Vasco01's Posts
Nairaland Forum › Vasco01's Profile › Vasco01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 14 pages)
How then was he qualified for him to emerge Edo state governor before now? Fear Nigerian politics |
Where is bobrisky? |
Na person wey eat Belle full dey fight Kontinue
|
Given her two warning slap and coming back by 1 am? Even the Angel Gabriel himself will not hesitate to pour you boiling water. And You thank God say no be acid. #good for you |
Given her two warning slap and coming back by 1 am? Even the Angel Gabriel himself will not hesitate to pour you boiling water. You thank God say no be acid |
Juliusmalema:By telling them story and at the end begging them to go |
Iz Lagos not in Nigeria? |
What nonsense the whole president saying he expect the Nigerian police to That mean you don't even know what they are doing Confuse leader
|
You see wetin mumuness dey cause? Now the killer dey wait for his flogging from sars for here And the person wey Dem kill the killeee dey wait for his flogging from Walla Kiri Chai just because of woman And the girl now dey enjoy her life and at last she go come forget them when she marry person like me with money |
NCDC abeg we are still waiting for cross river result ooooo
|
Gmajor:For Nigeria everything is possible |
Are we in universities challenge in nairaland ne? Were is lalastic |
Futuragetty:Is like something is wrong with you oooo Why calling him mumu man? So you never see the mumuness of Regina Daniel by her marrying the rich man? Person wey follow money with an old man is the real mumu guy because Shine your eyes Na his money they speak for am |
Our government has turn to police men
|
Oya make we see the full video before we go believe you if not then go and sleep |
Hmmmmmm Village people on duty
|
Hmmmmmm Cross river should get ready for NCDC challenge |
[quote author=yanabasee1 post=90004251]Why do ugly men marry beautiful ladies? Like in the case of Oshiomole and Obasanjo?? You never ask why money keep following them abi? Fine boy dey for pocket guy |
No be your fault because you are being paid for this kind of rubbish
|
Which one do you want us to believe now? Buhari or Garba shehu |
I hope say she no sight one Bobo their wey she want make he service her ooooo Because this one gesture too much ooooo Because nothing should be trusted for this buhari cabinet
|
My sister is better you accept his proposal ooooo before all those slay Kings go chop you finish and before you know you don clock 40 no marry Beside he is a graduate and a hustler too so no condition is permanent #men are scars oooo Marriage is hard to get |
What are they hidding toh? |
No come behave yourself again See as God dey take like you dey shawa you Grace From davido now na Sterling bank and we non know who next Cynthia Morgan make you melo dey go now oooooo before village people go come pour sand for your shawarma again |
ejosh4:Somebody looking for likes hmmmmm
|
This one na barka da sallah from corona virus for Nigerians Isokay Kontinue
|
[quote author=naptu2 post=89904992]Muhammadu Buhari @MBuhari https://twitter.com/MBuhari/status/1264506292237991937 Why buhari using chair instead of the normal sallaya? About he wan show Allah say him na president for aljanna?
|
binarymachine:OP All this you mentioned 78.9% of guys nowadays fall in either half or all the above mentioned But remember that guys are hard to find for this kantri ooooo |
[quote author=CasNova post=89834304]https://www.google.com/amp/s/thenationonlineng.net/ondo-court-stops-clerics-forced-marriage-to-teenager-2/amp/[/quot Hahahahahaha hahaha The man wan start enjoying his Virgins here on Earth
|
Koralords:Unlike our naija ignoranties That will be like God forbid I enter church let alone pray Nigerian Muslim wise up and stop the #mallam ya ce
|
More money to his bank account
|