Uchesis's Posts
Nairaland Forum › Uchesis's Profile › Uchesis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 88 pages)
mencade5: My guy, nobody pay me anytin, all of them are my sisters except nitane, my true lov. As for uchesis, forget reeeT O, her boyfriend is my friend. Dont touch her! HahahaHER BOYFRIEND IS MY FRIEND. Abeg o, am i ur enemy b4?? |
Tolueneno: Was it that stressful to get ur S.O.R?...tot its just for us to submit d required documents and collect immd!..Great Uniben!Of d greeeeeeatest gbo gbo. Evrybody knws dey dnt call uniben 'unistress' 4 nothing. |
tintedteana: guy dis ollyboy wa u talk about na wetin u take rate him handsomeness?? Ŋǎ̜̣̍ physical apperance?bedmatic or statement of account?we no dey do fine boy no money Ƈ♡S we no be LEARNER.I hail everyone in de houseTintedteana i have all dose qualities dat u've mentioned. Moreover, I graduated frm dept of bedmatics, sorry mathematics.. |
mencade5: reeeT do u know dat i like flavors. I have so many flavours, u ar my spicy flavor. As 4 d rest, lets leave them alone. I still picture ur face in d mirror of my heart.At d end of all dis ur online romance, reeeT go come enugu 4 ha nysc, and na me go dey burst her speakers 4 camp. Lol |
Neroski: Its exactly one week from today to be in Camp yet i still dnt have my S.O.R or call-up letter in my hands!Haba! Wetin cause am na? Just cheer up and try again 2moro ok. Well, afta enof running up and dwn 2day, i collected my S.O.R. Callup letter fit b 2moro oooh... |
wisolf: Love wat??..no near dt gal o,Nitane na my one nd only o or else na Abdul Qaga office u go dy do ur cds meetings..lolzzWisolf i dey laf u o. Nitane wey dey my crib nw dey sip hennessey and chowing nkwobi... Hehehehehe!! Nita darl hwfa? |
yokiti: @ Oga Ogbeche77, I observed there is no Link to Bauchi, Gombe, Plateau and Yobe states thread on the said NYSC state deployment library. Thanks for the good work though!Yokiti, so u wan go north? Hmmmmmmm. |
Today 25th has come and gone. Yet nobody has collected call up letter. Hmmmmmmm |
Gsluv: After all the fuss, we just went to school to hear History of Nysc, nothing new except the fact that ou'll not be allowed to serve in any private coy rather schools, farms and government infracstructures as the NYSC official said. Call up letters will be ready for pick up later this week, as she rightly said also. By later this week, I guess she means thurs/fri. Nwayz at least I returned their gown and hopefully will get the refund soon as LASU has said. To all Lasu peeps on here, let's jst hope there won't be much tears again, when the postns will be released. Uchesis welcome bck bro!!!Thanx gsluv. Actually, i didnt leave u guys. I was viewing as a guest. |
Seyixyz: No news yet o..Guyz jus dey senate dey bombard Rm 305 wif clearance..Me enta Rm 131 & d man say make we jus dey positiv abt d error list..God's wilin,we go make am..Meanwhile,chics of different shapes,color,size,curves jus full our sch o..Name ya taste..Dem dey..My eyez don c enugh 2dayPple dey run around 4 dia call up, u dey luk chics of all kinds. Anyway, we wish u gudluck jonathan |
reeeT: Information reachin me fr nassarawa state univ dat dos dat dere names appeared on error list aint goin wit dis batch A.imagine!! After mkin dem go tru all dos process of rectification ooo.4dos who names appeard on error shld findout abt dere own fr dere various skols.reeeeeeT are u seriously serious? O my gudness! What an isssssh... |
mencade6: @dmalam, congratulation for writing on this page first. Thumb up to you. I should have been the first but one chick for samaru campus just delay me. Well, her hands were so soft as i held her. Well, i no loose sha. Abusites all the way.Mencade, me sef don dey practise hw i go take dey grab gals 4 camp o, especially d ones with christian-mother hand. My call up letter is coming thru UPS. |
dmalam: Sorry MoyoGENERAL, u no sharp!!!So even a malam can shout hallelujah? LMHO |
Neroski: i left ekosodin jare,too boring! I dunno yet oo,cos i no show for school today @ all...but i'm hearing there is a controversy as regards d call-up in School as i speak,dnt really hv d full details...am jus gonna chill till i hear say dey r now sharing d call-up letter..Make dem no try any contro or versy o, because i pack all my whites and provisions come benin. I wil go 2 enugu frm here next wk sef. |
mencade6: Hey everybody, Uchesis is back. Wow, d atmosphere feels beta once again.Yea. D atmosphere is gud wit guys lyk u around. Oga hwfa? |
Neroski: glad to have u back.u wnt believe that Friday they said my statemnt wsnt ready.Infact a lot of pples S.O.R never ready sef...buy something come oo n safe journey!Neroski i hail. I'm typing frm ekosodin ryt nw. I wil enta E&R 2moro and pay 4 my transcript den check 4 S.O.R. Wil u b dere 2moro? |
dmalam: engrjoe, my nite ws marred by nitemares of me posted to the south, infct lagos to be precise..i wnt to serve in d north (kaduna) u knw...Aboki sanu dezua. Hope say no b curse i speak now o. Dnt wori u wil b posted 2 imo state. Hehehehehe |
Ok. I'm back by popular demand. To my hommies and shawtys (u know urselves), i misssssed u guys. D house don dull sha @ogbeche77, d next time u raise dat ur tiny hand 2 push d ban button on me again, na heavy thunder go fire ...!!! Take ya time o Oya Team Enugu lets continue our parade jhooor. Call up letter mode has bin activated. I'm currently en route to benin. |
Ogbeche77, oya clap 4 urself. So, u tink u can change me ba? I laf! U don fail exam o, because i go always dey gallant. I've bin a memba of NL since my 100level days, and i dnt visit d site frequently until 2wks b4 mob list came out. Ogbeche77, do u knw dat u r d 1st prson dat actually insulted me in dis thread by wat u did?(mind u, my war of words wit mencade,seyixyz,dmalam was purely 4 fun, which evry1 knws). U said u wan2 encourage unity in d house(so u claim), abi u wan2 flaunt ur "little" power. Sorry, but i wont give u d pleasure of doing such wit me again. To all my 13A otondos, my friends (mencade,sandylurv,seyixyz,ehizario,nikky,oc cool,nicklutz,neroski,dmalam & d rest), u guys can add me up on 2go. My username is ucheses. Its bin great dese few wks wit u pals. I had fun. Hope 2 c some of u in my camp(enugu). Take care all, and pls dnt make d house dull o. No offence, but i dnt wan2 b sum1's puppet again. Dis is uche's last post here. I'm out ! |
Ogbeche77: More pix from katsina campBros its beautiful, but i no dey go. Ndum di nkpa. |
[quote author=Nikky_fuja]I swear down if U try that "dicki I mean nikky" stunt again,U will not find it funny![/quote]Nikky have u 4gotten dat he is a malam? U nid 2 speak kafanchan b4 him go hear u o. |
dmalam: now u get mouth ba..jst bcs mencade wey u dey fear no dey ko...u wr quiet ystaday, suddenly u don get dicki i mean nikky soport.....anyway i no blame u loco...Is mencade ur p.r.o? If he is, den u nid a new 1 |
kosebinu: To all the lasuites in the house, Briefing Session 4 prospective corps members ofNa strategy to make d place full. We no go com. |
[quote author=Nikky_fuja]Its just Fuja pls don't the name!and am good,hope you are too![/quote]Yes o. I'm observant. Hw's pparation going? |
idrezee: @ uchesis, re dey really goin 2 pay us 38k?Even if dem no wan pay us b4, dem go pay nw, because u r expecting... Seriously, i don't knw o. |
dmalam: d house dey borin o...mencade abeg come bk, dicki i mean nikki dey miss u oYea womencade pls com back, because i'm not thru wit u yet. Hohohohoho! |
Neroski: maybe na ur own department/faculty statemnts never ready.am in social sc(ecostat),my mates have collected thier statement since 2weeks ago.Ok. Dat means its physical science wahala again. Anyway, u can stil collect 4 two sha... |
Uniben graduates wetin dey happn na? I dey hear say our statement neva ready yet oh. O boy c fuuuuuuuck up. Anyway i dey enta exams&records nxt week wit my grandpapa rifle, make dem no answer me first.... |
idrezee:Your galfrnd is not a serious student. Hw can she b missing ha period? Wat if d lecturer give test 4 class? Hahahaha! On a more serious note, its gud dat u wil soon start earning 38k, so start saving at least 30k evry mnth 4 baby tins. AND PLS DNT STRAFF IN CAMP AGAIN O, OR ELSE NA D.I.E 4 U. Lol |
[quote author=Nikky_fuja]Good morning Every1,hope your night was good?Have a Lovely day and Barka Jumah to my Muslim brothers and sisters! [/quote]Fujabi hwfa? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 88 pages)
Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused*
[/quote]Fujabi hwfa?