Uche2nna's Posts
Nairaland Forum › Uche2nna's Profile › Uche2nna's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 242 pages)
Hey na you dey leave me hanging now o! Anyway i will not hold you from getting your beauty sleep ![]() So wat do you want me to wish you in ur dreams? |
Na u be the cause o! At least I wan learn how to dey say i love you for 15 languages ![]() |
Will that be 3rd ,4th and 5th languages too ![]() |
That is good way to put it.Then wat about the other languages I am intending to learn just because of your sake |
I neva even start sef.By the time I learn German,latin and French because of u na dat time u go no say I dey serious ![]() Wetin come be YSL |
My lovely wife kilo dey now? ![]() |
Well that will not be a bad idea ![]() Thanx for the smile sha even tho it has to be accompanied by one of ur acerbic remarks ![]() |
Hey L Y is U still angry now.Abeg give me one of that ur illuminating smile now |
GNature Sharap dia jor Which day I turn to Jet Li ![]() |
@ L what r u talking about? You complained that I have left you alone.Now I have abandoned all I am doing to be with you yet u still complain!Please r u Oliver want some more ![]() |
You want to lay a bet on what? |
They had to bribe me for me to drop out.I was becoming an embarrasment to the proprietor.Imagine 10 year old still dey for kindergarten.Pass I no gree pass Oya comot I no gree comot until dem come bribe me serves them rite ![]() |
No tell am say I talk anything.Dat guy too like money too much.Na everyday he dey top money for L head like sey she be article ![]() Anyway,shei na sanaa lathan pix dey ur profile so ![]() |
Me wey run comot from kindergarten wetin i go do now ![]() |
Who is Zulu and which time them give am the name chief ![]() ![]() |
Hi Jammin Still at it my brother but with no success ![]() Hey Gnature I hope you are not planning on coming on to my wife in the making! ![]() |
@ L You should be a bad habit to me alone,abeg ![]() |
Thanx for the advice.Matter of fact I am planning to have a whole high tension all to myself e no easy to marry beautiful woman phew! ![]() |
Pillar |
At Gnature y is u making this hard for mewith this ya compliment her head go swell pass cornmeal ![]() |
All of the above ,Ma ![]() |
@ GNATURE This is no smooth talking here!This shit is for real at least i think so ![]() |
i will do whateva it takes to see u again no matter what where ![]() |
@ GNature Na the petrol I wan rush go buy @ L No vex |
Ol girl sorry.Wont leave you again,promise! How can I leave a beaut like you ![]() |
Afraid dey catch who. Hey Babe mind yaself o ![]() GNature I dey o! NEPA jus take lite ![]() |
And when was that? ![]() |
@ GNATURE My man how far now @ L What are u hehe for? > ![]() |
subscribe not! ![]() |
So I don become punishment laugh my ass off ![]() Anyways i am fine.Just trying to make headway with my homework ![]() |
God punish you for dia ![]() |
u and Radiant ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 242 pages)