Uche2nna's Posts
Nairaland Forum › Uche2nna's Profile › Uche2nna's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 242 pages)
Just warning you ![]() |
Abeg explain urself or you will have me and l to reckon with ![]() |
Dandylips |
Yeah.I am doing good ![]() |
So u wan break a happy home abi! God no go gree ![]() |
So that means make we ride on abi ![]() Anyway,how do rabbits love ![]() |
@Radiant What do you mean? Na me go dey in charge of dat one Anyways,application still open for thse wey go wash plates in case u r interested ![]() |
You r damn rite u are not! ![]() How is it going girl ![]() |
@ Radiant Who the Bleep is u calling a rabbit,ehn RADIANT THE RABBIT ![]() |
if the place don tire u,no be u go go sleep ;d ;d ;d ;d |
What ya mean by d U buss |
@ Jbaby And Y do you say so? ![]() Anyway how is u doing long time ![]() |
So the dowry of ya sista na him you wan carry start biziness.Igbo man ![]() |
Hey Scorpio abeg get off my honeymoon thread ![]() |
@ L Yeah you are always special to me no matter wat anybody says |
Curse words Curse words Curse words Curse words Curse words moreCurse words Curse words sahkes head and sighs ![]() |
Nobody is doubting the fact that Mo is a World class coach |
@ Scorpio pls do not let me start with you this night ![]() Meanwhile wetin una dey give L for dia sef cos she keeps on churning out these funny clches like no man biziness.How is a coma comfortable ![]() |
Hey dont be speaking about my wifey like that or else,,,,,, ![]() |
Xeroxing again ![]() |
I think all of u need some sleep ![]() |
Dont worry by the time I put you thru that 3x even if u no get liver u go run go buy one for market ![]() |
I dey behind you Gnature ![]() |
Multiply the 9 months by 3 times.I think by now u go begin get small respect for me ![]() |
I no kolo pass u ![]() |
Dont worry.9 months imprisonment is enuff punishment ![]() |
Ok you got promoted to the higher version SW 610 ![]() |
Na ur husband u dey call crase o! ![]() |
Please L and scorpio do you have a course called Swearwords 101 in that ur school ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 242 pages)
