Theripper's Posts
Nairaland Forum › Theripper's Profile › Theripper's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 19 pages)
Ideye has been awful today. |
Okafor ji ogwu ojo o o. Excellento |
ZACHIE: hooded and capped for dinnerE remain Binoculars sorry sun shades. |
I see d camera for ma paddy Jamiu hand o. The girl sef no fine with ezcema all over. Kas, u no get taste o.. But Jamiu go lesser Hajj now, wait till like March ending. |
These new generation marriages get wahala too much. #celibate things abeg# |
See as Niggas sef join for thread becos random babe say she wan commot. If Seun decide to close nairaland, some of dese pple go die o. Iberibe times 200 |
2015 go hot. I no just want aboki as President sha. |
May the birds of the air feed on his rotten carcass. |
A country of rogues. |
Na wetin u talk na him winches know, where mouth dey reach, leg no fit reach there o. Naija is wicked, talk less and listen more. No b errbody wey dey follow u shine teeth b ur friend. |
D hand no rhyme at all. Heavy photo effect. |
I think se na Ekiti e happen sef. Mtschewww. |
Stella_Bella: SEE MY BINI SISTER TEETH!Na Benin again? I think se na Warri babe o? Well, d before after and forever pix no get difference, her Wowoh get Full stop. |
Make every Nigerian do 3 days dry fasting till Sunday. |
Na even China Blackberry sef, all dis ones wey dey get TV. Jamiu, next time , use ur head thief better tin. |
supaeagles: Actually, playing Musa in the games has had some benefits back home..... it has helped pacify boko haram a bitE b like say na true o. Hahahahahahahha |
Sorry for my Pidgin oga, but wetin b Pagan view on Creation of man. And wetin b d purpose of a Pagan on earth? |
Abeg make una no spoil my day with Islam news abeg. God help d guy sha. |
Imaginary ghosts and "Wintches". All dese "Living in Bondage", "circle of doom", Nneka d pretty serpent" nearly make me get heart attack. As I no die, o wu so so Chineke. |
Make dem finish demselves kia kia. Make we christians get peace. |
Make una send dis topic to Culture section abeg and the Title suppose be " Lagos to ---------------" |
Hahahahahahahaah, where all d sikira, tajudeen, tunde go dey shiiit now? Fashola, leave dat tin, ur pple need big canal for every local government wey ur brodas and sistas go dump their ynash discharge d tin. Them dey toiletphobic. |
Heavy Lie. No complacency o. E fit b trick. No trust those aboki muslims one bit |
Abubakar Shekau is not convinced o. |

