Twentyk's Posts
Nairaland Forum › Twentyk's Profile › Twentyk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 55 pages)
I wan vomit but i never chop |
Why igbo people day happy now, cuz the fake article calls you industrious...lol |
mhizace:God did not save you kan kan...talk true |
She dey craze |
Abeg everything tire me |
IsraelSongz:me thinks Kenyan cuz they so stupid.... |
Afro juju is real.... Ask shina Peters |
Good morning nigeria... By the way what do I stand to gain by rooting my phone...someone should kindly explain or what do rooting a phones really all about |
I'm just thinking how I'm gonna survive yo |
yomislim:thanks homie |
Ok guys I wanna Open 1xbet I observed a lotta people be using it here and at the same time I see Lotta negative comments.... Kindly quote me if you think I should open or don't bother... Thanks yall |
OK...some good person kindly send to my mail Ade4047@gmail.com.. Cc funnydude |
Omo the antidote is to became wahrah Like everybody..... Not only in Oshodi ooo, anywhere you enter if you do like bohloh dem Don observe you already..... Everything depends in the way you carry yourself, wey you look, way you walk.... You have to look mean, angry and just fucking pissed with everybody....anybody match you or push you asap scream "alaye happen,... Believe me those Agbero no want fight,they just wanna sample you... EVERYTHING NA VOICE... anybody voice you voice Your Own back asap.... Eg... Conductor pls gimme my change.... (in conductors mind buttie leleyi) Caption this.... Tap him from where you sitting(frown somehow and look irritated)oga changi dah...(conductor be like alaye I never get change cool down)see the difference homie... On the street you have to be "unruly because they don't play by the rules..... |
This is one of the best thread I have come across and I want to say a MIGHTY thank you to the op...all the good people who puts in nice words and for all our brothers whose battling one thing or the other I wish and hope you guys see a positive turnaround in your life and endeavors.... To the guy selling data I got you man and I'd patronize you henceforth, the guy who can't breathe well I pray you okay... The oga wey wan marry I pray you find someone compatible(boss Im looking for work oo just in case..)the oga wey day gamble I can't advise you Cuz me sef no holy but I pray you win more than you lose, our masturbating brothers well I'd say you should get busy and try not to be alone often... To my oga looking for work,well I hope and pray you find something and your status elevated,same with the sister whose loosing respect,my sister you won't lose respect in Jesus name....... Hen hen oga way day find missrainey,kilode wetin happen(i can only give you her number if you will marry her) anyway you are blessed ...me self God bless me and I know I'm gonna be successful... I will shout out this thread when I shoot my music video....im so confident... I'm so positive and I want you to be too.... I'm not much of a prayer person in fact I rarely pray but I wish I could change so many things here so I'm gonna pray for every one on this thread when I wake up tomorrow morning.... And we should all strive to be positive always.... What you think will happen would eventually happen... That's my motto.... Good day every body.... |
optimusprime2:im a proud RED DEVIL and I understand where you coming from... Lukaku has improved so much and his link up play his getting better every day but if I give lukaku 82 percent then I'd give Lewa 94....besides Real Madrid won't and can't sign lukaku and they are being linked with a 29 year old lewa..... Why do you think so..... Or do you think an average player would be the top 9 of Bayern for many years..... No no no I still think staying too long in Germany and not coming to the premier league or Madrid n Barça was the reason most people don't know lewa.... Imagine you are watching lewa 2 times a week and not just on champions league night only Yo won't dare compare him to still improving Lukaku or suarez or any other TOP NINE..... Remove HARRY KANE n I don't see anybody in his level |
Evangkatsoulis:suarez bawo...abeg lewa and Suarez nor be mate.... Only thing is you guys get to see Suarez every week right from Liverpool to Barça but only get to see lewa in champe.... LEWANDOSKI NOR BE BEANS STRIKER OOO |
Not me go read this latin or kewu even if I don chop this morning.... Iranu |
Ehn normal thing for a bet9ja gamblers... God bless you if you are into colour colour or Ajansare aka Aja 1...all your net worth, and the money wey dey use send you message GBAM... Is gone between 2 minute.... Come let season start THEN you will see net worth for gutter |
A potent goal scorer no doubt he should have made the move 2 years ago.... Player like Lewa should be playing in the premier league or the top two in laliga... But instead he stayed too long at Bayern off course it's not a bad thing for him but a lot of fans do not get to see him play week in week out who watches bundesliga.... But he is a quality addition to any squad.. He is better than benzema, suarez, lukaku,aubameyang,cavani and any top 9 you can think of.... |
G |
I need real connect to further my music career.... I know I could do if not better than what these niggers be doing..... I need to hit the jackpot pretty fast yo and I'm working tirelessly for it.... I know its coming already.... So I ain't got no troubles,worried etc.... I'm just chilling..... I hope y'all find your heart desires... |
God bless you Bro.... If you don't take care of her who will.... Certainly not me or anybody here.... In the beninging God said be fruitful and multiplication... He is just carrying out God orders.... |
Na so AWON WAHRAY..... |
zicoraads:dont mind him they are cows pikin....if I catch those pickin na one one slap them owe me for the two slap thier papa friend give me for asking wetin I do.... |
Alaye Face front... Have you forgotten THIS IS NIGERIA... and not Ibadan.... So any thing is allowed.... This is Nigeria.... where everything na NONSENSE money wey dey suppose use develop the country na him dem use buy BENZ I said this is NIGERIA...Politician been dey fly FENCE... and when it's time to vote dey share us 3k cuz they know we aint got SENSE... This is NIGERIA... Everybody be TRIBALIST omo Igbo wen dey catch for India dey do drug While the Yoruba's be HERBALIST... This is NIGERIA... where our President is a dullard But all of us be "dolapo wey think say one naira go equal to one dollar....... This is NIGERIA...see how I'm living naw... See how I'm living now... I say all of us be CRIMINAL... |
They Don bring food wey some people sabi chop come..... SAY NO TO TRIBALISM.... bet these people sha... Mo foh fun yin ooo... Won oo kin ku Instead won ma posi wani.... Awon hardworking wahray.... Agbari ojukwu Awon family chikundi Anyway Afonja Don win this one.... Eyin Igbo elo shay min.... |
In fela's voice... When trouble sleep yanga go wake am oooo,na wetin he dey finnnnnd.....na wahala he dey find.... |
Why picture plenty like these.... Shay efe fi picture pawa ni.... Abi picture Lama jeh |
Adakintroy:so old people that will soon die think Messi is better abi.... Idiot |
I hate buhari.... Now I have come to hate buhari so much and sars.... Thunder fire them.... Awon oloriburuku omo ale jatijati.... Make I hear one sai baba from somebody olohun walahi talahi maa gun ya ee pa ni.... Bastards.... |
Jaytecq:who marriage help... It sure didn't help tonto dikeh |
