TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 47 pages)
andrewbaba44:if haaland won't be available me I support you guys should get osimehn and that guy you circled his opinion is spot on I know if it was you that wrote that exact submission on here we would have been looking for where to buy missiles to counter attack the RPG That would be fired ![]()
|
andrewbaba44:fabyom submission is actually simple, you can be tagged as a striker even without you being an out and out striker or your regular number 9 ![]()
|
andrewbaba44:it isn't well said you should ask him the meaning of a false 9 before agreeing with him that firmino isn't a sticker but a false 9 when in actually term a false 9 is still a striker irrespective of the player starting in that position firmino as been labelled as a striker Even by sky sport so are you saying they don't know what they are saying fabyom is actually right with his words so go read more and understand his submission ![]()
|
CASTAGNE:baba me I know rate does club's wey Celtic and rangers dey face for Scotland o if Celtic and rangers come championship Dem fit know win the league because wareey people full championship forget Dortmund o no go put money on Dem o Dem Sabi fall hand ![]() |
CASTAGNE:baba know talk that one a championship side can flog any Big team's wey loose guard (man u, arsenal, Leicester) na championship side flog Dem comot for fa cup even Chelsea king of Europe was dragged to 120 minutes make we know come talk Dortmund wey know dey consistent with Fulham form currently I will give Dem a chance against dortmund wey haaland know dey pitch ![]() |
Longneck:you sure say no be oyenka wey dey abia warriors you dey watch ![]()
|
andrewbaba44:this one wey you and emekus put leg for same trouser today make una do am jeje wayo o nwakeme matter know be watin go dey bring long argument person wey set am up with jayjay just dey capinshi normally the matter shouldn't be taking serious ![]() |
This was giving as a penalty in same EPL ![]()
|
andrewbaba44:the only reason the penalty wasn't giving was Richardson offside call, the blue font clown just dey cap trash with blury imagine telling people who uploaded clear image of the event not to take it seriously like dey went to manufacture their own I laugh in Spanish When people involve in long argument with blue font because it always ends meaningless ![]() |
andrewbaba44:only that goal against Villarreal prove ur point bro him shooting accuracy na top notch, make we know come talk haaland if Dem tie him face self he know where goal post dey, na only lewy dey give am gap base on senior man mbappe na flash give am tittle chance he go punish you, even if you know give am he go creat am by him self person wey dey Carry ball go meet defenders, he know dey run for u instead na u go run follow am soon the real contenders go dey show Sha as all of Dem still dey grow but some don dey ahead for the class ![]() |
andrewbaba44:you go soon hear "better all round" na there matter go end blue font go bring article wey know dey finish God help you nerdy join u go blame ur self my hand no dey o ![]()
|
yinkeys: baba just put osimehn for number one know need to dey disguise ![]()
|
Truidstar:omo dis ur submission just totori my body your service will be needed in Ukraine you go Sabi do counter attack and defence ![]()
|
Andrew go dey enjoy him beer watching this Ukraine vs Russia like game Dem don go push Napoli go believe say Barca know strong now Napoli dey face am alone ![]()
|
do4luv14:na you say make I shake am we go there assemble am when e brake ![]()
|
andrewbaba44:Sha make we borrow una maduka AKA fine boy madu madu ![]()
|
Papi85:0-1 Nigeria win and qualify 3-0 on aggregate ![]() |
zuchyblink:bro continue keeping your head up high that crypto and forex making you depressed right now due to it fall and not so good profit fluctuation from forex will surely make you smile and happy again "winners never quit and quiters never win" ![]()
|
The scores is 0-0 |
do4luv14:take inspiration from your Moniker first do 4 love you are being Loved by someone and people Even on here we are all one Big family so I implore you to take the negative thoughts away from you and think positive of what can make the situation around you turn better it isn't easy but I say a prayer of positive changes and Devine changes for Good thing's in your life ![]()
|
Joezinho: ![]()
|
I hope people dey watch juve match see Vlahovic pure number 9 instinct ![]() |
|
andrewbaba44:it a welcome development for him but let just hope it not just a rant which will last for just few days and die down because the club have their own evidence to support their actions so let wait and watch. ![]() |
andrewbaba44:good one for him but baba I won first ask how many bottles you don take when I first see chukwueze starts against Villarreal ![]() |
mostob:comerade no lie watin you drink before you type this thing only you support the submission you quote without knowing still yet you still support the Blue font prof abi to many blue ink don confuse and convince you at the same time ![]()
|
Ooo I enjoyed several pages of vawulence series produced and directed by the blue font prof and marketed and distributed by emekus see as the blue font man dey try dribble everybody wey quote am Left and right even fly for people wey give am sliding tackle, some people self catch am for Conner but baba still maradonna himself out, una Well don o more grease to una argument fingers ![]()
|
TheGoodJoe:e never reach make you start #tag ![]()
|
Nigeria vs Ghana game has been shifted from March 25th for the first leg in Ghana March 29th for the second leg here in Nigeria Still yet victory is certain for the super Eagles ![]() |
mostob:this your own vawulence fit burn the matter wey dey on the griller as some people here na like aboki soldier Dem be na "GO Dem hear Dem no hear come back e don do" ![]() |
mostob:na lie na him former Barber your uncle be, him come dey claim brother which day barber start to dey turn brother for family tree na ur uncle be that hope say he still dey manage him shop ![]()
|
mostob:why you come dey try start small vawulence wey fit burn house if others Carry gas enter the matter ![]()
|

fabyom is actually right with his words so go read more and understand his submission
.
with Fulham form currently I will give Dem a chance against dortmund wey haaland know dey pitch 