Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 196 pages)
You will see all the drugs u used trying to terminate that baby when the baby comes out. He go show u himself, just check her palms Babies of nowadays sef don wise up frm womb, if d baby wan show u, he go jus dey grab doz pills as u dey swallow dem |
The bible said it all already. End time tinz.. |
On don jazzy, until don jazzy secures rihanna's love, he go dey work hin age ni... As 4 baba, mk he dey groove dey go |
Fake story |
Ass. |
No be malaria dey do am...was just given to the media for you all to be ruminating on... He is sick, dtz d only fact buh that its malaria, pleaseeeeee. Dnt always bliv all news as you see them.... |
power900:O mean sha...d shabby behind wey dey totori ur head |
Young03:Maybe ur parents na deeper life just like mine.... U knw, na vanity.... ![]() |
Ds gal, sebi she see Jenifa dere. Y she no gree use jenifa ![]() |
No one is faultless as regards corruption...even buhari is corrupt. He is a beneficiary of the corrupt system too. Only levels differ. Dtz all |
Atiku2019:E duro na, dont they impeach presidents anymore this days.....can senate just save Nigerians and the economy from buhari? Impeach am na, e dakun ![]() |
Lol....o ti fi ori gba gidi gan I.e d guy don knack hin head for chasis....accident is bae? Will he love another experience? Crazy victim. If d accident was so fatal ni, he wldnt be baeing accident...yeye boi |
See see see all of dem arguing, like say dey no dey clean mouth if dem chop finish,,, abegi Until Jesus comment 4 hia, i go jus dey look una like , see dem mumu ![]() |
Haha, buhari is just wickeding us everyday....apc, change....una see wetin una cause...dt man head no like mk pple dey enjoy anything....Merlin style There is a slim man from daura whose govt has always been a menace to the populace. His destiny is to mk pple suffer as long as he is in government. His name. Buhaaaari...... Impeach dz fulani man now |
BlackOnassis:Re-education? All of u don literate finish first? Even d literates sef dey act lyk illiterates |
Obama, see ur people....taking selfie with jesus wey carry hin property for wrapper. How did it come to this? Obama ![]() |
On a light note. I be wan ask oo, who be d guy wey hold d broom for APC flag? Who fit tell me? ... Who bin get dt hand, I hear say d rubber dey use tie dt broom sef don loose |
Iraaanu...bcoz make up make you up, u think say you fine, bah....? |
Ben Murray Bruce too!!! Corruption is not thiefry.... ![]() |
E duro na, hw did ffk knw anytin about his anus...his he his boifrnd b4 ni abi e knws his bf....coz ds anus allegation is a very serioz issue. Bobrisky too is putting his anus thru risk as we speak until doctors cnt get to stitch dt hole will dey knw dt Jesus is d son of God |
A touch of God |
O da ngbana...all this plaques wey carpenter jus dey carve for pple wey dem dey call awards, ehnnn....okkkkkk |
Whether it is called Monitor lizard or LED lizard, just get d two reptiles in a stake with wood burning under....oya oya...no long tin |
Buh the two of you resemble each other...jimoh and ffk...abi una b brothers? |
Plz, i want Seun to keep tally of all bubu's travel upand down here nd dere. Mk we com count hw many companies fold up, workers sacked, and how much worth of investments he has successfully brought to dz country, if any. So far, in ma view, he has made Nigeria worse off. I really dnt xstand whr nigeria gets its kind of leaders....mostly incompetent persons only seeking POWER, PoWER POWER. The pple always bearing the brunt of their incompetence |
collinometricx: Sorry, tot u b lautech gee. |
Let #ondoelection begin. |
collinometricx:Lautech students and FTC.... |
If the man no talk well, drive this car to the station.....Deir common language....infact, this car must get to the station....like say na d car offend them.. Police and bribes is like smone nd someone..lol ![]() |
seguno2:Buhari neva said so oo.. Me i just dey do d buhari level ni o.... U knw, he loves every1 to go farming.... So, ASUU shld go to farm too, if dey want dt money...in ds recession. ![]() |
Mk e com swap buhari N-power job with dt 80k job na. Na only him geh skill abi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 196 pages)




Haha, buhari is just wickeding us everyday....apc, change....una see wetin una cause...dt man head no like mk pple dey enjoy anything....