Taylor89's Posts
Nairaland Forum › Taylor89's Profile › Taylor89's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 42 pages)
![]() |
Parachoco:When you go get sense guy Them just employ you for this APC 30k work body just dey sweet you Your fellow miscreants dey avoid this kind porous thread but you’ll always wanna jump on all thread and be shooting yourself in the leg Make them no sack you oo If no be say them dey ban person for this forum i for say make Thunder fire you |
![]() |
Ever since the fuel increment almost all private car owners don respect their self No more careless and aimless driving almost all fuel station pump attendants are now idle and just looking at passerbys nobody dey gree buy fuel again I just pity these parents that their toddlers can’t sleep without light My generator go think say I don die bcuz sinve one month now e never see me or fuel No be fuel dey even pain me Na the price hike on Olosho Them just increase price like say TOTO dey use fuel The only people gaining this fuel hike na all these abokiii wey dey repair shoes & palms. Them just dey cash out because people shoes dey spoil steady bcuz of trekking |
[url][/url] |
Boss I dey toilet Abeg untop WC Allow me to shiit in peace |
![]() |
![]() |
HanisahZuwy:Na space I book ni ooo |
![]() |
![]() |
![]() |
Werey |
Even if I’m a billionaire I’ll still do it I no fit allow waste |
Asari doing all he can to take Tompolos job Buffon pig We go soon chase am out from Rivers State To think this Pig has Igbo name Ikechukwu I’m from Rivers and I can assure you 70% of Rivers people has Igbo names Past 3 decades our governors all has Igbo names Peter ODILI Celestine OMEHA CHIBUIKE Romtimi AMAECHI EZEBUNWO NYESOM WIKE Wikes wife is from Rivers her name is EBERECHI No let any PH person wine you majority of us and streets are Igbo Na oil make us dey deny say we no be Igbo |
Omo |
The most backward region on earth They’ll be crawling amputated deformed and begging all over Nigeria When election reach them go enter cow trailer go vote rubbish come back and continue begging last week I deck one Abokiii wey draw me for shirt to money See no follow any wrong voter shine teeth oo Make the suffer choke |
Good |
Wahala for who put hope on Tinubu tenure Y’all think a man that spent over $400 million will give you a better governance Tinubu is a greedy frog that wants to be the richest black man on earth Anyone who instructs his boys to snatch take run away with it cant mean well for citizens |
The truth is Nigeria never favors the genuine hustlers and pure in heart My brother if you know what to do to get money just do it else you’ll watch your family cry and die over 20k hospital bills All politicians are after their pocket Everybody wan survive not minding who’s toe they step on Shebi you see say Seun wan use advert kill us for Nairaland, be like this tenure no favor him and his family Abeg who go send me $$ for my btc wallet e don red |
Parachoco:Wailing? For suffer wey everybody dey see with naked eyes |
If this hardship continues till end of 2024 The kind queue wey go dey mortuary go long |
His only crime was speaking in favor of common citizens for Government to ease their burden and suffering Your oppressors call you and your gang gave you people highest go be 50k each to burn a building of a man who will survive any hardship but chose to speak for you 50k wey no go last one week finish |
Naijanascam:Shameless? Shameless is an understatement Do you know how many Nigerians who lost hope on electoral system this year? I know we never believed in free and fair elections but this year own crashed it to zero I’ll never vote again in my life I’ll rather hustle harder to survive regardless of whoever comes to power Many Nigerians applied for their international passport after the announcement of this sham |
May God punish you and whomever that paid you to sabotage the hopes of 250 million Nigerians Does these people know how difficult it was to register for PVC? I mean I paid 5k to register and waited for 6 months for PVC to come out PVC came out I went to council three times without collecting later it was transferred to wards still I had to spend a whole day just to collect and paid bribe too Only for me to risk my life on the Election Day to vote and our unit wasn’t uploaded because Obi was winning Whomever that’s celebrating this robbery of election because of party tribe and religion I’ve one prayer for you that on the day of your success and your turn to take what’s rightfully yours a higher evil will snatch it from you In Jesus name Amen |
See international disgrace Because of a cocaine sniffer quest for power |
Thunder scatter you Gay |



