Business › Re: Access Bank Acquires Grobank, South African Bank by Tvoice: 4:12pm On Mar 31, 2021 |
all dis idiot dey buy banks up adan , but still , na so so network wahala everywhere , mumu pipo. Dem buy diamond bank na so wahala start ,Could not withdraw yesterday. |
Celebrities › Re: Pete Edochie: Feminism Is Why Women Get Beaten Up In Marriage by Tvoice: 4:06pm On Mar 31, 2021*. Modified: 5:25pm On Mar 31, 2021 |
saphiere: First it was: If your husband is cheating, buy him condoms.
Now it is: Feminism Is Why Women Get Beaten Up In Marriage.
How is women empowerment the reason for women getting beaten?
If these are not symptoms of old age what are they?
Modified: I got it now. He means when women get empowered, their husbands beat them cause they are scared their wives would be doing better than them. Men and their low self-esteem. Read what he said again and come back to tell us if wat ever he said has anything to do with the empowerment dat u are talking about, empowering women is a very good idea, respect ur man or husband is also a good idea too. And plz take note , this does not mean dat u should turn ur woman into a slave too, because u want respect from her , everything na with sense. |
Politics › Re: FFK: The COVID-19 Vaccines We Are Taking In Nigeria Are Not Bill Gates Vaccines by Tvoice: 1:57pm On Mar 31, 2021 |
Oga , after u don take vaccine finish , we no go hear word again abi ? |
Properties › Re: What My Tenant Sent Me This Morning by Tvoice: 1:54pm On Mar 31, 2021 |
Deffjam: wait let me send him 2 odds U don almost make me laff scatter my phone abi , hidiot . |
Politics › Re: MSME: FG Has Supported 9,085 Beneficiaries In Gombe – Osinbajo by Tvoice: 1:53pm On Mar 31, 2021 |
In gonmbe ani? Isiorite . |
Politics › Re: Amaechi: We Begged Niger Republic To Construct Railway For Them by Tvoice: 10:03am On Mar 31, 2021 |
can u just imagine the nonsense? Like seriously? O my God . With our resources? |
Politics › Re: Buhari Leaves For London For A Medical Check-up (photos) by Tvoice: 4:37pm On Mar 30, 2021 |
tunapawizzy: Other presidents travel to discuss economy n foreign policy, Our own only goes for medical checkups Abeg u get president? I no know ooO |
Health › Re: Johnson & Johnson To Boost Africa’s COVID-19 Vaccine Rollout With 400m Doses by Tvoice: 4:30pm On Mar 30, 2021 |
Yes , keep those coming while other diseases are left unattended to , because covid is the only disease that matters right now , if HIV and other diseases where attended to this way I dont think we will have any problems, u guyz cant fool me even if u drag the whole world along .
The same vaccine that u cant hold any body or any company to ransome if anything happens to u chai, abeg who do dis country like dis eeeen
As for those rushing to take vaccine, I just dey smile dey look una , chaii , after a year from now una go testify, make den dey pack am come , make una dey collect . |
Politics › Re: Medical Trip: President Buhari Should Transfer Power To Osinbajo - Dino Melaye by Tvoice: 11:21am On Mar 30, 2021 |
Osibanjo is a dummy abi, he can not speak for himself abi , mad pipo everywhere.
By the way , which power him wan handover sef , electricity or , because all the power useless for dis kwantry . |
Politics › Re: Insecurity: Our Refusal To Speak Truth, Worsened Our Situation – Northern Elders by Tvoice: 9:35am On Mar 30, 2021 |
And still u guys will never speak the truth , cows . |
Crime › Re: 18 Suspected Internet Fraudsters Arrested In Abuja, 3 In Niger by Tvoice: 11:23pm On Mar 29, 2021 |
Make dem no dey call all dis ones yahoo again , make dem kuku dey say 18 junior footballers were arrested  , because dem too dey plenty diz dayz , haba |
Politics › Re: Tribunal Affirms Obaseki As Governor, Dismisses ADP, 2 Other Petitions by Tvoice: 11:20pm On Mar 29, 2021 |
Congratulations sir, na who cap fit , dey wear am . |
Politics › Re: President Buhari To Travel For A Medical Check-Up In London by Tvoice: 11:16pm On Mar 29, 2021 |
peculiar2233: E. R. A. N. K. O Eranko means dog for my language ooO heeeeen, abeg identify ur sef b4 I kidnap u den ask for yam for ransom  |
Politics › Re: President Buhari To Travel For A Medical Check-Up In London by Tvoice: 11:14pm On Mar 29, 2021 |
AsomughaChuks02: It is not good to wish harm upon anyone even if he/she is our enemy. Those insulting Buhari day and night will not do any better if given the opportunity. He is a human being like the rest of us. May God Almighty the most Merciful grant President Muhammadu Buhari a quick recovery and forgive him his shortcomings, amen. Lol , dat man no need dis prayer wey u just waste like dis , ifa tell u the kind prayer wey dat man wey get one bar left need een , aswear dem go block me , so make I just chill . |
Politics › Re: President Buhari To Travel For A Medical Check-Up In London by Tvoice: 11:11pm On Mar 29, 2021 |
|
Politics › Re: El-Rufai's Wife, Hadiza Visits Her Farm: Husband Won’t Pay Ransom If Kidnapped by Tvoice: 9:03pm On Mar 29, 2021 |
ehen na , y him go pay b4 , e nor value u to be anything na , no be mad man him be . |
Politics › Re: Gbajabiamila: "Try Out Tinubu's Suggestions On National Issues" by Tvoice: 7:41pm On Mar 29, 2021 |
Na d FG wey don def u dey tell abi na Another one ? okay , na Federal Goat u dey talk about  |
Politics › Re: Tinubu: I Chose Kano To Prove That Yoruba And Fulani Are One by Tvoice: 7:39pm On Mar 29, 2021 |
afroniger: I don't get why some people are criticizing Tinubu's comments in kano. He would have said Yorubas and igbos are also one if he it was in igboland that he was delivering his speech. Listen, Tinubu is not a secessionist, therefore any yoruba person expecting him to be abusing other tribes is not a serious person. You can't become president of Nigeria by being overtly clannish or ethnocentric. You must embrace all tribes and make them feel as of they will hve a sense of belonging under your administration. That was the persona that Obasanjo projected and made him president on three occasions. Oga , na grammar u dey speak o, dat old frog no get sense , e dey play with fire , until dis bastard fulanis go kill him pipo finish, dis frog eyes no go still see the real picture, na 2023 dey deceive am , and at the end 2040 no go reach him hand case close . U think say aboki no get sense abi, make una dey deceive una sef dia , dem rada give power to cow dan to giv tinubu , ani u no read am few days back ? |
Politics › Re: Tinubu: I Chose Kano To Prove That Yoruba And Fulani Are One by Tvoice: 7:26pm On Mar 29, 2021 |
Mugu of the federal republic of Nigeria, e go soon clear for ur eyes , no worry. |
Politics › Re: Extend Port Harcourt-Maiduguri Rail Line To Chad, President Deby Tells Buhari by Tvoice: 6:56pm On Mar 29, 2021 |
Just imagine , they are now the one telling that slowpoke what to do , chaii , dis country don finish. |
Politics › Re: Ganduje: All Nigerians Must Be Born Again by Tvoice: 6:08pm On Mar 29, 2021 |
dis man na bastaaaaard |
Sports › Re: Didier Drogba Son Isaac Scores First Career Goal, Celebrates Like Dad (Photos) by Tvoice: 6:07pm On Mar 29, 2021 |
Pierohandsome: So his son is 20 and baba is claiming 40+ . Ok nah Someone can not lie in peace again abi , is it ur lie ?  |
Politics › Re: Buhari: Nigeria, A Nation Of Huge Gas Resources, Little Oil by Tvoice: 5:04pm On Mar 29, 2021 |
Linus calistus nmba, lai Mohammad don dey teach u how to lie abi ? carry on. U get just 2 years and few months left u don dey giv us bobo drink abi ? eleribu . |
Politics › Re: Fresh Fuel Supply Crisis Looms As Tanker Drivers Threaten Strike by Tvoice: 4:32pm On Mar 29, 2021 |
Make una kuku increase d price make our mind reach grand na haba, we know weitin una wan do , no be naija again . |
Celebrities › Re: 9ice Celebrates His Wife, Olasunkanmi Ajala's Birthday by Tvoice: 4:27pm On Mar 29, 2021 |
LMS1: 9ice Na Comfirm Womanizer, Forget All This Transformer That Powers Ancestor's Generator Teasing Him Dey Tease U Soo. The Guy Nor Get Characteristics Of A #LIVING THING, Na #PARTY RIDER Still Dey Him Blood 
i nor well o abeg! I don c am u really dey sick |
Politics › Re: Femi Adesina: Buhari Never Promised To Make One Naira Equal One Dollar by Tvoice: 11:20am On Mar 29, 2021 |
Shey den never still cure dis wan madness nii |
Health › Re: COVID-19 Update For March 28 2021 In Nigeria by Tvoice: 1:29am On Mar 29, 2021 |
Na midnight una con dey paste una baba ijebu and 2.0 odds wey una call covik one nine abi , make una kwantinue |
Politics › Re: Akwa Ibom Groups Support Tinubu’s 2023 Presidency by Tvoice: 7:38pm On Mar 28, 2021 |
donmixc: they can drum all they can, truth is bitter, South are day dreaming, power will never return to you guys. We would rather vote a cow under PDP than allow you infidels near aso rock. Wonderful, dis wan shock me . Cow u say , another cow again ? |
Politics › Re: Sanwo-Olu: Nigeria’s Democracy Not Complete Without Tinubu by Tvoice: 7:33pm On Mar 28, 2021 |
Vulcanheph: BULLSHIT!!!! .... after all the suffering the idiot at Aso rock gave us they want to give us another person that will send this country deeper into Oblivion... I've never been a fan of Nnamdi kanu's IPOB but with the way this country is going , I hope he succeeds. Plz stop dat , I dont like it , it is no more called aso rock , but asss holee rock  |
Politics › Re: Aisha Yesufu Replies Garba Shehu Who Said Nobody Can Bring Down Buhari's Govt by Tvoice: 7:29pm On Mar 28, 2021 |
Buhari wey don bring him sef down since by him sef naim una still dey here dey argue about , una doh oO |
Politics › Re: Atiku: Insecurity Result For Youth Unemployment by Tvoice: 11:49am On Mar 28, 2021 |
|
Politics › Re: 12th Colloquium: Bola Tinubu Welcomed To Kano In Grand Style By Ganduje (Photos) by Tvoice: 10:57am On Mar 28, 2021 |
Hehehehe, I laff in colloquium, na film we dey watch na . |