Teejayphillip's Posts
Nairaland Forum › Teejayphillip's Profile › Teejayphillip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
All man by himsef is whu i am ....searchin for my soulmate.... God helps |
Nawah oo... Evrtyin don turn SIN 4 nairaland.... ![]() To me oo,tis nt sinfull @tall... |
Let dose silly pple also go through wat we face... Are dey nt the one's making d LAW... Now its dia turn,zo it shuld be waved? No way joor Oga u must pay ur FINE tu... No time Honourable commissioner or wat du u call ursef... Shey Minister of Finance nah God? E dey rush go meet Okonjo Wahala,stil u meet WAHALA 4 road,bur u no dey rush go CHURCH on a sunday mornin.... Rubbish man |
ilugunboy: How many of them can the governor recognise by name?Dem go dey mark dia attendance 4 dia... Rubbish n clueless bunch of fools... All of em go vomit watsoeva dey ave stolen... Shey nah lik dis e go dey dey? |
N whu wan buy dis SOAPY album or CD? I SMH 4 dem,even weird MC sef,nah rubbish she dey sing talkless of her new signings..... |
wat a wicked world.... Kids dat know's nothin.... These pple will surely go unpunished tu ![]() |
Make Gen Gowon go pack well jaare... No b jonathan fault,if OBJ had not fought th Odi's community den,nah only God knw wetin our dearest country 4 b 2day... Why dint Boko Haram show face during OBJ's regime? I so much trust by now dey'll ave turn 2 d tins of the past.... Gowon is an old man,he shuld continue enjoying his PENSION |
Use her pix 4 Wat on my BB or laptop? As she done dat severally? The worst of all,give her my phone 4 a day jus 2 build a trust wif her... Daz nt possible... Afta she uses password on her fone tu.. All naija babes entails all dis selfish attitude,I tink 10% of dem ® stil trustworthy n reserved,bur d remainin 90% nah sorry.. I dey laff sha 4 dis poster write up |
obowunmi: There's a problem because she's not a virgin so she has to be getting it from someone. I think you're friend na side project.She dey use d guy head ni jaare... Both of dem nor be sista mary n broda Joseph now... ![]() claremont: Some people can wait, some cannot. As for me, I CANNOT wait for 2 years without s-ex or kissing with a girl supposedly my partner. I would definitely cheat on her, so it's best she finds someone who can wait.whu on earth fit wait sef? We tu dey deceive oursef 4 hia... My broda don move on oo,cos i wont take it eida |
[quote author=beynee ]from your response I knew . nothing new after all. What ever is good for you, it's left for you.[/quote]madam,u no nothing jawee... U mite tink so,cos of the way i reacted... The persin involve is my cuzin,we both live 2geda... So tell me i wont know part of the story |
[quote author=beynee ]e be like say na you be the guy[/quote]If am d one,no need of hiding mysef from it... Dia's nothing new under the sun.. Zo no big deal dear.... obowunmi: She is cheating on him. He needs to move on.Abi? |
[quote author=lola.luv]Why won't they ask you questions? Dem know you before ni?[/quote]i wonder oo?... Bur definately nt all parent act dat way dough.... Sum families r friendly on the 1st day u r meeting dem,while sum we get 2 know more abt u b4 gettin close 2 u... |
Bros, what else du u need? U ave a promising Job @ hand,likewise ur wife alzo... And its nt lik ur WIFE will b a LIABILITY to u... U guyz are stil young,and u can build ur life around ursef... Money coms and go,bur love stays 4 life.. The word LOVE entails evrytin money,house etc.... Be wise bro |
[quote author=beynee ]so does you friend truly loves her or not? if he doesnt let him shift after all he can get it some where else if that's what he wants. don't force the girl to doing something against her wish.[/quote]Den make the girl no dey complain again tu,, He can give d guy automatic right 2 also cheat on her.... E no easy 2 hold bodi nah? |
D truth must be told 2 ur family.. Cos i wouldnt want u 2 start living a life dat will neva glorify u,cos d married man will definately use u n dump u.... He knows he still wanna keep u,n leta end up marrying anoda woman... U aint important 2 him.. Go 4 whosoeva pleases u,tis ur life and knw one gonna ask u ow wanna live it |
Shey here nah relationship MARKET... I pity ur condition and i alzo SMH 4 u |
[quote author=beynee ]if your friend is not comfortable with her past and present let him quit , no need for grumbling .[/quote]Hear me out babe,tis not as if d guy is nt comfortable with her past or present... If the guy nor like am,e fit dey deceive her n alzo waste d girls time,and yet stil show her care until d eleventh hour... Words spoken out are much beta dan d one's not spoken @tall.... |
[quote author=beynee ]it's worth waiting for. I mean if you truly love her and wants to take her home why not Les I forget, someone has been wetin for yrs Initially I don 't feel anything for him But now I have seen beyond proof what he means to me and I feel like giving up my stand. But I won't even thou my body says yes, but I says no cos we are almost there.... I can't wait to .. Hmm it's not easy oo , in fact You'll have to fight against nature sometimes just to remain fucos. But it really worth it .[/quote]I belief d girl cant wait for that 5yrs she had d babi,and alzo added anoda 2yrs to d time she met the guy alzo,makin it 7yrs without sex... And she dated sumone else b4 she met d guy,dey only dated 4 8months,b4 dey broke up and they had sex.... So now,why must my own guy now suffer for her trauma... She knew the guy waz crious with her,mayb dats why she proving these hard or formin wat i dnt knw.... |
Jambsupport: ds men of nwadays?what happened to men of nowadays... She's nt giving u wat she opt 2 giv u,n yet she complains wen she ears u speaking 2 anoda girl even though u have nuffin 2 du wif d caller... Ow long can u now wait 2 ave sex? If u can wait till eternity likw MYND |
[quote author=Mynd_44]It is very easy. What's so difficult about not having sèx? A relationship has more to it than sèx[/quote]so u can wait till eternity without having one? |
Someone needs a help on these issue. He's been dating the girl for good 2yrs now,without sex nor kissing. Each time he trys doing all these,the lady turns evrytin in2 fite.. He really loves these girl dearly,but these girl deny him of sex. Though he told me the girl had a baby son of 5yrs,which she told the guy dat she waz raped by the father of the son who refuse 2 accept the pregnancy then. And each time these guy picks any female call beside her,she flares up and alwayz accuse the guy of cheating on her.. The guy is so tired of the whole situation,so he needs an advice if he can move on his life without the lady or stick 2 her lik a super glue.. So these brought the question,how long can U wait 2 ave sex wif Ur partner.. Matured answers abeg from both sexes |
U wan go chop free pormo... I pity ur life oo,cus e go purge u.. My broda,awuf tins dey purge belle oo... No use 5minutes tins go scatter sumtin worthwhile in ur life oo... D word is enuf 4 d wise oo,cos d devil U knw beta pass d one u've nt seen.. |
U fit go get ur wife 4 Somaila.. Nobody dey hold U oo.. As yoruba ladies ® uneducated,calabar girl ® loose,hausa\fulani girls ® dirty n because of dia religion,while igbo girls are tu demandin.. No b dia house dem dey,wey U go disturb dem? U com dey hia dey rant... U'll stay anoda 2decades b4 U settle down.. N U fit wait 4 my last Female grand child ![]() |
190: Of cos why not she could give me a quick head while I'm on wheelsLolz.. Infact I SMH 4 U... U ready go meet ur ancestors b dat... ![]() |
Sumtin jus struck my mind nt quite long.. Almost all my 428 BBM contacts neva used our dearest president pix as dia DP.Even on d internet,tis jus usual tins.. These tin really gave me lots of concern abt his personality. Jus wondering we Nigerian's celebratin other countries leader on dia day,while we aint doin dat 4 ours...No display of his pictures on pple's BB,FBK ,Twitter etc Maybe U all can ave Ur say alzo.. |
Hmmmm,all dis tins nor fit work 4 naija babe... Naija babe wey u c say guy dey straff @ dat particular time,will stil deny it 2 ur face dat nothing went wrong... Abeg if dem dey cheat,let dem continue.. "everyday is 4 d thief,oneday is 4 d owner of d house"... Such act will neva kip goin,witout d truth manifesting sumday... I careless,if she lik make she use 100 password "ohpaka" |
To me its not a must... So many infidelity,even while the ring is worn.... Make we no dey deceive oursef abegi |
i'll wait till wen dat happens.. I no say my woman no go wan try am tu... Abi she wan use petrol fry akara ni? |
The xtics of d ideal man does is nt on the outta look,bur the inner mind... We all carry deceptive faces and look,while our luk n faces wont really tell us wat we r.... Bur an ideal man must be God fearin and possess a loveable spirit which covers all in a relationship... Wen dia is love,it involves blessing etc |
If time culd change,zo definately our reasoning n thinkin must change alzo.. D only person dat'll neva change is GOD,we ® all humans.. If we propose,God can dispose.. All we nid du is 2 alwayz ask n alzo pray 2 God,zo dat our aims n objectives both private n oda tins shuld com 2 pass... |
Dia's only 1 great klub in d world UNITED n d rest... United we stand n divided other klubs ®.. Am proud 2 b MANUTD fan... |
Hmmmm,am nt amazed nor surprised... Dis is nt d 1st time he's doin dis.. More grease 2 ur palms pastor TB... A great man touchin pples lives,in a rightful way n @ d rightful time.. Dnt ever listen 2 cynics 4rm pple or ur co-pastors alzo,cos does goin nowere will wanna distract U... God bless ur ministry sir.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
