Thaoriginator's Posts
Nairaland Forum › Thaoriginator's Profile › Thaoriginator's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 (of 288 pages)
PortHarcourtBoy: Some kind guy men fit wan codedly slam her at 75 ohno dey say some kain guys like say you nor follow join ![]() |
nosa gold: So this is all you could say? Was ther with my family? Who asked you?nawaaaaoo! If dem use u do MODS you go ban everybody!!! Wetin you want make we talk now ?? |
Picture of two chicken wings having fun on plate of rice ![]() Front page please! |
![]() |
Honey Princess: I believe he's dreaming thing has started again, am sure he needs to take his drugs, abi he thinks we are going up against little children, he shld get ready to b surprisedyes. The 94 Dream Team captain is dreaming. Abi na quay e quay?? That blaaaw must be a grade1 ishh. Super Tasty Fried Chickens should berra buckle up and get a good grip. Good luck sha but stop talkin like jonathan! |
1. BBM 2. Opera Mini 3. Ymessenger 4. Badoo 4. ETC I'll be back... |
Too many crooked so-called leaders in NigeriA ![]() |
I'm going back to that extremist school again! ![]() |
Hahahahahaha first pics lol! Last to comment ![]() THREAD CLOSED |
Illiteracy and ignorance be the main northern problems. If the latter could be tackle effectively then we'll have peace. 2 Naira. |
Na today? |
onatisi:mr man nobody is forcing you to join this package ooo. Pls stop discouraging other potentials here, or did you hearr anyone complaining?? Guy muuuve abeg! |
neksummi: That's good Azeez. Keep it up.yes I'm trying. Thankz! |
Nawaaaooooo so mr soludo sef... ![]() ![]() -:X![]() |
Someone asking if it's photoshop, no, na photo-office Na everytin dem dey photoshop? By the way, I CAN'T eat that sh!t! |
Dem try pass some babes wey dey hate here abeg make I hear or make una post una pics make compare. By the way, who be 2nd to comment? |
Abeg na who win? |
How could they do that ? This is Cray... |
Oboy! I am 24th to click like, next time I'll try to be first. Bleep all these first to comment niggas after all moderator can they ban.Piece bro... |
God help him |
okpara ugo: Our fellowship days are mondays: 5pm, fridays: night vigil and sunday: 9am. Deliverance is free.offerings nko? And how much for gate fee? |
Graphy: U go like wahala.not at all. Ama easy go, easy come guy ![]() |
Graphy: i don sell give u b4?how I go know? Na random tins na. |
Graphy: hahaha,chai Nlanders get mouth.you dey do like say you nor dey sell am see dis pomo gyal sha |
blink182: It is amazing on pretty girls. Ugly girls no de even embark on this kind risky venture before pomo market go spoil.it depends on the type of pomo. If na all dis pomo wey dey round and looks sexy inside soup, then e go sell. But if na the other way round, bros forget am! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 (of 288 pages)


??

next time I'll try to be first. Bleep all these first to comment niggas after all moderator can they ban.
see dis pomo gyal sha