TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 47 pages)
yinkeys:where your own identity to proof ur statement if you know get baba you be speculator ![]() |
mostob:e be like say you like trouble pass fight ![]()
|
Abeg make una put more firewood inside the vawulence griller the thing don dey Cold
|
Person wey dey find vawulence don jam person wey get vawulence subscription na to seat down enjoy the vawulence series like Netflix ![]()
|
safarigirl:you know see him Beard's self mumu know shave well reaches don almost finish him face later dis one self go dey claim little Messi person wey fit finish two crates of beer in one seating dey claim under 16 yeye people ![]() |
safarigirl:you dey mind that purple house inter-school sport teacher wey think say he Sabi football na true beer parlour yern ![]() |
andrewbaba44:nwakali wey fit know touch ball for huesca till we meet Ghana and na Iheanacho dey bring dis kind situation or talk upon himself now pellegrini is the coach of real betis if I was nacho I would have forced a loan move there to play under the manager that best believed and appreciate the kind of player nacho is and would definitely use him to the best of his abilities ![]() |
yinkeys:any line up wey no include Iheanacho and ighalo na fantasy or dream line up because does two get 90% chance of starting any of our matches ![]() |
do4luv14:you know be better person you want make Andrew come here dey misyarn so emeka go see space enter am wella ba na beer baba Andrew dey use hold body ![]() |
andrewbaba44:Napoli and Leicester city dey the same whatsapp group Dem sey chill for same cool spot at bottlers lounge very anyhow people wey dey fear when it matters dey just goofed ![]() |
do4luv14:na today I just know say you dey like groundnut with your ogogoro go check under the table more groundnut dey their comerade ![]() |
Good for her hopefully she wins the award ![]() |
do4luv14:the blue Don turn flu now ordinary eye's no fit see does small boy's change am to ladies you self try to dey ask questions abi you don follow komekn go drink peckham "ogogoro" |
TheGoodJoe:na lie how many green bottle you take before you type that thing abi the flu font don dey make you see bouble wey dey confuse ur eyes ![]() |
mostob:
|
andrewbaba44:na you dey Even elevate am to bear parlour analyst instead of "Kai Kai" sodiq played two pk dis season missed both and some one thinks the coach will make him the first choice ahead of the regular that have scored 2 in 3 and third choice that scored 1 in 1 |
drDoom3:you forget to add same sodiq have missed 2 penalties this season ![]() |
M7even:comerade me I know no watin you dey talk o but I dey feel like I get idea ![]() |
andrewbaba44:emekus na like glo network e no dey ever balance no to just manage am anyhow you see ![]() |
charlesemeka85:emekus you better go pour all dis ur support for sodiq on Twitter and IG so you get recognition and get a signed shirt so we can make you sodiq papa for here ![]() |
komekn:komekn watin you chop today I dey feel your vibes ![]()
|
andrewbaba44:double standard people shield thier favourite player then crucify another one for same offence ![]() |
oloriooko:Rodgers favourite player's are fit so he simply drop nacho in the Pecking order which is nonsense and disrespectful to the arguably the best player in Leicester last season bringing him on today for just 18 minutes waiting for nacho to produce magic as usual because nacho spoilt him with it last season saving his ass in every mess he finds him self ![]() |
13large:can you draw your first 11 to see clear picture of what you are painting because in this current eagle squad we just have to compromise to adopt some players ![]() |
andrewbaba44:baba we can't be worried about nacho's situation when him nacho knows and see does signs and still went ahead to sign the contract so anything he sees he should take abeg every adult should be responsible for their own decisions, me I won't blame Rodgers because it was clear Rodgers has other ideas which doesn't favour nacho and he was proven wrong that nacho is the man for the job with his last season performance, but he still went ahead to do what he wanted by bringing daka, the best is for nacho to leave that last season, which is what most top European player's who believed in them self would do and by now thier stock would have been high with their much improved performance in their New clubs , but our man seems to have found his comfort zone at age 25 which is a peek in a fooballers career ![]() |
yinkeys:komekn no kuku dey drink cow dunk na kai Kai wey Dem dey sell near him house for peckham na him dey cause all dis disaster I blame the seller wey know dey check face before selling ![]() |
BascoVanVeli:if you can check brila FM on Facebook dey do record their live session am sure udeze program will be there ![]() |
Aribo to show some amazing love for Dortmund in their box 18 ![]()
|
Osigoal the mask man starts to terrorize camp nou
|
yinkeys:na why Dem tell am ride on to hell because God self know get time to ask watin kill am ![]() |
BascoVanVeli:honestly accountability is one of the major problem we have here in every sector in Nigeria and that why sound minds prefer to be out of the system so they can criticize and say their mind than being there and get frustrated by rogues heartland of owerri players have been lamenting for none playments to LMC and yet LMC gave the club management deadline making the players believe something will be done few days to the deadline same LMC extended the Dead line, the imo state governor approved 6 months salary and the sport commissioner of the state had to call the players to come sign a contract of paying Dem one month and forgetting the rest, I pity the players some had no choice but to take the offer but some stood their ground and udeze brought the matter up 2 day's ago on his brila FM program terrible |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 47 pages)





, but our man seems to have found his comfort zone at age 25 which is a peek in a fooballers career