ThuGGeR147's Posts
Nairaland Forum › ThuGGeR147's Profile › ThuGGeR147's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 14 pages)
Of everything, na password the ghost give you, him no tell you people wey stab am ooh.... I swear this yarinya must be related to Lai Mohamed fa!... |
This is super story.... Suwara must marry Toyin Tomatoes, what's my concern anyways... Every malam wit him kettle.. ![]() |
Omo this Chimp fine Ooh, see it's eye's..... Rare species!.. The other chimps that killed it were jealous because it's finer & differ from the rest... Na wa ooh, even in animal kingdom ![]() |
I hope he came back with the rice ooh, if not the return is not worth it.... This Buhari don go spend rice money on top kpekus, come japa join.... Mtcheeew ![]() |
Na Buhari & APC cause am.... Buhari must Go Ooh.. This is too much Ooh... |
Buhari & his citizens have finished this kontri.... Chaiii |
I never start to read, I don dey feel hallucinated. What an epistle... Lol ![]() |
Pastor ooh, scatter epileptic person kpekus & Anus, Omo this pastor dey vex ooh, anyways dem must scatter him own anus for jail.... Crazy man!... ![]() |
This woman has guts ooh, you're reporting a senior citizen of nigeria to who?.... Wetin you want make we do? Beta redskirt yourself ooh.... ![]() |
Na Desmond idiot & buhaha cause am!.... Village pipu at work. |
Wahala no just too much ![]() |
Hell refire, no shame, tell Obi Cubana make him borrow you money..... Mtcheeew... Anupam!!! ![]() |
Them just start, wait make dem finish with you..... You beta go an settle dem ooh |
All this link shiiit, ion like it mehnnnn, una wan hack my yansh ![]() |
No autopsy done, them rush jump into conclusion, how the pikin take know the leaf wey dem give am sef? That girl may be innocent but only GOD knows sha.... What can I say ![]() |
NFF wan unmask masquerade ![]() Issorite..... Let's see how it goes... ![]() |
You Get Sense...... ![]() Debra911: |
Their madness just start, them never see anything..... Innocent souls don dey disturb una, kip fighting, una go soon start to kpuff una sef.... Ndi Ara... Efulefus dem!!! ![]() |
Those wey dey say Kanye get issues or dey depressed, I no blame una, if to say una don go through failed relationship with kids involved, una go know how it breaks one down emotionally, physically, spiritually & psychologically, asin that female gender just dey so destructive, I just don't freaking know why.... I've been down that lane & I know how Kanye feels, it will make him stronger though.... Anything concerning female & their teoteo, I commot body!... ![]() |
Bro I dey face similar problem, my two boys dey with my baby mama, I stopped sending her money for the kids wellbeing because she n her new guy they feed with my money, I told her to give me the kids to take care of them by my self, if not she no go see shishi from me again & I stand on my grounds on that.... As I read this your post, e just be like say na me you dey talk about sef..... My kids name na miracle & David, I hope say no be them you dey talk about sha, if na them, una beta gimme my kids make I father them, I no need una Epp & I no go send any money give any bloodclat to take dey flex, who be mumu na.... In short I don vexx ![]() |
Nigerians too dey carry do & over do.... Smh |
Epp me tell her that, I will marry her, me I've repented ooh... Lol |
How did we get here for Christ sake, nigerians which way Oooh?.... |
See her teoteo ooh .. Damn niggurrrr |
Buhahaha, wonders shall never end.... Issokay, Biko where my lighter jare |
I smell FMT cooking, on how to sue Princess for damages. Lol... Just saying sha but anything is possible... Clear |

