you suffer inferiority You no wan hear anything wey go make any MAJESTY near your wife or family again be it in male or female form / adult or child form Or your wife is in labour at odd hour & the only doctor on seat is the real MAJESTY her ex. Lol you go rather carry your wife go meet Shekau to help u than watch Doc MAJESTY see your wife TOTO again If you come change job and your bosses name is MAJESTY you go find rope enter bush majestically Imagine this kind man become a lecturer tomorrow and one innocent student wey entire community contribute money send go university, unfortunately for the innocent child his name is MAJESTY Nothing that boy fit write wey you go pass am |
![]() |
If you’re a young guy at your 25 and not married but your parents are a bit comfortable My advice for you is never abort any of your girlfriends pregnancy allow them to born the child even if it’s 6 kids let them born them all Pack your kids and give your mother or sister likewise you can leave them with their mom and continue your education or hustle After 10yrs you’ll look back and thank God you have kids even if there’s no wife yet Because 90% of these girls now can’t be faithful even men inclusive This is not an advice this one na serous warning |
genesishouse:Which one be everybody You see white powder for my nose? Anybody wey him president dey open nose wide sniff cocaine the person should speak now oo |
![]() My Chicago most wanted This actually means Tinubu sees comments on social media Chaiii I come dey pity am So does this mean this man is actually into drugs and substances God name is actually better than gold and silver I mean Peter Obi publicly challenged every opposition during his campaign that if anyone finds one single dent on him that he’ll step down Till today no one has ever found any dirt on Obi Please let’s stop calling Tinubu a Drug lord Tinubu I forgive you go and SNIFF no more |
Wetin dey pain me be say even we wey from Rivers State no see cheaper fuel buy Meanwhile a norther said he was tired of making money from petroleum And when I complain about APC Buhari & Tinubu I get banned by mods and called Anambra man If you’re from South South living in Lagos and claiming you’re not Igbo you might be right but the average Yoruba person no know who from Edo PH Calabar oo everybody na Igbo so be on guide |
All these ones no concern APC supporters With their BAT tag they get everything free Na we Obi supporters dey suffer am |
Congratulations to Hellinus freesuff madridguy seunmsg and the rest of APC staunch supporters E sure me say una name go dey the ministerial list Na when I no see una name na there I go get problem with una |
festacman:Nothing concern God for this one If Tinubu wants insecurity to end it will end within a week Na them know wetin them dey do Very useless country |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 42 pages)





