TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 47 pages)
charlesemeka85:I think say you go enter thread with papi make you self come add to the vawulence ![]()
|
gustav25:we just dey try settle one matter another known clown don show face to cause another katakata for here baba carry ur yeye trolling comot first make we settle the one wey dey ground first ![]()
|
PurpleHouse:the person wey start dis thing don apologize to you 2 times now that peace talk already if you feel does wey dey quote you know worth your time and they are low to you in your words simply do the needful look and pass instead of throwing this words, know body know any body Worth for here, all of us here come on this thread for just one reason to support our national team let stick to that now as we have a crusial game ahead, you be man on your own and same as every one here let preach peace this Is a national forum ![]()
|
To meny vawulence going on, ontop matter wey know reach to cause this kind words flying around abeg make una dey drink cold water weather hot una still dey throw missile and atomic bomb for here make una cease fire and go for peace talks ![]()
|
BOOOMNAIJA:abeg know kill me with laughter baba say maduka dey do last make-up shopping and sinor man don Carry scelle to hold body which kind comedy be dis Ghana don start training not with their full Squad ours will kick start theirs tomorrow and know be the person wey dey first call police dey win Case for station last last eagles go soar high ![]()
|
Kolenda:it is what it is man, OP has probably change his ways for good and does who Lost their lives may God forgive their souls, they where cultist who would have done Same thing to the OP at any given chance of him loose guarding, and about restitution not every one pays Same way sometimes it the guilty conscience dey will take to the grave Wich might affect Dem psychologically at old age ![]() |
do4luv14:the argument self know dey necessary jare Tammy na English player doing well for him self and would likely make england Squad to the world cup if he keeps doing well osigoal na our own doing well and hope he keeps getting better ![]() |
mostob:na Sunday abeg allow vawulence relax he don work from Monday to Saturday ![]()
|
BascoVanVeli:you don almost kill me with laughter who come be squirrel and Bush meat ![]()
|
TheLoneCitizen:na wa what of a players from abia warriors or eyinba what will they be called ![]()
|
E be like osimehn don subscribe to vawulence na yeye windscribe cause thing, since last week now osigoal dey punishment every opponent wey him catch Ghana happy crying in advance by the way me and osigoal doing cheers to vawulence in accord below ![]()
|
mostob:I sight you my comerade I just say make I let am know say vawulence dey ground if he know Waka well we go give am as he dey hot ![]()
|
PetroDolla2020:na the petrol wey dey ur moniker you go use burn ur ghanian jersey come use the dollar buy beer to clear ur worries after we flog ur debilitated gahanian team you even had to lie to make a point baba know get television watch afcon 2006 ![]()
|
TheGoodJoe:seconded I move with this your motion blue font prof ![]()
|
JohnBullMySon:make una cut Eguavoen some slacks he can't watch most of their games that why he has back room staffs to give him report on player's he missed, and him saying he hasn't been watching dessers is the plain truth or you expect him to say he watch his games live every week and him saying he knows his first eleven isn't a crime either, if you don't have an idea of what your first eleven should look like as a coach then what are you doing there in the first place, even on this forum everyone of us have an idea of what our first eleven should/would like. |
komekn: e be like na grammar dem bring for u today baba say "conundrum", peckham Southgate where you dey see dis kind grammar come dey nack us for here laugh won kill me abeg lower ur conundrum ![]()
|
JayromWrites:oga since you you are criticizing him for saying he knows his first 11 already kindly provide us the name of the players since you are part of the Tom and Jerry that hard his conversation with the journalist ![]()
|
mostob:watin that one dey find with person wey he dey call he go see am when that one come back comerade I commend you for ur foresight wey u know the person ![]()
|
andrewbaba44:na the wind blow reach Naples osimehn dey smell bad Belle from afar and he do am that thing ![]()
|
Melvinity:many positive amazing things fall on you comrade ![]()
|
Windscribe abeg dey come yarn that thing wey you do today anytime wey osigoal get game he be like say he dey ginger am and that ojueleba Peter dury wey u call na him papa for here, when he get ur time you self go ask why you mention am ![]()
|
Windscribe:now wey osigoal don score oya shift the goal post ![]()
|
Windscribe:you just want to bring vawulence sing awoniyi praise the thread is big enough know come bring unnecessary comparison, awoniyi is doing his thing at his, club osigoal is doing his own to and everything na for the betterment of our national team ![]()
|
Truidstar:baba be calming down know dey yarn dis kind thing person wey you dey quote dey degrade another player same thing you self dey do, just make ur point make u know degrade to prove am worng and there isn't fact in this your statement ![]() |
Subzero47:know blame am na him Kit-man forget to rub super glue in him boot ![]() |
Subzero47:which day una go settle una matter because Ukraine and Russia know do reach dis one before war start abeg no let us start to dey throw missile and bombs here o make Dem mods know go dey throw sanctions ![]()
|
COOL10:he was surplus to requirement at City when guardiola came in and the only thing was to sell him ![]()
|
Ogun self will be laughing at these two comedians last last the loan shark guy will beg him to make payments when he tire and am sure that one isn't ready to pay anytime soon ![]() |
zicky:you can show Iheanacho improvement without degrading daka, just because Iheanacho doesn't have the strength does not warrant you to call daka's effort senseless and daka has finishing also with his pressing game that what puts him ahead of nacho in the team so nacho should work on his flaws and put daka behind him so will you join people to call osimehn pressing game senseless when he fails to score in a game and martens is brought on and get a goal in Same game ![]() |
PurpleHouse:why must you always find a way to put blame on pinnick, person choose watin him like good luck to him simple, right from time him body language na england call up he dey wait for hopefully he gets the Ali like career and not agbolahan baba na Algeria him use catch cruise pass self know be us ![]() |
Windscribe:baba she u don dey on ur way to Ukraine because you don dey fire missile for here that ur last statement won kill me with laughter how you take reason am ![]()
|

