Tvoice's Posts
Nairaland Forum › Tvoice's Profile › Tvoice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 52 pages)
santakris:Good question |
I pity the next person that will become the president of this country, dont ask me why , even google self no get answers to everything. |
Foolish hypocrites. |
Dem go still collect money for fuel any time u wan arrest person , naija na season film , e no dey end . |
SeriouslySense:Does been different push u to coming suicide ?think . |
ignis:Oga dont ever say you becos am not tired of life , I was abandoned by both parents when I was little, I particularly leaved with different pipo I dont even know , I ones hucked in d popularly known oshodi under bridge, I once picked akara dat has fallen on d floor to eat , and guess what ? My father is a wealthy man ,I have been raped severally, and also wounded and betrayed by pipo who are very close to me , but at the end I made positivity out of my predicament, so change ur mindset and stop using ur predicament as an excuse |
ignis:That's your own opinion , if you cant create a life dont take one . |
Really sad, but all the same , suicide is not the best option. |
The work wey dem send u naim be this abi ? The owners of the breast tell u say e dey complain ? Abi na ur breast ? |
Na now dis wan day brake abi ? You have been deceiving your self all diz while , sanuci spoke the truth and at the end what did you pipo do to him ? |
Pickieox:Your foolishness is really obvious , after making you understand that even Chinese have Christians among them , you could not accept that with shame , you are here making more mockery of your empty self , dem don exchange dis wan brain to cockroach own for night , what a pity. |
Efcc football league don finally resume, if e no be 13 e go be 12 , the players wey dey ass whole rock dey thief money , yet una no gree sign dem for una league. |
“So many problems are confronting our people in Ibese, the way they are treating our people is very bad. Can you imagine that as big as that plant is, the largest in Africa, it doesn’t have a trailer park? Assuming it had a trailer park, their trucks that were burnt would not have been burnt. This one is still talking about burnt truck, abeg how I take land for this country, really, so those that died nkor ?, I will wait for the next season, because the movie no dey finish for naija. |
Pickieox:Hahahahahah , never knew you where dis dull, there are still Christians in dat same country, have u forgotten I have been following your foolishness on dis platform, I just pray u dont swap pipo's brain on dis platform |
Pickieox:When time reach u go kon explain how hell and heaven take be imaginary something, go to Israel and other places the raw evidence about jesus are still fresh , if you can believe that someone can be possessed by an evil spirit and yet u still dont believe in heaven and hell , u are a waste product, I suppose use u do exchange for pap take feed my dog. |
Vote another vegetable for president |
This man should please shut up, in as much as Buhari is a nuisance, Bakare was part of those who where dancing for change around ojota years back , so he should quietly shut up. |
mu2sa2:Plz short up if u dont have anything to say , must u spew trash and bring your bigotry here ? go and check facts on abba and den come back here and say dis your rubbish, MUFU |
PointZerom:Mannabbqgeills na name of street abi na name of goat , abeg liv that wan jarey ,nothing shocks me anymore very soon we go dey pay to urinate , foolish government |
Dis wan na good news abeg ,human beings never go abroad finish na dog abi ? ![]() |
Abeg is Buhari a Nigerian?make we start from there , make una dey mumu una sef |
Omo dis matter go tie geyley and rapper together ooO, make person dey pray make e no born pikin wey devil don use remain , just as dem dey see used phones, shooooooooo , e chork me after I watch dat clip ooO, dis pikin get 32 heart , 15 liver ,because if u watch dat video u go see say she actually know say na bad thing she wan do so ooO |
FalseProphet1:That your okpolor eyes naim u take dey see everything abi ? I dey complain say dem no let me see road with this dia zeeee world now dem don add small brother abi na big brother , I don kuku ma dash dem my tv na me and nairaland now |
philo04:and u are living in it right ? Watch BBC, CNN , and co , den u will manage wat u have . |
[quote author=Pillar12 post=103895859]Op as you say make we avoid to find love for all these places na to go mars go look for love partner be that ooo. Your head no even correct [/quote No mind dat wan , e don wake up from d wrong side e kon begin cook soup den forget to put salt kon dey give us for here make we chop |
viyon02:I see , everything na fight for dis una nairaland be calming down oga |
viyon02:Lol , u no get joy at all, take am easy . |
The nigerian army said abi , no photos no videos , no evidence , but una fit show us Sunday igborho and Nnamdi Kanu photos say una don arrest dem , na spiritual war una dey fight abi ? Make una dey mumu una sef there . |
He is coming to teach her the new song for nex Sunday ![]() |
Wahala everywhere |
No ooO, u must smoke ooO, u never start |
I said it yesterday dat more version will emerge , u guyz should keep it up , una arrest only one person for different countries, home video . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 52 pages)


