Vasco01's Posts
Nairaland Forum › Vasco01's Profile › Vasco01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 14 pages)
The hundreds of bodies go be your generation My people no go die. |
Truely delayed is not denied |
Is because an end has come for APC |
Effect of zee world |
Correction Buhari and ministry of health has received................... not federal government
|
Hypocrisy Bird of the Same flock
|
Confirmedzombie:So you think say this NCDC LiveScore na real? This NCDC league e be like say you too want follow join body for the 2 up 2 down abi na goal goal sef Guy come collect booking number for sure game toh |
Rubbish After when he don loot and probe finish |
Who did enugu politicians offend? This kind one today another one tomorrow
|
And the stupid soldiers or security agencies will not go there to safe guard the people now na untill after dey don kaput everyone for the village that is when you will see them flexing muscle for the villagers disturbing them with unnecessary tactics Our military men na for civilian's head dem Sabi flex muscle for
|
splendour7:No wonder you were barking like a hunting dog Let me assured you this, Biafra movement will not go anywhere in this country Thank God is baba that is still there as president All he will do is to call your so call kanu and pay him off to sell you people But if you guys refuse na to wipe you out of the county Just one man one bullet That's all |
splendour7:Guy tell that to your screen I know what am saying No be today we Sabi igbos for this country Abi you too na Biafra (betrayals) |
meobizy:Cheap wig with expensive car #bad Belle Better cheap wig with expensive car than expensive with with lift car or rather no car |
Pepper Dem obaseke pepper dem
|
Is now we know your problem Your problem is not Biafra (fighting for your people's freedom) but actually looking for some cash in your pocket After making your people to believe in you, sacrificing there lives for your stupid agender Now you want to go behind closed door to see them off abi? God go punish your generation No wonder igbos are not to be trusted in tgos counrty Because if an igbo man can sell his fellow brother's for money in exchange of there freedom then he can sell everyone off If truly you are fighting for freedom for your people the there is no negotiation untill your vision and mission is achieve Take an example with Boko Haram #argue with your data #A word is enough for the wise Signing out.............. |
So this old kago still dey exist? I think say him too dey isolation center naw E don Tay wey I hear or see him for social media or internet oooooo All the way happy birthday |
Wetin that 78 years old man dey find for that kind hand rape? His puns suppose to don die naw
|
Oboi you get mind oooooo How come she even agree to date you sef? I believe she isn't a witness But if she is then she is just practicing witness To the extent that you will cheat on her and she still come for puns services and consultations Chai bro run for your life and destiny |
So na now you know? |
Congrats to them Where those aboki pikins I no see there names oooo All the same thumbs up to elect engr All most all choose elet engr |
Boko Haram and bandit are the same thing The difference is just name but the mission is the same so let them not deceive is that they aren't the same Is just that bandit came with a different style but they are all booked boys |
superamoled:everyone Because chioma is the one disturbing people concerning davidos movement |
minasota:At least they bags PhD in drugs, rape and killing in diaspora
|
Seerade029:Are you aware that obsseke has come back to APC? Oya give me my broom I don come back again
|
So all that the northeners can do is banditry, Boko Haramic, and kidnappinism? Chai igbos and yorubas don cheat us for this country
|
Did I just heard you say your home? You and who? My sister you no get home with Davido oooo If na because of baby mama unna plenty oooo So make them too pack come say there home too You know say e no go better for you
|
Na the matter we still dey settle since 2015
|
So unna never loot finish Na third term looting unna wan request for abi? In fact if unna like make it buhari for life Or kukuma commot the federal republic of Nigeria name and rename it to federal republic of buharia who cares |
Wetin sef you go do women? You demand for sex from your legal wife she denied you, you come force enter her she go talk say you rape am You commot go do outside she go say you be ass hole or cheater to the extent say she go even publish am for her family And they know say men no dey fit control konji ooooo Haba women make we die ne |
Wetin dey worry this man sef He is a disgrace to his family and generation |
Nonsense adamawa or not adamawa we don't care all we care is thunder has already did the work you failed to do. Now you want to cover up |
