Tytylayor's Posts
Nairaland Forum › Tytylayor's Profile › Tytylayor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 243 pages)
she was toting, continue toting ruky ![]() yummie av missed u too |
seun dis one na prologue abi prolong ![]() abeg breakdown for us ![]() my eye don dey turn me sef ![]() ![]() |
pope wetin shock u ![]() |
@jaymobb dey never still straighten dis ur tounge na wa o ![]() |
u sure say no be grace stick ![]() |
sambady ![]() |
comments reserved ![]() |
ayus my man i dey o, long time na ![]() |
no poke o ![]() |
aiit yummie ![]() |
aw tnk God, its bak |
jaymobb, voiceout |
we were together allthrough d night, i left him at home dis morning, so mind ur hand, u and naijastyle ![]() |
answering from experience, right? |
no mind am jaree clem u r active replyer ![]() |
plentyinho plentyinho tinsinho for hereinho |
una no nice atall o ![]() ayusman ur mouth fit reach ur armpit ![]() wat if na hin back sef ![]() |
jayidiot, u dey craze for ya head ![]() na my yummie u dey tlk to like dat ![]() ituen u disappiont me o |
clem u never brush ur teeth dis morning ![]() kolaoloye, answer dis one first ![]() |
i tink seun shud tell us y sammie was removed as d moderator, he did well while he was there, although he removed some of my posts too, but i never questioned him, coz i believe he's doing his job. so seun we want sammie bak dat is if he wnts to come bak as d moderator. |
sugargirl, who told u ![]() |
yes o seun, pls ![]() |
u wan turn to tailor ![]() |
yummie, clem is only pulling ur legs o, am doin d normal massaging ![]() ![]() |
sincity u don dey chop liver o who dey giv u liver chop sef ![]() tke ur time o ![]() |
on ur head ![]() |
don't worry, just come over, i'll even make it $5000 ![]() |
y d bored bored ![]() c'mon cheer up ![]() |
used by ohilebo and his dwarf ![]() |
yes yummie at least u got d best ![]() unlike ayusman and . . . . . . . ![]() ![]() |
hw come? segunpc |
Three men were waiting at Heaven's Gate. St. Peter says, "Okay, guys, pretty much anything goes up here, but whatever you do, never lie, or you will spend the rest of eternity with the ugliest women in the universe." So they all agree and are admitted in. The first guy makes it a week before he lies about how rich he was on Earth. Bam! Right at his side appears the ugliest woman he had ever seen. The second guy makes it another couple weeks before he lies about how smart he is. Bam! At his side appears the second ugliest woman in the universe. So the first two guys are walking around with their monsters of women when they see their third friend walking with the hottest woman ever conceived by man. The first two guys say in unison, "How did you end with that babe when we get stuck with these nasty women?" He nudges the babe and says, "Tell them." She says to the first two guys, "I lied." |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 243 pages)






