Jokes Etc › Re: Ladies Shoes On Board,grab Ur Own Now! by tytylayor: 1:00pm On Feb 13, 2009 |
na wa o  |
Jokes Etc › Re: Campus Gist in UNILAG by tytylayor: 12:34pm On Feb 13, 2009 |
bhuhahahahahahahahaha  |
|
Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste by tytylayor: 12:02pm On Feb 13, 2009 |
you is here  |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 11:37am On Feb 13, 2009 |
which planet dat one dey?  |
Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste by tytylayor: 11:20am On Feb 13, 2009 |
ben, its meant to be, d bible says "love ur neighbours as u love urself"  |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 11:12am On Feb 13, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste by tytylayor: 11:10am On Feb 13, 2009 |
make una never fite, make cutie come tlk for herself |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 11:04am On Feb 13, 2009 |
ok
emperoh, wey u? |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 10:04am On Feb 13, 2009 |
Ben20001: There is a bit of a monster in every Hero example  |
Jokes Etc › Re: Can U Kiss This Baby? (pic) by tytylayor: 3:39pm On Feb 12, 2009 |
dani i sabi u nw  kelly reboot ur system |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 3:14pm On Feb 12, 2009 |
abeg no corrupt my system o  |
Jokes Etc › Re: Love Language by tytylayor: 2:49pm On Feb 12, 2009 |
na so u wan tell ur boyfriend?  |
Jokes Etc › Re: Can U Kiss This Baby? (pic) by tytylayor: 2:45pm On Feb 12, 2009 |
d baby resemble dani sef  |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 2:43pm On Feb 12, 2009 |
i wonder o, person wey dem born 8 yrs ago  |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by tytylayor: 2:18pm On Feb 12, 2009 |
e too much |
Jokes Etc › Re: Try Not To Laugh by tytylayor: 2:13pm On Feb 12, 2009 |
tnx to d panelbeater  |
Jokes Etc › Re: Can U Kiss This Baby? (pic) by tytylayor: 2:12pm On Feb 12, 2009 |
Lolabbey: abi he fine pas u ursef  ha iyale mi, y u dey fall my hand nw? na only u know me o, y u wan come expose me  ben kilon sele? |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 2:00pm On Feb 12, 2009 |
i dey jare, no mind ben jor |
Jokes Etc › Re: Can U Kiss This Baby? (pic) by tytylayor: 1:25pm On Feb 12, 2009 |
y not? d baby still fyn pass ben nw  |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 1:18pm On Feb 12, 2009 |
not like wen u r not well, even if i dnt like u  i still care for u |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 11:22am On Feb 12, 2009 |
tnk God say no say u no well |
Nairaland General › Re: Nairalander: Show Your Id by tytylayor: 3:31pm On Feb 11, 2009 |
dani, odiegwu  |
Nairaland General › Re: Nairalander: Show Your Id by tytylayor: 3:18pm On Feb 11, 2009 |
clemcykul: am cool and you? dnt do dat forme @moyon, no anser clem o anser me jawe  |
Romance › Re: 2 Things A Man Wants From A Lady. by tytylayor: 2:53pm On Feb 11, 2009 |
mention few |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 2:42pm On Feb 11, 2009 |
leave story, am older dan u, so call me mommy  |
Jokes Etc › Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 2:37pm On Feb 11, 2009 |
haba ben, is it a qwesion or a confamasion?  |
Jokes Etc › Re: Job Opportunities by tytylayor(op): 2:05pm On Feb 11, 2009 |
ololumi, dnt mind ben o  u kno me nw  |
Nairaland General › Re: Nairalander: Show Your Id by tytylayor: 2:02pm On Feb 11, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Gov Fashola -rechristened---------now Fashoro by tytylayor: 1:44pm On Feb 11, 2009 |
una don dey speak una ranguage too much, e dey affect my brain nw  |
|
Crime › Re: Beware, This Is Scam! by tytylayor: 12:52pm On Feb 11, 2009 |
av been receiving d interswitch msg everyday for over two weeks nw, n as soon as i saw it, i knew dey r at it again, d GTB stuff i started receiving yesterday n i dnt av any acct wit GTB, so i sabi d msg too [quote author=mr.official link=topic=231951.msg3453758#msg3453758 date=1234306763][size=15pt][b]Only chumps and newbies will keep falling for those cheesy messages. Every bank is aware. even without supplying your ATMs they walk into the bank and make local transfers. They also have insiders. Confused.  [/quote]u right |