TheMaharajah's Posts
Nairaland Forum › TheMaharajah's Profile › TheMaharajah's Posts
Drop am here. Na today? |
People just dey view comot |
I don load 100 but thwm no borrow me shi shi and watin dey pain me pass be say na just 100 card I need. I beg make una try help me. |
Please good people, I just need 200 card. I dey down at the moment no funds for my hand but I believe with 200 Airtel card I go fit solve my problem. I don struggle to come up with my last 200 buy card but Airtel pulled a quick one one me though I owe them. I take God beg una to help me with 200 Airtel make I fit get things going. I get funds somewhere but no data to take log in. This one na freebasics |
where is the graphics in this nonsense pictures. |
I've been alone, left alone, self-service alone, endured sufferring alone, brood alone the few girls I've made advance at did not take me serious despite my obvious potentials but why should they? They have 99% more attention from men as compared to me that have little or nothing. I believe in my effort and my asset one day I shall pull the wining hand and I promise y'all my revange is going to be full blown when that time comes. I go continue my solitude and give the spoils of my effort to my brothers and sisters for them be my first family and true family. I go deprive una of my attention like rejecting y'all in your entirety. And if you try to cross come I swear I go make you regret am. Young ladies out there beware for there are many like me out there and you shall come to recognize us in the near future. God punish you say your brain dey show you a potential husband in me you go get hurtfully dissapointed. |
I no fit laugh. Woman without the mammalian organ. Them look so unusual. |
The eyes on the dead body would have look like this. |
A fool and his money are soon to part. Even me when dey broke as shit when my skin dey suffer from oxidation I still fresh pass this guy. Portable how your matter want take be sef. |
Smell of christmas na because the earth don dey complete him orbit around the sun when dey bring weather change hence christmas smell. But when we percieve the sent we no dey shake because last christmas I almost hungry 2ru out that day. |
as far as i dey concern the bag no worth more than 5000 naira. E go only worth whatever amount them stick to am if na me want sell am to them no be when I want buy am from them. |
cobhamsvue:Shey God when create slowpoke sabi work abi na mistake. |
I dey 27 years old I don Bleep olosho twice when I dey 21 years. before then and since then na the only experience of sex when I get be that. How yoy take dey do am before when you never start to dey allow them climb you like okada. |
feminist35:Sister, don't mind them. You should take the advice of that frog on suite abi na coat. |
Why the guy still lie down like that for ordinary ground. Make him stand up and park him brain when don pour for ground na. All this small small children sef. |
Wealthbrain22:And if them see say you no send them them go do heaven and earth to bait you. Na so one foolishly leave work when carry her come go enter our bathroom all in the name of say she want wash hand. Me ma no even get time for human interaction talkless of relationship. The next time when any of this girls go cross my part again all in the name of finding my attention I swear I go make am hate me and I go still continue to fuel the hatred till she cry in frustration and flee from me. Nothing do you my guy. I tender my respect. |
chudez0147:Na confirm you die well. You no go explain go far before you collect. |
I been think say na only me. Anyway, the robot no dey very special to me. I go dash am any approximate age till the thing grind to a halt make I rest. |
Y |
All of una when dey shout make them kill their sef the fact say somebody when fit this kind thing dey live among us suppose dey worry una. If you Bleep with them them fit do you the same thing. |
Eskimo0147:You no C rius. So somebody go just carry 62k give you just like that. If na you you fit give person 1k sef. Go and and your friends, family and aquintance for 62k not strangers you can't even see. |
GeneralBuhari:Him do many things wrong but I believe say na good man at heart .[The greatest achiever of all times]. E get one of him speech video when him dey say "help my people help I want you to alway think that there is someone somewhere less fortunate than me I must help. We leave by our bravery, we live by our honour e.t.c.." But in a world where bad dominates the scene good can't be allowed to thrive. The world does not deserve him and made him do what he did. |
Where that broken Candulady. Come see O, Miss useless gender. |
Candidlady:You are one broken soul. |
Na just the funds dey purshu me. The day when I test am like this I feel like to steal buy am. The day when funds go dey my hand I go chop the sharwama comot for sharwama. Even my gluttonious desire go see am run. |
Candidlady:For introduction, I go address you in broking. Now, to the point... I don come across many of your post.... All na anger towards men..... Watin really happen.....? All this your bitterness must get reason why.... Them don do you strong thing before?.... No take am personal. Them beat you for the game because you no dey skilled... Your choice to stay single no just happen like that.... Them must don do you strong thing when dey make you feel inferior and you dey see them [us] as the source of your pain when dey come from loneliness, mockery, unfufilment and probably porverty ty.... If being single na choice' why you dey busy dragging men all over Nairaland?... Why you no look and pass?... Are you jealous?... All this your attention to man details dey sell you out badly but I no think say you know.... Not smart.... Abi for reality you be one broken, ugly, hopeless soul when be say na only Nairaland him fit take get the attention of men to take hit back.... Try am for reality as you dey do for Nairaland you fit no see many more days before hand touch you.... In ya next life be more beautiful, intelligent, wise and smart, manipulative and feminine. Maybe you go get your own man when you go fit control him heart like a water course where ever it pleases you.... Thank you. |
Kpuchionu there. Billion billion na for government and some strong men like the god of abgado. |
akwesenana:I dey face similar issue. Me both parent don late but property dey down. Before I dey shame to ask my sister for funds later sef gon she begin want dey change am for me. Those factory work dey very hard and you no fit use am feed sef [if salary manage reach two weeks sef e try]. I don dey do all those kind hustle since nothing show. Na so me I para begin go off character. I sell things and when them confront me I threaten to sell more if them no raise so kind funds for me or atleast dey help me with food every now and then so that the little I dey get I go fit use am contribute to my advancement than for am to dey go on food. Though them never raise funds for me but if I ask for money them dey feel threatened and dey find the money out for me. |
You no dey do like man. Na she bring you come this world when you no ask to come. She owe you everything in as much as she dey capable. If your life no dey go well at the moment then no be only you go pay. The whole family go share the load. Find her money and make am dissapear. Think of ways to scam her for money. Randomly sell things in the house when you need funds for strategic importance. If them confront you tell them say you need money [na money them dey take find money] no work you no fit go steal for outside. Anytime she confront you confront her back and threaten to go wild and bring trouble come the house for the family to share if them no give you watin you need to advance in life. If them no listen to you, no listen to them. Tell them say you go drag the family name in mud. You be man O if you fail at the end na them go still mock you. All this applies only if you no be the reason for you condition and you don dey genuely dey make consistent effort. What about your papa? |
Suicide is not for the weak. Na for the iron willed souls. Thank you. |
Borrow me 4k inside make i put 1500 in that 2 weeks |
