Tomtoxic's Posts
Nairaland Forum › Tomtoxic's Profile › Tomtoxic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
am nt watchin d match I bin dae check goal.com Mikel name nur even dae appear 4 d commentary (up blues remaining 1 goal 4 hazard and Costa saints 1-3 blues |
stop hating bcuz even if u bought a watch of 2500 u cud have as we'll bought d 1 of 250 and give d change to beggars |
on current form only Alonso and mascherano can be compared to matic and pls he z beta dan Mikel both offensively and defensively |
I saw it on my uc browser |
chai our own b lyk coal y sa b lyk electric train. FTC after 2 years of nairalanding lol |
there's notin here na in baptist high school Benin we do worse punishments na.I wud b hapi if am given dis type oooh |
Pls does dat glo 1k for 3gig work on gionee phones |
Am bak oh! Y danny go roma na? Y my chelsea nur make offer 4 danny nw he z gona destroy us @smallpen'i's take d match jejely nur beat cfc many i pen'i's name i pray AMIN |
Make danny komot 4 dat club duringhalf season jhur |
Cr7 z d bext ever |
Danny beat my oga @ d top chai#hw dat naija guy temile 4 ur club una wan use bench kill am |
Does dis work on tecno androids. |
Sasgay's revolution theory is a nice excuse 4 his POWER chasing but naruto z gonna beat sense into his head#sasuke z gonna beat hashirama no doubt buh its going to take more than a minute ![]() |
Y dem go ban am na? #i prefer controlin d whole team cuz ets easier dat way sumtyms if u control d single men ur team mates wud b stingy in passin |
Na dat kind groin injury dae kill career mayb mikel even had d injury due to dat e russian g.f#dat game wan throw danny wit e smallpenis 4 jail abi d devil is a liar |
Tosyn007: This is one of the few times you needed to apply logic in Naruto and you just failed again man#dnt bother replyin d dude he gat senses but he cant use it |
The gf is immature nd childish even secondary skul gurl get sense pas her tellin his sister who sat there first to stand up is stinkinly foolishly rude |
Instead of danny 2 dae train 4 field e wan dae train 4 house with e girlfriend abi? |
SMALLPENIS: am not sure of that either.# i nid 2 go nd buy tecno fast oh cuz i dn taya 4 dis my small fone |
SMALLPENIS: you can actually do that on PES Master League #TeamFifa# i knw pes has a youth team system but am nt xure u scout 4rm countries 4 youth teamers |
kanechimex: so you win the cup?. nicewat i luv bout d fifa 14 on pc is d scoutin nd development of youth team players i always sell my star players to acomodate a youth team player wit promising potential nd ability |
In a battle field wit dis scenario the sound 4 nd kimimaro vs the 7 ninja swordsmen of d mist which group will win?(reasons needed pls) |
SMALLPENIS: Champions League Update#yea its ok na i did dat in pes bekum a legend in mha 2nd season nd my playa pack'd all d awards my team (brescia)even won d champs league |
cupid4ig: I swear pes is just boring especially if u are playing master league. Same commentary nothing new. U can never be sacked but fifa u can be sacked if u loose too many matches or even sell ur star player the club asked u not to sell#b4 i even do wetin i wan do finish 4 pes 14 transfer window dn finish no beta news report notin am fed up#bringbakmhafifa |
M4gunners: How did you mean?#he z talkin lyk mou there |
shadyemmanuel: u ar rite Bro, he learned from d loud mouth Mouringho#lol dats d kind of tin mourinho wud hav xaid too |
Cr7 mourinho train u wel jhur |
Gud ridance |
I rememba wen i dae play master league on pc (fifa 14) dat game swit oh buh dis nw am stuck wit pes 14 master league on ps3 nd its xo borin#kum update oh |
D coach nur go play danny 4 europa league final |
I would gladly get rid of all muslims cuz if u get rid of boko haram dey wil form a new group |
