Teejayphillip's Posts
Nairaland Forum › Teejayphillip's Profile › Teejayphillip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 33 pages)
Nah GEJ ooo,infact most times i dey pity 4 am... If 2 say nah OYINBO we dey wash like dis,e 4 don resign,bur ours here nah 2 chop til dem die... @ dem pple can say what dey wanna say,bur God pass dem.. |
Nah dem saabi.. If dem lik make dem suggest 300parties... Surely paddy paddy tins go stil dey involve... All am craving for is a BETA NIGERIA 4 US N OUR OFFSPRING |
i bought one alzo.. Oh boi d smell no get part 2 oo... D drim i take am drim sef,get seasons..... I threw dem away d next day n went straight 2 MOUKA FORM 2 get one.. |
hmmmmmm... I waka pass |
[quote author=Mynd_44]Sharp guy[/quote]Gbabeski ooo. Shey U wan leave ur @ make dem break am ni |
Huh dis one nah crious issue oo... Jus makeup ur mind,dat u aint gonna try dat shit anymore... Cos i wonder if such is done 2 ur wife tu,n u got 2 know... Desist frm d woman bro... |
Is my art dat fragile,dat sumone will break... I doubt it mehn.. I waz born in a strong home n i attend SKOOL OF HARDKNOCKS, zo my art cnt b broken cos its nt easy 2 mend |
wonder shall neva end oo... Nah persin wey dem dey cage,nah she stil dey gif email addy... SMH |
bukatyne: your wife should give honor to your friends?Am not sayin she shuld worship dem or bow b4 dem... Wat i mean is dat,she can as well sit @ d bac seat,pending the time my friend leaves us... My friend is nt staying foreva now,jus 4 ow mani hours.... |
Y shuld i? Is dat laziness on her own part,or becos am idle.... I wont let her wash my boxers,talkless of washin hers... Makes no sense nah... U fit wash her bombom sef afta shitting |
Haters will neva stop beefing sha.... @least he was made LOYA AMBASSADOR,wat ave u HATERS achieved in recent time? Tis nt a mockery issue here,@least letz encourage d dude... No b until u turn ambassador 4 a branded company b4 u r made,pple make cool money 4rm evry oda tins.... |
My dear Princess,if u aint married now,no b ur fault... Jus simply wait 4 God's time,which is surely d best... No take anoda woman compare ur own,we r all created differently |
No big deal,if am alone wif my wife in d car.. Bur wen my friend coms visitin,i expect her 2 HONOUR n Gif REGARDS 2 my friend for the main time... Sins d guy is nt stayin forever.... |
C d RETARDEEN talkin abt faith... Does he ave one atall? He believes dat seat or position he his 2day nah em grandpa own... Finish ur term n vacant dat seat.... God will surely restore his nation... We r tired of these so call lies evryday..... |
Etumgbe: Also don't miss tuesday guardian.U dint include THURSDAY guardian tu.... Thanks 2 d Op |
To me,my wife must drink... Bur evrytin gat limit.... And it alzo depend on d kinda woman,if she has no flare 4 drinkin no doubt abt it... Bur if she drinks while we r datin,lemme consider mysef lucky... Evryone 2 his own opinion sha... My wife drinks and am zo zo api wif it.. We both drink 2geda cos we r best of friends n lovers.. We share tins more while drinking |
Mine is alwayz askin me evry now n den... We've gone 2 d lab 2 knw our blood group n genotype... Yet,she still ask... Sumtimes it gets me pissed off,bur LOVE covers all |
They are on the RED SEA .... They will b with us as a surprise jus lik d new year FUEL SCARCITY... |
She don hersef to TIN god.... i SMH 4 her |
RIP sir |
Yeah i found my soulmate finally... God truelly gave her 2 me.. My day go bad if i dnt kiss her gudmornin,n i have nightmare if i dnt kiss her gud9te.... |
I tink its advisable 2 use jus water 2 wash d body of ur car,cos detergent affect the paint frm shinning... It makes d paint fade @ d long run. Bur for the tyres,one can use any detergent wif and hard brush |
this is AMAZINGLY AWESOME |
D 2 of dem can stay together,daz if dey behave maturely... And if nt d 2 can alwayz com 4 visitation.... Tis my house,and i'll neva tolerate any form of quarell btw dem both... We can go visit them wen we lik,bur if dey r of gud conduct no WAHALA ... My mother-in-law n my mother are BEST OF FRIEND ... So no shaking 4 my side |
Its a time wen u ave 2 sit down and gif account of ur achievement... And it also a time wen u gat 2 gif ur God all glory 4 sparing ur life til dis date... December is a time of CELEBRATION ,so lets start popping sum CHAMPAGNE |
[quote author=Wizard_of_Oz]i like where your head's at.[/quote]Oshey... Waa gbayii |
Tiwa all d way... |
Its a personal tin.... If u ave ur money and u want ur wedding elaborate,no family member will caution u,sins u aint seekin assistant from dem... White wedding or Registry all nah marriage,d most important tin is an HAPPY HOME ,when both parties r happy,den it is called a fruitful home But as 4 me,i wont spend fortune on my wedding,even if am as rich as dangote in my next generation...Tis jus a waste of money or shuld i call it EGO... I can build a meaningful 3bedroom flat wif N4m,dan spending on a day weddin... Evrtman to his own opinion sha |
Naija sef don dey try ooo... @least dem suppose dey video all dis tins,so dat we can view dem as SEASONAL MOVIES ..... Onpe..... Police Patrol thieves.... |
SMH |
Api bornday 2 her beebe.... Make e no b as if say,we read we no post anyfin... Make she manage d wish.. If she perform well nextyear,we go celebrate am and if not let GOD'S will b done |
I waz born as a SKOOL OF HARDKNOCKS.... I hardly cry even while in skool... But the day i lost my naughty n dearest sista,it waz as if i waz gonna die on dat faithful day.... I weep til i slept off... N i tink dat waz d last time i eva cried again... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 33 pages)