TVTKOKO's Posts
Nairaland Forum › TVTKOKO's Profile › TVTKOKO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 (of 60 pages)
Only IF there's an assurance of getting a good paying job,which is almost impossible in Nigeria |
koolet: Dis sounds crazy buh...wetin u wan do wit pix? Abi ur family members dey among? |
K,e don become trend now.celebrities no dey marry 4 dere con3 again. NB:ma own na 4 space |
I dnt hav tym to dwnload because ur english tell wat to xpect (bastardization languages. SMH) |
[quote author=Lordave]A PIG as pet ![]() This is one of the most disgusting things I've ever heard. Damn Super Pigotelli!hmm pple jst lyk to dey claim sha.SMH |
Which kain bad bad news con ful fp this mrning so? |
I knw say if una read am,most of una go self-service |
WackyJ1: Why didn't Jona just go to Dangote?shey dem tel u say nahim born am?and FYI, Dangote deals with people of gud visions and missions |
smothly: I pray God help the little cutieamen o but na evrything dey cute 4 una face? |
It's no news.atleast the ratio is 1 or 2 boko,for a thousand person. |
Do we need d'fucking dominance or development? Wats up wit all those bullheaded crap up there |
Wat a captivating story! *thumbs up* |
There are some conditions in dis lyf dat u dnt even pray 4 ur enemies *jst feel sorry 4 her* |
Flow HBD btw any other episode? |
[quote author=Red-Light]i weep for ivory coast[/quote]see this cow!if u weep 4 ivory coast, then ur bucket of tears don full for 9ja |
Chai!thank God say my mama send me ma go primary skul! Some people english for don make me commit suicide |
blue eyes1: Flow,dat was fvcking licking s:hit harsh abeg! Wetin!abeg somebody help me interprete wetin dis one write hia abeg |
aminho: And also do not insult Ahmed musa because he is from the north remember Moses is also fom the northlike this post if u think this mai shanu is crazy! |
philusaau: Nice rating. They all played well. May God guide our players and the coaching crew to the success of this tournament In Jesus Name. Hit like if u wish Nigeria Super Eagles successit is a gud tin to wish ur team success but wit this performance,hitting "like"is just as useless |
Well,i no fit take panadol 4 another man headache as far as my SW people over there are doing fyn,shikena |
Abeg help me see jamb queshon o...wait mi go steal answer come |
wait wait wait!!! And this made front page?aarrrrrgh |
O.k,i don hear. Make i jump enta lagoon?mtcheeeew |
Shey BBA dey make person speak in tongues? Abi dem don colect her sense ni |
opeano: make it no b wetin i dey tink o, shey na wen person finally scored above 250, na nw he go come run mad, flow, pls do sth..While tinkin....... * flow rushes in, collects talley frm man's finga, dip it on his finga and muttered d followin, "our father, who art in heaven...... And den hits man on d head, immediately, madness disappeared..... Only to reappear ontop oga flo... i no tok am o, or so i tot.i tell you mehn u try but e no sweet |
Pls u guys should stop all diz android,tecno,blackberry stuff abeg una wan make i commit phone suicide? |
@valgal i'm nt interested in finding fault,i'm just interested in protecting the image of that tribe...,that's all! And FYI i've been following this story ever since "ibo boy wey lyk YORUBA" (Even Flow can attest to it). |
Flow i beg your pardon, "kiri" as u hav said has nting to do wit pidgin english.it is my own local dialect, YORUBA! Thank you and keep up the flow |
FISH BOY i hail thee |
