Teejayphillip's Posts
Nairaland Forum › Teejayphillip's Profile › Teejayphillip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
pple wey dey marry dem get 2head? Y nt.... Even dough one mans meat is anoda man's poison |
Dyt: And is dis funny?Abeg help me ask am oo.... E dey lik say d guy brain nids formattin |
@poster, wat r u waitin for now? U wan make anoda man com take am away frm u shey? i Hope u wont b jealous wen u see her wif anoda man,jus dnt bother 2 holla @ her... ![]() |
Hayjaycity: So these are the 7 common interview questions and how to answer them....nobody go click that link wey u post now now!O boi U harsh oo... I waz expectin 7questions alzo,waz zo surprise wen I saw jus 2questions... |
They are only catchin dia fun,daz Wat I belief.. Abeg make unah tell me my own position tu.. Am I d 8person 2 comment alzo? Make unah helep me ask google joor |
I jus pray dat I dnt fall into d hands of dis hungry lions called lastman (both senior n junior)officers... Dey ® tu mean,n dey ave no mercy in dia faces.. No mata d story U cook 4 dem,dey must turn deaf ear... All dis man story nah lie.. A lastman officer will alwayz wanna make money 4 himsef 1st b4 tinkin of d Govt own.. |
Look @ d way dey walk freely witout batalions of foolish armed men.... Wen will our leaders live dis kinda lifetime..Tis jus d same old story evryday and nite.... God bless u d Obama's... I'll live 2 see d new nigerian |
Agbo is very gud... It depends on ur believe ova it... It works very well n cure's alot even dough nt evry critical ailment... D medical experts go against dis herbal tins,cos it renders most of dia works useless... I du take agbo jedi jedi very well,until I met my fiancee who happens 2 b a medical doctor.. D day she came ova 2 my house,she warmed me abt it,nt until she threw dem all into d dustbin... Most times I take dem secretly,n she likes my manpower,bur she neva knew dat d agbo she threw away,helps cure my jedi jedi... |
9ce write up @ OP... Americans did dia election without no international agency supervising dem,if nah our dearest country called NAIJA,we go don see international troops of batallion fallin n comin in... May God help us |
[quote author=mxxpunkxx!]Sure I've been acting so, u think it was easy telling her "YOU ARE MAKING ME UNCOMFORTABLE" I do not wish to disturb someone's relationship; and i told the guy I was leaving. I have a lot of high morals.[/quote]No doubt abt it den....U r d man... No sha go start werin u nor fit finish oo... ![]() |
No big deal abt it.. It makes it more convinient 4 u two 2 plan on the amount u all receive as salary.. Most people du tell dia wife/husby,while some dnt...We are all different wif the way we handle tins... |
QUESTIONS for Nollywood. (Add urs) 1.How can a ghost look left & right before crossing the road? ‘Dem dey fear accident?’ 2.Why does the TV go off by itself after the ‘breaking news’? 3.Why do all native doctors paint one eye? 4.Why must every advert Start with a loud scream? 5.Why must every juju part be represented by lightening & thunder under the bright sunlight? 6.Why do Nigerian movies always have part one to five? 7.How can Segun Arinze be Ramsey Noah’s dad… Any resemblance? 8.Why will a blind mother say, “I’m happy to see you my son”? 9.When will Pastor Ajidara stop being a fake pastor? 10.Why is it that the characters die or run mad immediately after deir confessions? 11.Epic Village Movie Set in the 90s still finds Mercy Johnson with Brazilian hair, how come? 12.Must all hired assassins be found in uncompleted or abandoned buildings? ‘Na dem papa house?’ 13.Wil a Yoruba movie ever be complete without a visit to the ‘Baba’? 14.Y must Olu Jacobs die of heart attack in Nollywood movies?, |
Oga dnt eat Wat U can't chew... Sins d person U ® talkin abt is lik a younger broda 2 U,n he introduce his GF aswell... Jus act 2 d girl,lik U dnt care.. Except U ave Ur own agenda alzo oo.. |
Oga dnt eat Wat U can't chew... Sins d person U ® talkin abt is lik a younger broda 2 U,n he introduce his GF aswell... Jus act 2 d girl,lik U dnt care.. Except U ave Ur own agenda alzo oo..m |
may God help us.. Tired of hearing dis same stories evry now n den.... Waz d way 4ward is d koko |
2 love bird,doing dia tins.... Thumbs up 2 d Governor n d 1st lady |
D day he finishes his newly built home or house... Daz Wat we African's counts as a success,nt mindin ow U got d money 2 build d house... |
true words from the pastor's mouth... I hope dose whu gave or call dia wife pastor or evangelist r listening... Cos nah our owe dey diff for Africa |
They want 2 gif or tell us anoda story again... Dis one nah anoda season movie wen no get series... We foldin our hands oo,n we ® awaitin Wat our presido will du.. I jus hope dis report won't b swept unda d carpet... |
Doctor Jesus will heal u,bur neva put Ur hope in a man,cos wen U nid dem d most,is wen U ® being bleeped... Jesus said cast all ur burden on me,n he alzo said com 2 me all YE dat labour n I'll surely gif U rest.. Wishin U a speedy recovery |
I cross my leg,waitin 4 an absolution dat will neva com nor happen... Letz wait n Ơ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡ ow d magic is bein performed.. |
maninmood: Dear adviser, face front and make money!U sef try front oo... D word is enuf 4 d wise... Wen U ave Ur money,u can squander it as U lik... Bodi go tell u |
Billyonaire: This is a dream life. HasMoney nah visitor oo,if Udnt use it well d same way it coms daz ow it goes... Zo on any opportunity dat money coms Ur way,alwayz utilize it well... |
All dis nairalanders wey dey talk say am d 1st,2nd n 3rd 2 reply,shey dem dey gif award 2 unah,or mayb dem dey gif unah money... We don pass sum kai tins,dis site is meant 4 matured pple nt babies.. Pls let act accordingly.. Back 2 d post,gud pix... Rita dominic nor dey luk her age atall,while tiwa savage is gettin hottier evryday |
Hahahaha,infact my CV 4 tough meat no b child's play.. I knew dat I gat a milk teeth,zo most times I dnt bother mysef eatin dem... It nearly disgrÀce me oneday @ a weddin function,n I waz puttin on a white agbada,wen d oil splash on it.. I jus kukuma drop am,b4 d tin embarazz me finally.. Zo now wen I attend parties,I order 4 LIVER which is very easy 2 eat... |
Indeed!!! Wat du Uall expect d retardeen president 2 say 2 his wife... Abegi anoda story joor |
Lovely lyrics n a gud song... I giv u d respect bro,U ® one in a trillion M.I.. More greese 2 ur palms... RIP Aluu 4.. We all love u |
Ten Tips to Survive Without Okada. 10. Buy shoe protectors. Replace as the need arises. 9. In relation to number 10, carry an extra pair of foot wear. (preferably slippers) in your bag (men inclusive). That bag should also carry the following: a small umbrella, water bottle and small chops to go. 8. Wear casual clothes to work. Change into your official clothes at work. Change back to the casual clothes for the journey back home. You don’t want. to look too official while trekking. 7. For the ladies, this is the time to smile from ear to ear with that ugly male colleague who drives a car and lives near your residence. 6. For the guys, buy a car before them tif your babe. 5. Save the money for your gym membership. You are getting enough exercise already. 4. Start trekking groups in your class,church,mosque,office etc. After all it is said that a trek trekked with companion is no trek at all (I just made that up obviously) 3. Learn how to entertain yourself in your own space. Stock up on game consoles, books, magazines, movies etc. Pay that DSTV subscription too. 2. As the crime rate increases due to the okada ban, buy a gun. 1. If none of the above works, pack go your village and fulfil Fashola’s innate dream for Lagos state. Abeg later. Let me prepare for this morning trek |
i gat lot of talkative friends... D only tin i du wen dey talk tu much,is 2 cut dem short.... Cos most times dey all talk outta point,n my frowning face alone,sends a warning mssg 2 dem.... No time for dirty talks... Any talk wey no bring money or bring food 2 my table,is a trash 2 me.No time 4 rubbish joor |
Gudone... Wen is it kicking off? Letz Ơ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡ if dey can survive Wat dey are abt doing... I wish dem luck,cos if I wish dem goodluck,nah 2 go bankrupt oo |