Uche2nna's Posts
Nairaland Forum › Uche2nna's Profile › Uche2nna's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 242 pages)
So u go borrow the money wey u go carry marry wife. Abeg E better make u tell am say u wan marry am on credit.The babe go gree!At least e beta pass the option of her dowry money being borrowed money ![]() |
FREE |
*** unsubscribing from thread*** |
Na wetin bi dat one ![]() eSLYMEra ![]() |
dies |
![]() FREEPANTS ![]() |
Freesbies |
Hey Odeku I am warning to stop referring to her like that or else,,,,, ![]() |
He asked for it ![]() |
And the smallest brain ![]() |
You are damn right.When I first came here some couple of months i had a choice of going by UCHENNA or by my English name.I chose my native name.I figured that if this guys start calling me by my English name then I would have ,amongst other things, lost a part of my identity.Also it gave me a thrill to see my proffessors biting thier tongues trying to pronounce my name correctly.serves them right for all the academic stress they have been putting manpikin thru ![]() |
Honestly sometime I start to think if all the shit I see on N/L are true.Without trying to hurt anybody's feelings,this story looks like something straight out of HINTS magazine anyways that is just my opinion |
You wan wetin!Na one big HAMMER jeep you go get for ur nyansh,no be only hummerhisses Girl,I am so glad to see ur usual jovial self! ![]() |
Honestly I am The thread should be "I don't know y dumb girls run after stupid guys like moi ![]() |
So Y dont u chillax and enjoy this our replacement therapy ![]() |
@ Ikamefa I was not referring to Scorpio as a stream fowl,,,I was only according her authorship rights ![]() |
Come, Mr OLE-kun stop referring to my wife's anatomy like that or else,,, ![]() |
@ L I am fine. & u? |
Hmmmmmmmmmmm .I wonder what was that about Beyonce Beyounce Layonce Ass-yonce All of them na the same yonce ![]() |
@ Oyekun abi wetin be ya name sef Wetin be the title of this thread.Abeg carry this ya daydreaming go form ya own thread (For Anita Hogan and Odeku,na him I suggest)! @ Ikamefa Which time dem begin carry kuli kuli and ewa marry wife.Na stream fowl u wan marry(lol @ Scorpio).Ole kon dey dream.E go soon wake up. L no get two husband na only one she get ![]() |
That means to say u don ***clears throat*** Na u be olodo ![]() |
Test ko Examination ni ol boy i flunk the last one wey i take |
So where my own blessing nawbabes nowadayz are so selfish see how dem share the blessings finish leave me ![]() |
HighMadness |
If na cream u wan carry get scorpio u don miss road be that ![]() |
Last night wwdlt you apologised ![]() |
Na Ajengule cream fit scorpio |
Yeah, taken.Sorry to have also come out too strongly. ![]() |
Upset ke! Good luck you and amadioha.u wan make i holo torchlight for una ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 242 pages)




