Uchesis's Posts
Nairaland Forum › Uchesis's Profile › Uchesis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 91 pages)
Ogbeche77: More pix from katsina campBros its beautiful, but i no dey go. Ndum di nkpa. |
[quote author=Nikky_fuja]I swear down if U try that "dicki I mean nikky" stunt again,U will not find it funny![/quote]Nikky have u 4gotten dat he is a malam? U nid 2 speak kafanchan b4 him go hear u o. |
dmalam: now u get mouth ba..jst bcs mencade wey u dey fear no dey ko...u wr quiet ystaday, suddenly u don get dicki i mean nikky soport.....anyway i no blame u loco...Is mencade ur p.r.o? If he is, den u nid a new 1 |
kosebinu: To all the lasuites in the house, Briefing Session 4 prospective corps members ofNa strategy to make d place full. We no go com. |
[quote author=Nikky_fuja]Its just Fuja pls don't the name!and am good,hope you are too![/quote]Yes o. I'm observant. Hw's pparation going? |
idrezee: @ uchesis, re dey really goin 2 pay us 38k?Even if dem no wan pay us b4, dem go pay nw, because u r expecting... Seriously, i don't knw o. |
dmalam: d house dey borin o...mencade abeg come bk, dicki i mean nikki dey miss u oYea womencade pls com back, because i'm not thru wit u yet. Hohohohoho! |
Neroski: maybe na ur own department/faculty statemnts never ready.am in social sc(ecostat),my mates have collected thier statement since 2weeks ago.Ok. Dat means its physical science wahala again. Anyway, u can stil collect 4 two sha... |
Uniben graduates wetin dey happn na? I dey hear say our statement neva ready yet oh. O boy c fuuuuuuuck up. Anyway i dey enta exams&records nxt week wit my grandpapa rifle, make dem no answer me first.... |
idrezee:Your galfrnd is not a serious student. Hw can she b missing ha period? Wat if d lecturer give test 4 class? Hahahaha! On a more serious note, its gud dat u wil soon start earning 38k, so start saving at least 30k evry mnth 4 baby tins. AND PLS DNT STRAFF IN CAMP AGAIN O, OR ELSE NA D.I.E 4 U. Lol |
[quote author=Nikky_fuja]Good morning Every1,hope your night was good?Have a Lovely day and Barka Jumah to my Muslim brothers and sisters! [/quote]Fujabi hwfa? |
mencade5: Nikky fuja na lady o, not guy. I have UnCloth her oops! (i meant i have spoken to her on phone)Dis guy fit râpe girl 4 camp o. Pls ladies b careful. |
Seyixyz: Ok dear..i'm done..I rest my case here on diz..its stops here..@Uche,hav a field day & days 2 com insultin ordas ova somtin dat was neva important..Yea thanks bro, but sorry i dont work in d fields. Gudnite |
[quote author=Nikky_fuja]Pele! well you know we(women) are different,am not so into words like that but when it comes to "action",then you have my attention partially! But you try sha with the words,hope say U no copy and paste am 4me sha!lol[/quote]Abeg i dnt undastand dat ur "action" oh. R u talking abt action(spending alowee), or action(straffing)? |
mencade5: Oh dear, am fine. Fine for you everytime, anytime, and always.Na corpers lyk u go collect alawee 2day com dey soak gaffi d nxt day. |
kishimi8: why all da hate directed at ABUSITES eh. naso e de pain unaO my God. Did u say pain? Hahahahahahahahahahahaha. I dnt hate abusites oh, except d ones dat think dey r ahead of their shadows. |
Jammy45: Top 5 schools that rock camps best |
Seyixyz: U are a kidI take dat 2 mean: "no comment" |
Seyixyz: Uche,y diz tin dey burn u na?D guy wey i write 2 no even complain..We are havin fun & u ar jus flarin up 4 natin..U hav som growin up 2 do o..Lyk seriouslyHow can i grow up wen u r still a toddler? Do u tink its fair lyk dat? |
Neroski: no worry,i go inform them so that they will lay Purple n Gold carpet frm Main gate dey wait u next week.If u can do dat, den u get a pair of white tennis shoes frm me dearie... |
mencade5: Look who is talking. Am absolutely sure you have never heard of d word typographical error, numb skull. Well, thank God, you were not my skool mate. I dnt want trouble today o.I think its about time u get ur backside whipped lyk a disobedient student... U call me ucheshit right? Well, get ready 4 d real shitttty talk, u crazy tart. |
Hmmm. Well, 4 me na bend-down-select win am dis satday o. By Gods grace i wont spend up to 3k. Check out my list: Tops = 500 (*2) Shorts = 250 (*3) Waist bag = 250 Tennis shoe = 700 1 BYC singlet(i already have 2) = 500 TOTAL = 2950. I already have white stockings. |
Neroski: Gdmorning everyone.i'm on my way to UNIBEN from lagos.NYSCeeeee.......the struggle continues!!!Abeg wen u reach studnt affairs, tell dem say Uchesis Jacobian a.k.a Schroedinger go show benin nxt wk. Notin do u jare... |
mencade5: Ucheshit, u no dey hear word. Dnt start what u cant finish, among non entities there are still are stil brainless, non entity. Thats u.Mencade abi na Masquerade. Hahahahaha. See as u dey stammer 4 ur post. Hope u can talk well in real life. My God! Wat a disgrace. Thank God i wasnt ur skulmate. |
jamoyakz: @uche u na sure uniben guy!!!@seyi abeg eazy on all dis insult coz u no go fit stand the consequenceJamoyakz u beta tell dem o. All these parasites called abusites tink d rest of us here no get their power. I be one-man-hall4-mopol oya bring it on, u abuse-ites.... |
Seyixyz: Correct guy,na dis ur english i flex wey make me write WAEC againAnd i'm sure d 2nd time u enrol 4 special centre so dat u go fit pass. See olodo. Ur Zarian skul has produced anoda blockhead as graduate. |
Seyixyz: Daddy Showkey,u self apply no get?Ayayayaya..Sori koNa God do make dat ur arabic skul no take am o. If not, he would have been a non-entity lyk u and other ABUsites. |
mencade5: Guy, abeg control your mouth. Nobody is discriminating anybody's school here. Wait first, why your blood dey hot u dey chook mouth for something wey no concern you? U check d previous page know wetin happen? Or na with your ear u dey take read? Mtcheew!Bros if u venture misyarn here eh, i go just disgbangba u, de-centralize u, disallocate u, discredit u, discontinue u, and finally discriminate u. You nonsensical element frm abu (abu means mucus in ibo language) |
I just sidon dey watch all these ABU graduates (or mayb dey r still studnts) saying their skul is d best, dat dey admit evrybody, dis, dat, bla bla bla... U GUYS SHUD WAKE UP OOH, AND PLS DNT GO 2 CAMP AND DISCRIMINATE NON-ABUSITES OOH. We r all graduates (weda na ABU or UBA). |
mencade5: My guy, how i go do na? With less than 13 days to go, my babe no want let me rest o. Na digging everyday o. I hope my waist no go loose when i go camp.Dat ur babe bad o. Just dnt let her finish ur juice b4 u enta camp so dat u go fit follow us sh.ag our fine shawtys. Guy no dull ur style o. Save small fuel 4 d road.. Lol |
Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused*
[/quote]Fujabi hwfa?