TheMaharajah's Posts
Nairaland Forum › TheMaharajah's Profile › TheMaharajah's Posts
And you no be the richest man on earth. I wonder which hole them take drag you out come show us. Fucking villager |
How to properly arrange my wager |
Am interested. Is it still available. On a more serious note i wonder where this phone go dey buy now. |
There's no polite way to deal out rejection. |
Are banks using our money to do business while they hide under no network excuses. Abi na which kind thing be this. Atm dey show 3.00 transfer no work. UBA you guys are locking me out of my money. No wahala once i collect that money nah write-off I go pieces una ATM |
I get over 10,000 for my uba account but ATM dey show 3 naira oya transfer 2ru ussd for the past four days for where. |
Failure2019:Sock your sour mama pussy. |
Little to no new topic for days. Nairaland don cast we need a new platform if una know any new platform make una share abeg. I want leave this boring Nairaland |
A brave heart makes a short soul long. |
Don't be deceived by movies. Romance is war. The weaker bows to the stronger. You fail when you became broke and and have a woman around to witness that. Sorry bro, your only loyal friends are your money and strength of character. |
That's why you should always patronize a registered legit real estate agent. |
Yeah, thus says a chronic masturbator and a habitual hypocrite with some goodtouch of attention seeking. Suck your sower mama pussy |
That's because sex is degrading and undignified only fit for animals. I am 27 and I don Bleep only twice. All sex when i go get for my lifetime fit no reach 10 times. If you think say na lie go watch blue film and see how degrading, dirty and inappropriate the act is. Masturbating will do. No need to thank me. You are welcome. |
Ena don start with all this arrangee. I no fit trust anybody born of a woman including myself. |
Omo the way boys fey buy ride now adays ehh. See person whwn dey call me senior man just a year and some months ago don fat dey drive lexus. God watin i do na. Who teach me. I serious. |
Shey baba don pkanji drug money |
Such is life for some certain people. I am 27 years old and i've been 2ru it. Stop making women feel too important. As for me I smoke weed and pop Tm at least 5 days in a week and I eat a lot in fact i love food. I love eating like a glutton, when i have the funds though. Na the one when you eat follo you go. Who cares about people. I am the divine appointed dictactor of my world. I love myself to the extent of bending any rules for myself. Infact i sometimes called myself "The "Bride. Because i shall remain my first bride. |
Make all of una get out. |
Pleas stop just stop!!! Sex is sweet I know. Your body is beautiful no doubt but una immoralities now adays dey make me want hate women of all ages, both babies. For those days na all this poverty Yoruba children dey wear shirt and pant dey Waka but now na the new trend be that; black shirt and something when fit pass for pant na him una dey wear Waka up and down dey do like say una dey innocent. Una don dey take this sex stuff too farp abeg make una stop. You guys should give yourselves some dignity. Honestly, it looks indecent, disturbing and annoying. Feminity when i know then na decency and innocence yet una go come out naked still dey do innocent on top. |
Jati jati |
I be man but dignity comes first. Konji dey learn for where my dignity dey. Another story. I remember for primary 4 when of my seat mate Jumoke, real name. This girl go just calm down dey rum my elbow while sucking her lower lips me when no dey use to someone touching me. Every time when I drex my hand she go follow. Na so I kuku leave am make she dey do oh. Very dum monkey. |
gtom06:Guy where my money nah. |
gtom06:. Come where my money now |
gtom06:Check your email or phone message. |
Na old format. E happen to me 2012. |
JoshTim:Enh go play am na. |
[quote author=sinanaira post=118822240][/quote]To you and those sending me email, there is nothing much to talk about there. It is plain Gambling. Ask for my account detail and send your token. I give you the betting site and the particular game and strategy. Before lossing the first 1k you can confirm for your self if i speak the truth or not. You just need to have enough capital to take some lossing blows if necessary and make profit. No special knowledge, easy to comprehend. Una money self na wager I want use am wager. My number 08084916375. Calls for now. You can't get me on Whatapp for now, till evening. I believe that's all the need to know bases. Don't call me to ask silly questions. |
Dshocker:I've tried to pass information here on Nairaland before they called me names that cut me deep the only person that listen to me confirmed that I wasn't trying to scam anybody though he did not have the capital to start. Na why I no dey ready to persuade anybody. |
HOSTCOM:No long talk. Nothing to talk. Bring money and I go give you information. No time to indulge the curious but not serious. |
E get one spinner winner when I go show you for [--] just put only 20k investment and dey gamble 1k per time per time inside the 1k you go dey loose like 150, 200, 100, 50 but if you want win na 5k, 6k, 3k as far as say you no dey greedy you suppose dey see steady 2k to 3k for every day ontop your 20k. Though sometime your 20k go short but na after you don long collect far more that the shortage in daily 2000 profit. Your winnings na almost instant crediting. If you want my knowledge pay me 3k I no hide am but if you think otherwise Bleep off. I don't give a Bleep. |
See All those stuff na 3 days food at maximum. This guy need food. No body go employ am immediately. Even lebuke work sef ( pkum pkum, German German) them dey rush am sef. People no get idea watin all this unskilled fellow dey face just to eat. Las las no excuse for stealing but Nigeria dey force people steal. Help your brother in anyway you can for the stuff that made you made him too. God bless. |
Which bet is this 9jabet? Is there not a simple code I can use to play because I don really know how to play these games. Thanks |
