Politics › Re: Controversy Trails Trial Of 400 BDC Alleged Boko Haram Sponsors by Tvoice: 2:27pm On Apr 26, 2021 |
Nwodosis: Seems like the Chief Sponsors in government scored own goal! Serious own goal my brother , bush meat don catch hunter . |
Travel › Re: Folajimi Olubunmi-Adewole Dies Trying To Save Woman From River At London Bridge by Tvoice: 2:14pm On Apr 26, 2021 |
Una own version , way of thinking and the way una dey conclude just dey weak me for dis naira land sha , which one kon be say the guy na simp because he tried to save a life , is dis wat bandit and herdsmen has reduced u pipo to ? any way , it is well . |
Politics › Re: A Pastor Bailed Boko Haram Founder, Yusuf 3 Times: Sultan's NSCIA by Tvoice: 2:01pm On Apr 26, 2021 |
U pipo will shameful have a way to defend ur foolishness, plz what has that bail got to do with the bad things patani said with his own mouth ? Make una dey mumu una self . |
Education › Re: Kaduna University Hikes Tuition Fees From N26000 To N500000 For Non Indigenes by Tvoice: 1:26pm On Apr 26, 2021 |
Dem no kuku ma want make dia pipo go school again na , after all dis state no kuku dey safe . |
Romance › Re: What Is Your Experience Checking Your Partner's Phone? by Tvoice: 1:24pm On Apr 26, 2021 |
What I saw was inconclusive, just like nigeria election, am still investigating, becos am still in shock . |
|
Crime › Re: Gunmen Kidnap Students Of University Of Agriculture, Makurdi (FUAM) by Tvoice: 1:19pm On Apr 26, 2021 |
it is no longer braking news again , it is now daily news |
Crime › Re: 3 Policemen Arrested For Extorting LASU Student Of N153,000 In Ogun by Tvoice: 1:14pm On Apr 26, 2021 |
despite everything that happened during d end SARS, these one decided to make dia selves a scape goat , any ways monkey na monkey even if u carry am go America , e go still behave like monkey. |
Politics › Re: Hausa Motorcyclists And Yoruba Youths Fight In Iyana-Iba, Lagos (Photos) by Tvoice: 1:06pm On Apr 26, 2021 |
almustapha942: Those NURTW guys are actually a major menace on out roads, taking forcefully money from people who are working hard under the guise of what excatlty sef Tell ur grandfather in Asss hole rock to squash dat union , they are nuisance everywhere in the country |
Christianity Etc › Re: The Lords Chosen: Vikings Cult Leader Surrenders Gun & Accepts Jesus (Photos) by Tvoice: 5:12pm On Apr 25, 2021 |
hopefulLandlord: This is the part that always gets me. this guy has killed, raped and robbed aplenty from his own words. shouldn't he be arrested and brought to book after this confession? That is what would've happened in developed and lawful countries Any body dat my daddy jesus arrested first can not be arrested again , first come first serve , I dey my house com arrest me .  |
Politics › Re: Nigeria Is Bleeding - Major-general Bashir Magashi by Tvoice: 10:05am On Apr 23, 2021 |
Next Time u guyz should vote a terrorist into power again, na small una see so, una never chichonchin |
Travel › Re: The Havoc Caused By Rainstorm In Calabar, Cars, Properties Destroyed (Photos) by Tvoice: 9:58am On Apr 23, 2021 |
Ohizfly: light my Kpoli Kpoli no dey tire u abi, na ya blockos we go soon light give u smoke  |
Politics › Re: 2023: Calls For Middle Belt/North Central Presidential Agitation Gains Momentum by Tvoice: 5:46pm On Apr 20, 2021 |
newdawnlive: na me and your papa smoke am mumu Including ur mama too , we plenty sha wey smoke am, mtf |
Celebrities › Re: Iyabo Ojo Questions Sanwo-Olu Over COVID Curfew (Video) by Tvoice: 4:07pm On Apr 19, 2021 |
I thank God for makeup , na only weitin I go fit talk be dat ,  |
Politics › Re: Soldiers Working With Boko Haram Expose Civilian Collaborators by Tvoice: 3:53pm On Apr 19, 2021 |
so names dey hard una to mention? dis kwantry don finish las las |
Politics › Re: Pastor Adewale Giwa: Terrorists In Charge Of Buhari's Government by Tvoice: 3:38pm On Apr 19, 2021 |
E don tay wey we know , no be now day brake , abeg kwamot for road . |
Politics › Re: 2023: Calls For Middle Belt/North Central Presidential Agitation Gains Momentum by Tvoice: 3:37pm On Apr 19, 2021 |
newdawnlive: yes Benue, Kogi and Kwara alone bigger than the whole south east, give us 2023 Dis wan don go smoke ekwale weed again, na so una reason after dat tin don enter d wrong side of una brain, las las 2023 no far again |
Celebrities › Re: Adekunle Gold Celebrates Simi On Her 33rd Birthday (Photos) by Tvoice: 3:31pm On Apr 19, 2021 |
NewSoul: Doesn't erase the established fact that: MARRIAGE IS A SCAM! If ur own na scarm no mean say others own na scarm , every body come life with him own calabash . |
Health › Re: Baby Born With 3 Joysticks In Iraq by Tvoice: 4:18pm On Apr 06, 2021 |
Omoh , dis one maaaaad ooO, how d man take do am ? The result shock me , 3 kponyon in one person , how about the balls ? Make dem check dat one too ooO. |
Politics › Re: Video Of Buhari’s Supporters At Abuja House In London by Tvoice: 10:53pm On Apr 05, 2021 |
So d hunger still reach una for uk abi , una know for inside una mind say dis tin wey una do no gud, una family members for hia dey roast una dey there dey praise Buhari , I don mark una face , we dey await una return any time . |
Romance › Re: I Stopped Masturbating 7 Months Ago - Nigerian Lady Celebrates by Tvoice: 10:27pm On Apr 05, 2021 |
Nothing we no go see for dis kwantry , abeg wen bandit or herdsmen go celebrate 7 months of not killing or maiming anybody  ? |
Politics › Re: Owerri Prison Break: 1,844 Inmates Escape, 35 Refuse To Go - NCoS by Tvoice: 3:51pm On Apr 05, 2021 |
As at the last count, 6 inmates have so far voluntarily returned to the facility while 35 inmates refused to escape from custody during the attack.” Some of dem even kon prefer to stay inside dat shithole because dem no see any difference between inside and outside chai , naija no balance  |
Politics › Re: Buhari Cabal Organises Counter-Protest In London, To Pay £75 Per Participants by Tvoice: 3:46pm On Apr 05, 2021 |
tribalistseun: APC no get shame A = Alien P = President C = controlling naija |
Crime › Re: Man Cutting Rail Lines In Enugu Gets Caught (Photos) by Tvoice: 12:47pm On Apr 05, 2021 |
Kwandem iron |
Politics › Re: Nnamdi Kanu On Imo Prison Break: "No Nigerian Deserves To Be In Prison" by Tvoice: 12:39pm On Apr 05, 2021 |
Jostoman: This killing of a thing should stop across Nigeria. The president should start treating everybody equally not using force on other people and turn a blind eye to criminality done by your people just because you want to see you as their Messiah. Thank you Abeg shebi na dem say dem dey look for change ? Eeeen make dem dey enjoy the change na abi ? Wen we were telling dem back den , they called me names , especially that old civil servant man in my area , insulted 10 years out of my life after Buhari won d first time I saw him agueing with a bread seller about the increment in bread, una never c elitin. |
Politics › Re: Yerima Shettima: Nnamdi Kanu Is Evil, Sponsored To Destabilize Nigeria by Tvoice: 12:24pm On Apr 05, 2021 |
and den herdsmen and bandits are what ? animals in human skin |
Nairaland General › Re: The Big Bush Rat Killed At My Backyard (Photos) by Tvoice: 12:14pm On Apr 05, 2021 |
nothing una no go chop oOooo |
Politics › Re: El-Rufai: Proceeds Of Banditry, Kidnapping Used In Funding Boko Haram by Tvoice: 7:11am On Apr 05, 2021 |
The dwarf has spoken |
Politics › Re: Herdsmen Cut Retired Principal’s Hands In Igangan In Oyo State by Tvoice: 9:03am On Apr 03, 2021 |
I said it earlier sometime ago on dis platform, dat this is war and some pipo are taking dis tin for granted , some fools here said I was talking nonsenses, una don dey see am now abi , abeg how many times did d fooolani bastard contested b4 he won ? wat do u think is dia agenda ? did we not learn from the betrayal they gave the peaceful housas ?
Make una sitdown dia, they are all foot soldiesr carrying out their masters instructions, take it or liv it , the only painful tin is dat some fools brought this idiots to power . |
Politics › Re: MC Oluomo Wears Electronic Face-Mask (Photos) by Tvoice: 8:29am On Apr 03, 2021 |
This wan no well na , e for kuku write him name for him head na , werey of the federal republic of Nigeria. |
Phones › Re: FG Intervenes As MTN, Banks Trade Blame Over Shutdown by Tvoice: 8:24am On Apr 03, 2021 |
Make FG liv dem , na body dey catch dem na , after all both parties don too get customers na . we no blame dem |
Politics › Re: Ngige Threatens Striking Doctors With No-Work, No-Pay Policy by Tvoice: 8:11am On Apr 03, 2021 |
Is dat the solution to the problem, oga go and pay dem , ur elder brother of mumu has gone to uk for medical trip while our own medical docs are on strike , shame no catch u abi? |